Am D Owner Of D Dollars In Ikoyi - Politics - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Am D Owner Of D Dollars In Ikoyi (736 Views)
| Am D Owner Of D Dollars In Ikoyi by PetroleumJelly(op): 11:10pm On Apr 13, 2017 |
see me see trouble oo, as I wake up in my vi mansion, check news and dey say dey av cease my money ![]() money dat av been saving since I was a younger boy I started selling pure water at d age 17, by 19 av already sell close to 1million bag. every body was laugh at me den, when I say I want to sell pure water, but dey dint see my hustle. How I sell d pure water to everyone, sometime even to goat and cow, if malam pay now dey wanna cease my sweat, my body own water, my pure water KFC, abi wetin una call yasef, u better release my money else, I sue u for 100 million dollar damages and 2 bag of pure water ![]() |
| Re: Am D Owner Of D Dollars In Ikoyi by sweerychick(f): 11:13pm On Apr 13, 2017 |
You think this is a joke? Till Efcc Carry you. |
| Re: Am D Owner Of D Dollars In Ikoyi by PetroleumJelly(op): 11:15pm On Apr 13, 2017 |
| Re: Am D Owner Of D Dollars In Ikoyi by BiafranBushBoy: 11:26pm On Apr 13, 2017 |
Use..... I AM The Owner... |
| Re: Am D Owner Of D Dollars In Ikoyi by PetroleumJelly(op): 11:29pm On Apr 13, 2017 |
BiafranBushBoy:Huh?
|
| Re: Am D Owner Of D Dollars In Ikoyi by yarimo(m): 12:15am On Apr 14, 2017 |
OP is suffering from too much intake of OKIJA weed |
| Re: Am D Owner Of D Dollars In Ikoyi by Bossontop(m): 7:13am On Apr 14, 2017 |
U no know d road to EFCC office?? Jus go dia tell dem say na u get am na.....no con dey disturb us 4 hia |
Buba Galadima: Why Abacha Stashed Billions Of Dollars In Foreign Accounts • Obono-Obla:People Walking Free With Billion Of Dollars In Accounts • Sanwo-Olu: 'Ambode Lied, I Was Never Arrested For Spending Fake Dollars In USA' • 2 • 3 • 4
No need to declare Biafra Republic again - Ezeonwuka. Naij • Breaking Acting President Yemi Osinbajo Storm Garki Model Market, Abuja • Please Can Someone Educate Me On The Meaning Of Afonja.
