Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,018 members, 7,818,014 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 04:28 AM

NYSC 2017 Batch A Corps Members House - NYSC (487) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (1124847 Views)

NYSC 2019 Batch A Corps Members Thread / NYSC 2018 Batch A Corps Members House / NYSC 2018 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (484) (485) (486) (487) (488) (489) (490) ... (835) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 9:52pm On May 07, 2017
Emcee6:

Dis is how you are meant to look in camp @ Admin199. Take note. See d cap (official NySC cap) n d sneakers (pure white)
Lmaooo, shey na like this I go dey carry cooler upandan for food
Yeepa ayaf die, me wey sabi do shakara like woman..... Choii see agbalagbas with giant plates gringringringringringrin

1 Like

Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Admin199: 9:53pm On May 07, 2017
Emcee6:

Dis is how you are meant to look in camp @ Admin199. Take note. See d cap (official NySC cap) n d sneakers (pure white)


But guys dey H ooo. .even with flasks? Ha na so NySC dey B? Queue for food? Na heavenly manna?


Mami market here I come grin grin
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:01pm On May 07, 2017
Admin199:


Sun nah. .make sun no dey hit my forehead. .

That their nysc cap no go match my white too angry angry
Lol my guy naso your fore head big reash U gats manage that nysc cap oooh, I wonder if nysc go get cap wey fit size this head lmao.
My guy na joke I dey ooo.

Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Emcee6(m): 10:03pm On May 07, 2017
segunk1:

Lmaooo, shey na like this I go dey carry cooler upandan for food
Yeepa ayaf die, me wey sabi do shakara like woman..... Choii see agbalagbas with giant plates gringringringringringrin
LMAO you better dey ready urself.
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Nobody: 10:05pm On May 07, 2017
segunk1:
No oooh, u cannot flex with me nii Abi I'm not enough for you to flex with again Pls join me in the oza room now jare.
see ur nose like fried ponmo ...u DAT abandoned me only to see u with three Jezebels...you tink I no sabi those games?...u bera lemme now before I vex
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Emcee6(m): 10:05pm On May 07, 2017
Admin199:



But guys dey H ooo. .even with flasks? Ha na so NySC dey B? Queue for food? Na heavenly manna?


Mami market here I come grin grin
U dey form. U better carry ya big food flask n join Dis queue. LOL.
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by olamy2000(m): 10:06pm On May 07, 2017
Hayormeah:



Wow.... Dts good to know. Everybody no wan go river 2, bet why?
me wey don dey dream of camp since i no want make nysc con foward am for me grin
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Emcee6(m): 10:06pm On May 07, 2017
Admin199:



LOL. .that one na sneakers? ? grin grin grin cheesy

Thanks bro

Lol, I'll advice you get rubber or plastic one since we don dey rainy season.
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Teaser4(m): 10:09pm On May 07, 2017
DonVeek:
Social life for kano camp almost dey close to zero.
Chai
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:09pm On May 07, 2017
Admin199:



But guys dey H ooo. .even with flasks? Ha na so NySC dey B? Queue for food? Na heavenly manna?


Mami market here I come grin grin
My guy I akant stop laughing oooh, tear don dey comot from my eyes sef, just imagine say I com carry giant plate like that dey go hustle for food. Oluwa gbami ooohgringringrin hunger no good for body oooh Lmao.

Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Jamie1(m): 10:09pm On May 07, 2017
pators:
please some1 should help me on nysc registration...I don't know where to start from

Are you serious?
Ocean 3 ti take over.
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Teaser4(m): 10:10pm On May 07, 2017
DonVeek:
Jigawa make sense o.. no go reason am o
I no want
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by habbyy03: 10:12pm On May 07, 2017
Una wehdone oooo
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Admin199: 10:14pm On May 07, 2017
segunk1:
Lol my guy naso your fore head big reash U gats manage that nysc cap oooh, I wonder if nysc go get cap wey fit size this head lmao.
My guy na joke I dey ooo.

Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Hayormeah(f): 10:15pm On May 07, 2017
olamy2000:
me wey don dey dream of camp since i no want make nysc con foward am for me grin


Which state are you hoping for?
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by mandibeauty(f): 10:16pm On May 07, 2017
segunk1:
Babes Don't mind me joor, forgive me, oya coman take frosted flakes with holandia milk take enjoy small after the arsenal humiliationgringrincheesy
Haha. Mourinho allow Arsenal beat us so that Wenger gets a new 4 yr deal.# JOKING. Again, man u priority is winning Europa league. Man u play was awful especially with smalling.
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by habbyy03: 10:18pm On May 07, 2017
cry am i the only one going to crossriver ni...
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Olayinkamalik01: 10:18pm On May 07, 2017
Ayomidric:

From a whatsapp group for funaab pcms...

News update: Notification of result is not out, and we are told to come for it starting 12th of may, 2017
Also note that there WON'T be any change of ID card except for those whose ID is not updated

Copied
Thanks bro
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by olamy2000(m): 10:21pm On May 07, 2017
Hayormeah:



Which state are you hoping for?
lag or kano.....u nko
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:28pm On May 07, 2017
cutestcuty84:
see ur nose like fried ponmo ...u DAT abandoned me only to see u with three Jezebels...you tink I no sabi those games?...u bera lemme now before I vex
Tiri whah Damn! You re accusing me wrongly, for the fact that I'm a DJ doesn't mean I womanize.
I'm not a fvckboi hunn.
Hope you aint bringing this up to cover up

Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Tunnyz7: 10:29pm On May 07, 2017
DonVeek:

Top choice!
grin I know ryt
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:31pm On May 07, 2017
mandibeauty:

Haha. Mourinho allow Arsenal beat us so that Wenger gets a new 4 yr deal.# JOKING. Again, man u priority is winning Europa league. Man u play was awful especially with smalling.
#Yimu
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by DonVeek(m): 10:31pm On May 07, 2017
habbyy03:
cry am i the only one going to crossriver ni...
Yes bro. we no dey cross river with youtongue
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by habbyy03: 10:35pm On May 07, 2017
DonVeek:
Yes bro. we no dey cross river with youtongue
lol ok now..
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Olayinkamalik01: 10:36pm On May 07, 2017
segunk1:

Lmaooo, shey na like this I go dey carry cooler upandan for food
Yeepa ayaf die, me wey sabi do shakara like woman..... Choii see agbalagbas with giant plates gringringringringringrin
Lolzzz..... Anybody wey get plan carry big cooler, Naxo Dia problem to dey carry am go big grin grin
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:41pm On May 07, 2017
Admin199:


Lol! Y u com customize my moniker for ur body now
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by Hayormeah(f): 10:42pm On May 07, 2017
olamy2000:
lag or kano.....u nko


U too kano? OK ooo
Me no even know jare. I pray for a good place though.
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by DonVeek(m): 10:42pm On May 07, 2017
Jamie1:

Are you serious? Ocean 3 ti take over.
That guy case really dey critical.
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:48pm On May 07, 2017
Tunnyz7:

Runs boy
lol! Bros abeg na hustling parole oooh no be that one wey u dey think oohgrin
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by LogoDWhiz(m): 10:48pm On May 07, 2017
Preciousify:

Ok. Thank u sir.
You called my name as if you know me before. Nairalanders are nt used to that name.... Am suprised. Abi u knw me?
Uwc ma. Probably not. Just felt like being jovial, hence the name calling.

1 Like

Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by DonVeek(m): 10:50pm On May 07, 2017
Hayormeah:



U too kano? OK ooo
Me no even know jare. I pray for a good place though.
My sister, blessed are those who expects nothing for they shall never be disappointed. Everybody wan serve for Kano, Ogun and Lagos dem no no say Nysc no geh joy. That 18th-23rd of may go dey like Judgement Day.
Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 10:57pm On May 07, 2017
pators:
please some1 should help me on nysc registration...I don't know where to start from
Bros I'm sure u re not ready for that nysc brouhaha, just go to cyber cafe that does nysc online registration and do it fast tomorrow morning. Just #1000-1500.

(1) (2) (3) ... (484) (485) (486) (487) (488) (489) (490) ... (835) (Reply)

NYSC 2014 Batch C House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.