₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,596 members, 8,422,724 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 05:51 PM

Toggle theme

Who Don Notice This Thing - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcWho Don Notice This Thing (1885 Views)

1 Reply (Go Down)

Who Don Notice This Thing by sarz(op): 9:12am On Feb 01, 2017
Abeg..na only me don notice ahbi una ma d notice dix tin........since they born me ah neva see albino obituary or hear say albino die.........wait frst dem no d die neyhuh..make una tell me mha go do surgery oh....
Re: Who Don Notice This Thing by ahmEenu(m): 9:30am On Feb 01, 2017
sarz:
Abeg..na only me don notice ahbi una ma d notice dix tin........since they born me ah neva see albino obituary or hear say albino die.........wait frst dem no d die neyhuh..make una tell me mha go do surgery oh....
. Or have u ever seen an Hausa albino
Re: Who Don Notice This Thing by BLACKCHARGER(m): 9:44am On Feb 01, 2017
Ok.. Ah don see.. Wetin hapun
Re: Who Don Notice This Thing by Augustap(f): 10:36am On Feb 02, 2017
Aside that I've never seen a mad northerner, abi dem no dey mad? grin grin grin

Re: Who Don Notice This Thing by sarz(op): 6:19pm On Sep 03, 2017
Augustap:
Aside that I've never seen a mad northerner, abi dem no dey mad? grin grin grin
may b der no d mad
Re: Who Don Notice This Thing by orezi379(m): 8:55pm On Sep 03, 2017
sarz:
may b der no d mad
g go north them plenty for north die.............. grin
Re: Who Don Notice This Thing by noeloge82(m): 4:19pm On Sep 04, 2017
But seriously I never see albino for north abi na d sun dey bleach dem
1 Reply

Question Of The Day!!!what Will You Do If You Meet This Thing In A Bank’s ToiletI Don DieWho Else Notice This?234

Click If You Want To Laughcan it happen in naijaI Know The Whole Truth