Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (1217) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Big Brother Naija 2017: Live Thread (3751463 Views)
1 2 3 ... 1214 1215 1216 1217 1218 1219 1220 ... 3141 Reply (Go Down)
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by waxdude: 11:23am On Feb 22, 2017 |
100naira:If I stand with am...tell am say I senior am based on wetin him tok say na him age ...na bite him go bite me ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:23am On Feb 22, 2017 |
wapadunk:Harmattarn things |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:24am On Feb 22, 2017 |
Tboss be giving Kemen so much attention. Lesson: No lady will ever have time for you if you are not made. Nigerian women pursue successful men. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:25am On Feb 22, 2017 |
sirfee:I'm watching you in 4D |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:26am On Feb 22, 2017 |
judefcc:i Don see you wey be bank manager na |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Ayokunleayoolashakirudeen(m): 11:26am On Feb 22, 2017 |
sirfee:You don sharply convert dah person to your team |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by akthedream1: 11:29am On Feb 22, 2017 |
wapadunk:LOL... NO BE ME GO TELL YOU, SEARCH GOOGLE. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Threebear(m): 11:34am On Feb 22, 2017 |
Yeye dey smell for here, a million posts still no update. Make I go switch on my decoder. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ohiz2007(m): 11:37am On Feb 22, 2017 |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:38am On Feb 22, 2017 |
wapadunk:I no trust Uriel o...e be like say she bring Ghana juju come house oooo. Why she dey always apply lipsticks before talking to Biggie..She fit put koplomi for thier food oooo |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:38am On Feb 22, 2017 |
Ayokunleayoolashakirudeen:Good morning,it's 2nil not 1nil...@Judefcc is a also member,cross carpeting is allow...so the needful.Have a wonderful day. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:39am On Feb 22, 2017 |
Papikush: ![]() |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by waxdude: 11:39am On Feb 22, 2017 |
judefcc:Katung u mean....tot he is from jos |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:39am On Feb 22, 2017 |
Threebear:LOL, you sure say your subscription never expire? You come want tap current of update for here. Na joke i dey ooh |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:39am On Feb 22, 2017 |
Ayokunleayoolashakirudeen:Good morning,it's 2nil not 1nil...@Judefcc is a also member,cross carpeting is allow...so do the needful.Have a wonderful day. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by newguy1(m): 11:40am On Feb 22, 2017 |
eosigwe:babe dey live in fantasy world |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:40am On Feb 22, 2017 |
waxdude:gbam that guy , he was cool too |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:41am On Feb 22, 2017 |
eosigwe:No problem,what's going on in the house at the moment? |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:43am On Feb 22, 2017 |
sirfee:ese is looking hot men , see ass |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:44am On Feb 22, 2017 |
akthedream1:Lol,I'm not o!I'm still on probation... |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 11:46am On Feb 22, 2017 |
100naira: Threebear:Efe and kemen are playing card now, Uriel is still cooking, Tboss is sleeping alongside other housemate. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:47am On Feb 22, 2017*. Modified: 12:04pm On Feb 22, 2017 |
judefcc:Ese is always fucking hot,I hope she's not distracting Bally this time around.Thanks for the update boss. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by amehrada: 11:55am On Feb 22, 2017 |
Threebear:I tire o baba, e reach to laff. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:57am On Feb 22, 2017*. Modified: 12:16pm On Feb 22, 2017 |
wapadunk:Mhmmm. This crossed my mind once. For a split second, sometime last week. He's not her type, Dts for sure. |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ohiz2007(m): 11:57am On Feb 22, 2017 |
Threebear:Why not stream it live here: http://toxicpatat..com/2017/02/watch-bbnaija-2017-live-stream-247-on.html?M=1&m=1 |
| Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:59am On Feb 22, 2017 |
Rita is hooked with one billionaire in lag who frequents nairaland kemen can never larkz: |
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • Efe Wins Big Brother Naija 2017 • Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread • 2 • 3 • 4
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now?

