Mathematical Fraction - Education - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Education › Mathematical Fraction (542 Views)
| Mathematical Fraction by Nobody: 8:44pm On Jun 12, 2017*. Modified: 9:40pm On Jun 12, 2017 |
These mathematical examples of fraction are written in my child,s basic two quantitative reasoning book, Are the answers correct? Answer number 3 is correct that three quarter of 20 is fifteen what of 1, 2,ans 4?
|
| Re: Mathematical Fraction by bottlewater1(m): 8:48pm On Jun 12, 2017 |
Oga u don forget say u be family man ?
everything is correct sir |
| Re: Mathematical Fraction by Nobody: 8:52pm On Jun 12, 2017 |
bottlewater1:Old boy, i dey concern mek some techa no start dabaru my pikin brainoo, because i use google do am, i dey get anoda things |
| Re: Mathematical Fraction by horlahwaley(m): 9:12pm On Jun 12, 2017 |
They are all correct |
| Re: Mathematical Fraction by seunlly(m): 9:19pm On Jun 12, 2017 |
indigene:chaii. u dey use goggle do this kind fraction baba u need cane. |
| Re: Mathematical Fraction by Nobody: 9:43pm On Jun 12, 2017 |
seunlly:I needam if say i use google do am, tell my pikin mek she carryam go give techa chaiii, which face i go carry drive comot from her sukul, because she go say na mi daddy do am |
Teacher Showing His Students A Practical Example Of Proper & Improper Fraction • How to Convert Any Fraction To Decimal In 3 Secs without Calculator | Math Trick • 17 Mathematical Equations That Changed The World (pic) • 2 • 3 • 4
Gre Lesson In Enugu • The Significance Of Population And Territory In The Evolution Of Statehood. • This Is How Our Final Year Projects Are Used To Better The Nation