Need A Nokia E Series - Phones - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › Need A Nokia E Series (1044 Views)
| Need A Nokia E Series by zigi(op): 12:38pm On Jan 31, 2010 |
need to buy an E SERIES URGENTLY. EMAIL ME IF U HAVE ANY. AM IN PH 07025029935 |
| Re: Need A Nokia E Series by kidman96(m): 12:03pm On Mar 09, 2018 |
zigi:Wetin u wan use am do? |
| Re: Need A Nokia E Series by ddjay: 1:26pm On Mar 09, 2018 |
kidman96:Haba guy,this was in 2010 na. CHECK THE DATE ![]() |
| Re: Need A Nokia E Series by zigi(op): 12:22am On Aug 03, 2024 |
ddjay:Leave d mugu!! Na 2024 me dey reply....o |
| Re: Need A Nokia E Series by Lawag3: 12:55am On Aug 03, 2024 |
zigi:Guy you wicked even the last guy na 2018. You use ten years reply the first guy con use 6 years reply the other guy😂 |
| Re: Need A Nokia E Series by zigi(op): 2:40am On Aug 03, 2024 |
Lawag3:Guy I dey run am like APC dey run Naija😂😂😂 |
How To Install Whatsapp On A Nokia S40 Phones • How Do I Remove A Virus On A Nokia 2690 ("autorun.inf-worm.win32.autorun.dpz") • How To Format A Nokia 6670 • 2 • 3 • 4
Get A Free Credit Code By Doing Nothing But Being Active • Can I Use The Backberry Unlimited Plan To Browse On PC? • Samnsung Galaxy Note N7000!
