No Be Small Matter Oooo Ohooo - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › No Be Small Matter Oooo Ohooo (1096 Views)
| No Be Small Matter Oooo Ohooo by starness(op): 12:35pm On Jun 22, 2017 |
This is a sound warning to all Nigeria musicians.
If una no get song to sing, make una rest. Make
una no dey use fruit sing
song o. because....
.
Chidinma use cucumber now is very
expensive
Flavour use tomatoes jos now person
no fit buy 50 naira tomatoes wey go do for
confirm stew...
Tekno use cassava na so garri cost
one time.
Now
Davido use banana ..planing to be
expensive...
Now, na maize season we dey,
Any person that uses maize sing I go
kill am.
Make una warn dem ooo. |
| Re: No Be Small Matter Oooo Ohooo by joyAA(f): 3:17pm On Jun 22, 2017 |
No mind them The one wey go pain me pass na mango ![]() I fit kill person wet go take am sing ![]() Nansense |
| Re: No Be Small Matter Oooo Ohooo by phamzeyy: 5:44pm On Jun 23, 2017 |
my own na water melon.. make no artist near yhat one oo |
| Re: No Be Small Matter Oooo Ohooo by starness(op): 11:58am On Jun 24, 2017 |
hahahahahahahahaha coco yam...go join |
| Re: No Be Small Matter Oooo Ohooo by Kayode12345: 4:57pm On Jun 26, 2017 |
starness:. Hahahahahahahahahahaha. |
Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO • Chaii No Be Small Thing • Dont Click If You Are Not Alone Oooo • 2 • 3 • 4
What's With The 420 Going All Around?? • See This Old Man In Wise Department • That Severs Him Right... Please Visit Our Channel For More