₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,538 members, 8,518,131 topics. Date: Friday, 13 November 2026 at 03:07 PM

Toggle theme

Mathematical Fraction - Education - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Education › Mathematical Fraction (542 Views)

1 Reply (Go Down)

Mathematical Fraction by Nobody:
These mathematical examples of fraction are written in my child,s basic two quantitative reasoning book, Are the answers correct? Answer number 3 is correct that three quarter of 20 is fifteen what of 1, 2,ans 4?

Re: Mathematical Fraction by bottlewater1(m): 8:48pm On Jun 12, 2017
Oga u don forget say u be family man ? everything is correct sir
Re: Mathematical Fraction by Nobody: 8:52pm On Jun 12, 2017
bottlewater1:
Oga u don forget say u be family man ?
everything is correct sir
Old boy, i dey concern mek some techa no start dabaru my pikin brainoo, because i use google do am, i dey get anoda things
Re: Mathematical Fraction by horlahwaley(m): 9:12pm On Jun 12, 2017
They are all correct
Re: Mathematical Fraction by seunlly(m): 9:19pm On Jun 12, 2017
indigene:
Old boy, i dey concern mek some techa no start dabaru my pikin brainoo, because i use google do am, i dey get anoda things
chaii. u dey use goggle do this kind fraction baba u need cane.
Re: Mathematical Fraction by Nobody: 9:43pm On Jun 12, 2017
seunlly:
chaii. u dey use goggle do this kind fraction baba u need cane.
I needam if say i use google do am, tell my pikin mek she carryam go give techa chaiii, which face i go carry drive comot from her sukul, because she go say na mi daddy do am
1 Reply

Teacher Showing His Students A Practical Example Of Proper & Improper Fraction • How to Convert Any Fraction To Decimal In 3 Secs without Calculator | Math Trick • 17 Mathematical Equations That Changed The World (pic) • 2 • 3 • 4

Gre Lesson In Enugu • The Significance Of Population And Territory In The Evolution Of Statehood. • This Is How Our Final Year Projects Are Used To Better The Nation