₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,015 members, 8,448,245 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 03:57 AM

Toggle theme

You Know English Abi? Oya Come And Show Yourself - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcYou Know English Abi? Oya Come And Show Yourself (1527 Views)

1 Reply

You Know English Abi? Oya Come And Show Yourself by klassykute(op): 3:32pm On May 03, 2017
You think you know english abi, you can spell and write anything in English oya please help me translate this Pigin slangs to english

1. Food wey sweet na money kill am.
2. No be eye wey dem take dey chop Eba dem take the share meat

3. If you do gria gria you go see anyhow

Cc: lalasticlala
Re: You Know English Abi? Oya Come And Show Yourself by nelson16(m): 4:09pm On May 03, 2017
klassykute:
You think you know english abi, you can spell and write anything in English oya please help me translate this Pigin slangs to english

1. Food wey sweet na money kill am.
Delicious meal is made by tangible financial expenditure.

2. No be eye wey dem take dey chop Eba dem take the share meat

Each challenge requires a customized approach.

3. If you do gria gria you go see anyhow

If you misbehave, you would be manhandled.
Cc: lalasticlala
Re: You Know English Abi? Oya Come And Show Yourself by BBBlaze: 9:55pm On May 03, 2017
Na only u and ur “english post” dey here?...ok, there is someone above!!

i c!

wehdone sir! grin
1 Reply

You're Doing Social Media Without Strategy ABI....HOW MARKET?Come And Laff , Laff It LoudAbi Who Mumu Pass ?234

All Episodes By Double Stars ComedyChange In NigeriaNigerian Situation