PROVERBS IN PIDGIN. Number 10 Will Wow You - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › PROVERBS IN PIDGIN. Number 10 Will Wow You (2091 Views)
| PROVERBS IN PIDGIN. Number 10 Will Wow You by Nobody: 3:08pm On Apr 23, 2017 |
1. Na for old age ashawo dey know the value of pikin.
|
| Re: PROVERBS IN PIDGIN. Number 10 Will Wow You by modsfucker: 3:12pm On Apr 23, 2017 |
The thunder wey go fire the mod wey move this sheet to FP, is still receiving brief from Shekau. |
| Re: PROVERBS IN PIDGIN. Number 10 Will Wow You by Oluwasaeon(m): 3:12pm On Apr 23, 2017 |
40 ![]() |
| Re: PROVERBS IN PIDGIN. Number 10 Will Wow You by thesicilian: 3:21pm On Apr 23, 2017 |
*Dem no dey know black fowl for inside soup. *A lizard in Nigeria no fit become alligator for America. * Na only God know who use teeth take share meet: weda na the one wey dey him mouth or the one wey him leave na im big pass. |
| Re: PROVERBS IN PIDGIN. Number 10 Will Wow You by semasir: 3:25pm On Apr 23, 2017 |
Epic....... ![]() modsfucker: |
| Re: PROVERBS IN PIDGIN. Number 10 Will Wow You by serverconnect(m): 3:40pm On Apr 23, 2017 |
Hahahaha, nice one. |
| Re: PROVERBS IN PIDGIN. Number 10 Will Wow You by EXCUSEme2: 3:44pm On Apr 23, 2017 |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() **I CANNOT SPIT MY SALIVA AND LICK IT BACK *** Imagine some students come late for exam, dem com dey beg the Lecturer, she tell them say"Get out of my office", those guys still stand for her office dey beg. She just bang her door, tell them say" I CANNOT SPIT MY SALIVA AND LICK IT BACK *** ![]() ....Some proverb dey weak person
|
Just For Fun: English Vs Pidgin • Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. • Some Common Nigerian Pidgin Proverbs • 2 • 3 • 4
When You Meet Those Who Can Buy Your Father And You! • 232 Funny Nigerian Jokes • You Cant Kill Mosquoito And Remain On Twitter See Reason..