My Encounter With Lagos Masqurades - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › My Encounter With Lagos Masqurades (657 Views)
| My Encounter With Lagos Masqurades by MayhorE(op): 7:59pm On Mar 31, 2017 |
Wonders shall never end for this Lagos o, after confronting serious traffic along Anthony- Onipanu bustop today while going to bank for jamb problem. Crossing the Ambode's flyover that leads to the other side, so I met this so called masquerades of a thing. Meeting them in Lagos for the first time I was afraid because of the strokes in their hands, but soon I gather courage say I'm from ilu-oke, nah so this masquerade approach me, I don't even know that they here pidgin, so the conversation goes thus. Masqrd: Hey bros Me: wetin wrong masqrd: come back here me: abeg lemme go, I dn late I dey go somewhere masqrd: ja nkan le fun awon boys nah( give the boys something) me: ( na so my eyes open wide sey diz people are fake o) so I tell m say I no gt money masqrd: No do like diz nah jx gv us any amount we go manage even #5 we go collect m me: BT I no gt change for nah I dey come back so nah did masquerade tell me say make I bring the money e go change am( Jesus) masquerade dn turn to money changer, for him to let me go, I just reach for my pocket I to God's glory see one change there dn gave him b4 e let me go. shey nah thief we go call this ones or tax Collector? May God deliver us from this kind legalised masquerade thief o. |
| Re: My Encounter With Lagos Masqurades by SuperSuave(m): 8:04pm On Mar 31, 2017 |
Damn funny man! At least they not robbing, taking illegally or forcefully ![]() |
| Re: My Encounter With Lagos Masqurades by SFSNIPER(m): 9:10pm On Mar 31, 2017 |
Those people wey dey jump like spring. If I jam dem I go just do tactical maneuver disappear. I no like trouble. |
| Re: My Encounter With Lagos Masqurades by justicejay(m): 10:54pm On Mar 31, 2017 |
Na every time you go lag you dey see pple whey wan collect money from you. |
| Re: My Encounter With Lagos Masqurades by MayhorE(op): 11:17pm On Mar 31, 2017 |
justicejay:lolz, they are real o |
| Re: My Encounter With Lagos Masqurades by MayhorE(op): 11:18pm On Mar 31, 2017 |
SuperSuave:imagine still begging u say mo give DM anything u gt |
| Re: My Encounter With Lagos Masqurades by MayhorE(op): 11:19pm On Mar 31, 2017 |
SFSNIPER: ![]() BT u b man nah |
| Re: My Encounter With Lagos Masqurades by justicejay(m): 11:22pm On Mar 31, 2017 |
MayhorE:Dem go soon tell u to come back home |
Off-Duty Soldier And His Bitter Encounter With SARS In Enugu • Masqurades Block Express Road In Okene,kogi State To Extort Money From Vehicles • My Encounter With 'Dreaded' SARS Operatives In Lagos; Man Narrates His Ordeal • 2 • 3 • 4
Woman Mistakenly Shot By Sars • White Muslims sell Black Muslims into slavery • Suspected Killer Of Policemen, Soldiers Arrested (pic)
