Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,361 members, 7,819,295 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 01:50 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / No Be Small Matter Oooo Ohooo (1018 Views)
Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO / Chaii No Be Small Thing / Dont Click If You Are Not Alone Oooo (2) (3) (4)
No Be Small Matter Oooo Ohooo by starness(m): 12:35pm On Jun 22, 2017 |
This is a sound warning to all Nigeria musicians.
If una no get song to sing, make una rest. Make
una no dey use fruit sing
song o. because....
.
Chidinma use cucumber now is very
expensive
Flavour use tomatoes jos now person
no fit buy 50 naira tomatoes wey go do for
confirm stew...
Tekno use cassava na so garri cost
one time.
Now
Davido use banana ..planing to be
expensive...
Now, na maize season we dey,
Any person that uses maize sing I go
kill am.
Make una warn dem ooo. 1 Like |
Re: No Be Small Matter Oooo Ohooo by joyAA(f): 3:17pm On Jun 22, 2017 |
No mind them The one wey go pain me pass na mango I fit kill person wet go take am sing Nansense |
Re: No Be Small Matter Oooo Ohooo by phamzeyy: 5:44pm On Jun 23, 2017 |
my own na water melon.. make no artist near yhat one oo |
Re: No Be Small Matter Oooo Ohooo by starness(m): 11:58am On Jun 24, 2017 |
hahahahahahahahaha coco yam...go join |
Re: No Be Small Matter Oooo Ohooo by Kayode12345: 4:57pm On Jun 26, 2017 |
starness:. Hahahahahahahahahahaha. |
(1) (Reply)
This Guy Wants To Suck Bob Risky Blood: See Reason / WATCH VIDEO Bayelsa Police Saying “you Born Too Much Assistant Commissioner Of P / Different Kinds Of People You Will Find On Whatsapp
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |