Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It - Sports (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It (57877 Views)
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by enemyofprogress: 2:14pm On Aug 23, 2017 |
IgbotiicGirL:just talk sey you wan fok the guy and no be sey you even sabi fok sef ![]() |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by Tajbol4splend(m): 2:14pm On Aug 23, 2017 |
diamond88:Onyeochi |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by Josh44s(m): 2:15pm On Aug 23, 2017 |
Instead of you to learn how to score goals and become PFA of the year and highest goal scorer, you want to learn pidgin English. |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by rasazee(m): 2:15pm On Aug 23, 2017 |
Go do ur next vacation for warri ![]() |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by Kendroid: 2:15pm On Aug 23, 2017 |
they be like Musa: Dis otondo no wan play me 4 match ![]() Iheanacho: Me nko. no mind dah anu mpam ![]() Ndidi: Make una chill, una time dey show ![]() Other players: ![]() |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by BarakOkenny(m): 2:15pm On Aug 23, 2017 |
Tajbol4splend:Rockafella ni. ![]() |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by KwoiZabo(m): 2:16pm On Aug 23, 2017 |
Even BBC are now officially reporting in Pidgin Hmmn. Mumsy Thrash us no be small because of Pidgin that Year. E no Easy to be Teacher Pickin. |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by autonomous22: 2:18pm On Aug 23, 2017 |
KingEbukasBlog:You want d downfall of Leicester city rit ![]() |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by omoiyalayi(m): 2:18pm On Aug 23, 2017 |
They speak pidgin in foreign land but when they come naija they will be speaking with British accent Dem wan use pidgin scattered vardy head |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by 9jatatafo(m): 2:23pm On Aug 23, 2017 |
SOLMICHAEL:pidgin is not fake English as you claimed. |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by whizzyleejr(m): 2:25pm On Aug 23, 2017 |
Mr. Ibu go teach him wella |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by yanjutomi(m): 2:26pm On Aug 23, 2017*. Modified: 3:15pm On Aug 23, 2017 |
SOLMICHAEL:u don't value ur own tin |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by jrusky(m): 2:36pm On Aug 23, 2017 |
That is the beauty of pidgin that is the only language that link every Nigeria together. Every real born Nja understand it. |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by Lectureradodo: 2:36pm On Aug 23, 2017 |
Vardy might move to Chelsea this summer along with Mahrez and Drinkwate Boss wake up, You av been sleeping since Y una no kuku buy the whole Leicester team finish now |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by Emperormartin(m): 2:39pm On Aug 23, 2017 |
Kendroid:I respect your ingenuity |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by AreaFada2: 2:42pm On Aug 23, 2017 |
udejiga17:True. Said this many time. |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by palearab: 2:47pm On Aug 23, 2017 |
Hmmm now I see why Trevor Noah(SA comedian) said Nigerians have murdered the English language! |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by Abeyjide: 2:50pm On Aug 23, 2017 |
taylor88:you bad gan.lol |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by OLABANJO1: 2:50pm On Aug 23, 2017 |
SOLMICHAEL:Point of correction .... pidgin English no be fake English, na kanpe language wey oyinbo and the rest of world need to learn. |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by ubongoton(m): 2:52pm On Aug 23, 2017 |
naija guys can mumu o,weting carry pidgin go do there |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by Viccur(m): 2:53pm On Aug 23, 2017 |
I dnt even know how i learnt it, i found myself among friends who do and i just fired on . All hail Naija |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by Edenoscar(m): 2:54pm On Aug 23, 2017 |
KingEbukasBlog:if we carry 3 of their best players how many go remain |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by akins177(m): 2:54pm On Aug 23, 2017 |
KingEbukasBlog:. No.... u for kuku carry the whole Leicester including the coach go Chelsea ![]() |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by Barfibassey(m): 3:04pm On Aug 23, 2017 |
Is easy for anybody to learn pidgin english, e get one ghana bobo wey being the friend one naija girl,de bobo come promise dey babe iphone7 so nah de babe con ask de guy if u no buy am nko, na my guy head scatter nko just dey sweet am for bodi. |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by pbs4real(m): 3:06pm On Aug 23, 2017 |
ritababe:hmmm,madam ow u dey? Longst tym. |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by Tajbol4splend(m): 3:10pm On Aug 23, 2017 |
BarakOkenny:Go and sit down |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by JORDAN202: 3:10pm On Aug 23, 2017 |
SMALL TIME NOW, HIM GO ATTEMPT TO EAT OGBONNO SOUP. MUST THEY ALWAYS ATTEMPT SUICIDE ![]() OYINBO PEOPLE GET MIND SHA.................! |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by Ademoore07(m): 3:13pm On Aug 23, 2017 |
SOLMICHAEL:For Evans boys to kidnap him, abi? Isorit ![]() |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by nairanaira12: 3:18pm On Aug 23, 2017 |
ritababe:Kò lè werk ![]() |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by darediamond(m): 3:20pm On Aug 23, 2017 |
Nbote:Bros, God punish does tichas jaree. If only they can start teaching all science and technical courses and subjects in Pidgin... |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by darediamond(m): 3:21pm On Aug 23, 2017 |
ifyan:No u no lai o! |
| Re: Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It by darediamond(m): 3:25pm On Aug 23, 2017 |
ritababe:It will even makes each tribe identify easily with one another in Nigeria. But we have lazy Academical Stakeholders in Nigeria. Them go rather fee sorry 4 pesin wey blow correct English and even feel sorry for his or her teacher. Awon academical infidels gbogbo wet dy call themselves Professors. |
The players keep me going, I would have walked away long ago - Waldrum Hits NFF • AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English • Bayern Munich Response To BBC Question About Jamie Vardy Being The Best Striker • 2 • 3 • 4
Victor Moses Stylishly Lands In Uyo Ahead Of Zambia Clash. Photos • Danny Welbeck May Not Play Football Again - UK Doctor • Martial Shares Brutal Injury Pictures After Man Utd Win Vs Man City


