₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,920 members, 8,442,985 topics. Date: Friday, 10 July 2026 at 11:14 PM

Toggle theme

Paypal Ruin My Day Skata (chai) - Webmasters - Nairaland

Nairaland ForumScience/TechnologyWebmastersPaypal Ruin My Day Skata (chai) (653 Views)

1 Reply (Go Down)

Paypal Ruin My Day Skata (chai) by avonoshi(op): 10:09pm On Jun 08, 2017
Dis kwantree don tire me reach neck, una no fit imagine say with my money for this buhari regime, I wan buy template from one vendor hand from netherland, I open my PayPal based on say Na PayPal be the only payment means for thier product, only for me to discover say PayPal don disconnect my Gtb card, all my attempt to add am fail yakata, I call my gal, beg am for her card, d same shit repeat e sef, I wait till this morning, I carry my 2 legs waka go my friend house when I know say e get PayPal Wetin dem do m na im dem do am too, attemp to add e card fail scata, my question be say anybody don get this experience, how you con waka take solve the issue. And no forget to give your candid advice and talk am for pidgin. Oya make we enter discussion continue shocked
Re: Paypal Ruin My Day Skata (chai) by hodusglobal(m): 10:17pm On Jun 08, 2017
I'm also facing same issues here too...I've tried to add my GTB and Stanbic IBTC cards...I swear Na dis same issue. I'm really tired of this fucking country named Nigeria lipsrsealed
Re: Paypal Ruin My Day Skata (chai) by Julius2214(m): 10:20pm On Jun 08, 2017
No be today the thing start na... my own don reach 2 months sef.
Na dollar card I link for my account before e start to work... I fit use my own pay if u need am sha, so that u go pay me for naira
Re: Paypal Ruin My Day Skata (chai) by hodusglobal(m): 10:27pm On Jun 08, 2017
Julius2214:
No be today the thing start na... my own don reach 2 months sef.
Na dollar card I link for my account before e start to work... I fit use my own pay if u need
am sha, so that u go pay me for naira
You mean GTBank dollar card?
Re: Paypal Ruin My Day Skata (chai) by avonoshi(op): 10:56pm On Jun 08, 2017
Julius2214:
No be today the thing start na... my own don reach 2 months sef.
Na dollar card I link for my account before e start to work... I fit use my own pay if u need am sha, so that u go pay me for naira
You confam die, where be yo location? And how pe fit take get the dollar card self?
Re: Paypal Ruin My Day Skata (chai) by avonoshi(op): 10:58pm On Jun 08, 2017
hodusglobal:
I'm also facing same issues here too...I've tried to add my GTB and Stanbic IBTC cards...I swear Na dis same issue. I'm really tired of this fucking country named Nigeria lipsrsealed
I don tey when d country tire me o, but with this experience haba I just gat Notin to say
Re: Paypal Ruin My Day Skata (chai) by oyejohn: 11:15pm On Jun 08, 2017
Julius2214:
No be today the thing start na... my own don reach 2 months sef.
Na dollar card I link for my account before e start to work... I fit use my own pay if u need am sha, so that u go pay me for naira
Mr Julius can you help me with your card on Facebook ads I need it sir
Re: Paypal Ruin My Day Skata (chai) by avonoshi(op): 11:19pm On Jun 08, 2017
oyejohn:
Mr Julius can you help me with your card on Facebook ads I need it sir
But seriously speaking facebook still dey accept GTB card, I use my own recently sha
Re: Paypal Ruin My Day Skata (chai) by Julius2214(m): 12:18am On Jun 09, 2017
oyejohn:
Mr Julius can you help me with your card on Facebook ads I need it sir
My contact 0706 516 1651
Re: Paypal Ruin My Day Skata (chai) by Danyl(m): 8:33am On Jun 09, 2017
avonoshi:
Dis kwantree don tire me reach neck, una no fit imagine say with my money for this buhari regime, I wan buy template from one vendor hand from netherland, I open my PayPal based on say Na PayPal be the only payment means for thier product, only for me to discover say PayPal don disconnect my Gtb card, all my attempt to add am fail yakata, I call my gal, beg am for her card, d same shit repeat e sef, I wait till this morning, I carry my 2 legs waka go my friend house when I know say e get PayPal Wetin dem do m na im dem do am too, attemp to add e card fail scata, my question be say anybody don get this experience, how you con waka take solve the issue. And no forget to give your candid advice and talk am for pidgin. Oya make we enter discussion continue shocked
I will advice you get a US PayPal account. It will save you lots of stress. There are PayPal $ sellers around, you can get your dollar and do your online transactions except that you can't use it for Facebook ads except its a US Facebook account. The harsh economic policy of our country is our problem but unfortunately our leaders are not helping matters. all you need is a US phone number, payoneer US Checking account and your email address.
Re: Paypal Ruin My Day Skata (chai) by bedfordng(m): 8:49am On Jun 09, 2017
avonoshi:
Dis kwantree don tire me reach neck, una no fit imagine say with my money for this buhari regime, I wan buy template from one vendor hand from netherland, I open my PayPal based on say Na PayPal be the only payment means for thier product, only for me to discover say PayPal don disconnect my Gtb card, all my attempt to add am fail yakata, I call my gal, beg am for her card, d same shit repeat e sef, I wait till this morning, I carry my 2 legs waka go my friend house when I know say e get PayPal Wetin dem do m na im dem do am too, attemp to add e card fail scata, my question be say anybody don get this experience, how you con waka take solve the issue. And no forget to give your candid advice and talk am for pidgin. Oya make we enter discussion continue shocked
most banks have stopped their card for international payment because most of the marchant are using cbn official rate to carry out the transaction thus conflicting with bank black market rate. so they have to stop it. the way out is to get dollar dominated card to use. if anyone need to buy stuffs online using PayPal , you can get in touch with me to buy for you.
1 Reply

The Fastest Way To Ruin A New Website234

How To Simplify SEO[NEW LEAK] Use Link Shortener (not ) To Earn US$10 Daily.8 Mobile Apps To Help You Create Epic Social Media Content On Your Smartphone