NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP - NYSC (10) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP (60968 Views)
1 2 3 ... 7 8 9 10 11 12 13 ... 22 Reply (Go Down)
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by madejobi(f): 1:05pm On Jun 29, 2017 |
gunners160:Please what's the source |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by oseka101(m): 2:44pm On Jun 29, 2017 |
madejobi:www.Fakenews.com |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by HausaOverlord: 5:20pm On Jun 29, 2017 |
gunners160:wic dashboard b dat, Oga no dey post crap wey u no dey sure of b4 thunder massage u for where u dey. |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by babatee90(m): 5:01pm On Jul 01, 2017 |
Info from new internal NYSC memo say stream 2 Camping is July 11 to 31. Website will be updated soonest |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by OneTeslim(m): 6:15pm On Jul 01, 2017 |
Una Don fix new date again abi? |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by olabodedavid: 7:47pm On Jul 01, 2017 |
na wa o! |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by olabodedavid: 7:49pm On Jul 01, 2017 |
babatee90:no be small thing |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by olamy2000(m): 9:54pm On Jul 01, 2017 |
babatee90:hmmmmm....I love ur own prediction.....sharp guy uno say nysc must pick BTW those dates ![]() |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by babatee90(m): 10:34pm On Jul 01, 2017 |
olamy2000:I never said btw...I meant it's gonna start on the 11th and ending on the 31st |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by loomy(m): 7:14am On Jul 02, 2017 |
Mehn, I tire for all of dis shifts in date, I don reduce ma anticipation level. |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by abiolasogey(m): 9:33am On Jul 02, 2017 |
E don taya me sef,,I don hear different dates,,wich one we go bliv..make anybody sha no cum talk say na July ending agn..na amadioha I go send to una..e no pain me reAch all d ppl wey I don tell say I dey go camp by dis weekend..if dem see me for Monday agn..dey go dey call me liar..d tin weak me reach my kidney..
|
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by olamy2000(m): 9:43am On Jul 02, 2017 |
babatee90:we shall see.....11th is near |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by Rinsola32(f): 11:32am On Jul 02, 2017 |
abiolasogey:Take heart ooo ![]() |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by abiolasogey(m): 2:46pm On Jul 02, 2017 |
Rinsola32:thank you..wat abt yu..are yu waiting for stream ll too? |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by Rinsola32(f): 3:25pm On Jul 02, 2017 |
abiolasogey:Any stream wey government wan send go now be my stream o. As I don tire already ![]() |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by abiolasogey(m): 4:12pm On Jul 02, 2017 |
Rinsola32:lol.. |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by Rachaelgold(f): 5:01pm On Jul 02, 2017 |
abiolasogey:lolll...no be only u o |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by olamy2000(m): 7:35pm On Jul 02, 2017 |
abiolasogey:u funny die...u dey tell people wen u dey go camp wen dem Neva release timetable officially? |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by Rinsola32(f): 7:53pm On Jul 02, 2017 |
olamy2000:It was based on faith. Very funny guy. |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by owonikoko700(m): 8:23pm On Jul 02, 2017 |
let's just hope 11th july works out for us to go camping...actually got an info from someone who is a corper at FCT saying dre was no moni to fund stream 2 for now that's y drez a delay...4th was actually d date we all ought to be in awa various state of deployment...so since dey lack d funds for it dey couldn't make it official..so#make we fast n pray for dem to c moni fund us n make it official dis week*huz yaf tire me n huz sef dey smell for my name up n down... |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by 4larhhh(f): 8:28pm On Jul 02, 2017 |
owonikoko700:No be only you...I pray the 11th will be realistic. |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by 4larhhh(f): 8:29pm On Jul 02, 2017 |
owonikoko700:No be only you...I pray and hope it's really 11th o |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by olamy2000(m): 2:39am On Jul 03, 2017 |
Rinsola32:its gud to have faith....but for me oo I no won disturb myself unnecessarily again I will only believe the date the day I see it on there official page ![]() |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by abiolasogey(m): 8:21am On Jul 03, 2017 |
Docjosch:alaye we stil dey wait for callup letter,yu dey talk redeployment..oya cum redeploy me comot from my house go any camp..ayam waitin o |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by abiolasogey(m): 8:25am On Jul 03, 2017 |
Rachaelgold:i tell yu...make required funds fall on nysc..no b fall on sef,make e crush nysc ![]() |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by olamy2000(m): 12:38pm On Jul 03, 2017 |
This really crack me up....anyways prediction closes 11:59pm today ![]()
|
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by olabodedavid: 1:05pm On Jul 03, 2017 |
owonikoko700:the worse of it all is their silence, at least if a date is announced there'll less anticipation. |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by olabodedavid: 1:06pm On Jul 03, 2017 |
owonikoko700:the worse of it all is their silence, at least if a date is announced there'll less anticipation. |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by olabodedavid: 1:10pm On Jul 03, 2017 |
abiolasogey:leave am, him wan do business ni ![]() abiolasogey:leave am, him wan do business ni |
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by patholaw: 12:10am On Jul 04, 2017*. Modified: 12:32am On Jul 04, 2017 |
|
| Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by olu911: 6:15am On Jul 04, 2017 |
12 Pictures All Batch A, Stream 2 PCM Can Relate To • NYSC Announces Date For Printing Of Call Up Letter For Batch A 2017 • Nysc Batch B,stream 2 Commences On 10th January 2017 • 2 • 3 • 4
Female Corper Receives 'Miss You' Text From Her Student • FG Increases NYSC Allowance To N49,800 - APC Newspaper • Physical-challenge Small Sized Corper Shows His NYSC Certificate (photos)

