NYSC 2017 Batch A Corps Members House - NYSC (487) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2017 Batch A Corps Members House (1408806 Views)
1 2 3 ... 484 485 486 487 488 489 490 ... 835 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 9:52pm On May 07, 2017 |
Emcee6:Lmaooo, shey na like this I go dey carry cooler upandan for food ![]() Yeepa ayaf die, me wey sabi do shakara like woman..... Choii see agbalagbas with giant plates ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Admin199: 9:53pm On May 07, 2017 |
Emcee6:But guys dey H ooo. .even with flasks? Ha na so NySC dey B? Queue for food? Na heavenly manna? Mami market here I come ![]() |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:01pm On May 07, 2017 |
Admin199:Lol my guy naso your fore head big reash U gats manage that nysc cap oooh, I wonder if nysc go get cap wey fit size this head lmao.My guy na joke I dey ooo.
|
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Emcee6(m): 10:03pm On May 07, 2017 |
segunk1:LMAO you better dey ready urself. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Nobody: 10:05pm On May 07, 2017 |
segunk1:see ur nose like fried ponmo ...u DAT abandoned me only to see u with three Jezebels...you tink I no sabi those games?...u bera lemme now before I vex |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Emcee6(m): 10:05pm On May 07, 2017 |
Admin199:U dey form. U better carry ya big food flask n join Dis queue. LOL. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by olamy2000(m): 10:06pm On May 07, 2017 |
Hayormeah:me wey don dey dream of camp since i no want make nysc con foward am for me ![]() |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Emcee6(m): 10:06pm On May 07, 2017 |
Admin199:Lol, I'll advice you get rubber or plastic one since we don dey rainy season. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Teaser4(m): 10:09pm On May 07, 2017 |
DonVeek:Chai |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:09pm On May 07, 2017 |
Admin199:My guy I akant stop laughing oooh, tear don dey comot from my eyes sef, just imagine say I com carry giant plate like that dey go hustle for food. Oluwa gbami oooh ![]() ![]() hunger no good for body oooh Lmao.
|
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Jamie1(m): 10:09pm On May 07, 2017 |
pators:Are you serious? Ocean 3 ti take over. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Teaser4(m): 10:10pm On May 07, 2017 |
DonVeek:I no want |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by habbyy03: 10:12pm On May 07, 2017 |
Una wehdone oooo |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Admin199: 10:14pm On May 07, 2017 |
segunk1:
|
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Hayormeah(f): 10:15pm On May 07, 2017 |
olamy2000:Which state are you hoping for? |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by mandibeauty(f): 10:16pm On May 07, 2017 |
segunk1:Haha. Mourinho allow Arsenal beat us so that Wenger gets a new 4 yr deal.# JOKING. Again, man u priority is winning Europa league. Man u play was awful especially with smalling. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by habbyy03: 10:18pm On May 07, 2017 |
![]() |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Olayinkamalik01: 10:18pm On May 07, 2017 |
Ayomidric:Thanks bro |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by olamy2000(m): 10:21pm On May 07, 2017 |
Hayormeah:lag or kano.....u nko |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:28pm On May 07, 2017 |
cutestcuty84:Tiri whah ![]() ![]() Damn! You re accusing me wrongly, for the fact that I'm a DJ doesn't mean I womanize.I'm not a fvckboi hunn. Hope you aint bringing this up to cover up ![]()
|
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Tunnyz7: 10:29pm On May 07, 2017 |
DonVeek: I know ryt |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:31pm On May 07, 2017 |
mandibeauty:#Yimu |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by DonVeek(m): 10:31pm On May 07, 2017 |
habbyy03:Yes bro. we no dey cross river with you ![]() |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by habbyy03: 10:35pm On May 07, 2017 |
DonVeek:lol ok now.. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Olayinkamalik01: 10:36pm On May 07, 2017 |
segunk1:Lolzzz..... Anybody wey get plan carry big cooler, Naxo Dia problem to dey carry am go big ![]() |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:41pm On May 07, 2017 |
[quote author=Admin199 post=56305737][/quote]Lol! Y u com customize my moniker for ur body now ![]() |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Hayormeah(f): 10:42pm On May 07, 2017 |
olamy2000:U too kano? OK ooo Me no even know jare. I pray for a good place though. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by DonVeek(m): 10:42pm On May 07, 2017 |
Jamie1:That guy case really dey critical. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:48pm On May 07, 2017 |
Tunnyz7:lol! Bros abeg na hustling parole oooh no be that one wey u dey think ooh ![]() |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by LogoDWhiz(m): 10:48pm On May 07, 2017 |
Preciousify:Uwc ma. Probably not. Just felt like being jovial, hence the name calling. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by DonVeek(m): 10:50pm On May 07, 2017 |
Hayormeah:My sister, blessed are those who expects nothing for they shall never be disappointed. Everybody wan serve for Kano, Ogun and Lagos dem no no say Nysc no geh joy. That 18th-23rd of may go dey like Judgement Day. |
| Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:57pm On May 07, 2017 |
pators:Bros I'm sure u re not ready for that nysc brouhaha, just go to cyber cafe that does nysc online registration and do it fast tomorrow morning. Just #1000-1500. |
NYSC 2019 Batch A Corps Members Thread • NYSC 2018 Batch A Corps Members House • NYSC 2018 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2014 Batch C House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • NYSC 2016 Batch A Corp Members House



