Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,946 members, 7,863,352 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 04:04 PM

Football (+Other Sports) Betting Season 11 - Business (3062) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+Other Sports) Betting Season 11 (4515273 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3059) (3060) (3061) (3062) (3063) (3064) (3065) ... (4897) (Go Down)

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by dunkem21(m): 11:00pm On Sep 06, 2017
Toyorsih:
I don sabi wetin I go do now... All this people wey dey form boss wey no dey like drop their game wey be say na only winning coupon una go dey drop...i go see how una go teh hide una pfp games.... I go follow una chop am....

See as I dey laff like mumu o cheesy grin

No more Drwise, I sight you o..anything for us dis weekend? shocked Now, na oga drop this thing sharp sharp make I comot the booking no grin

People like krak wey no dey gree drop free games, oya na.. grin

Mr low odds, Lhimeet, and all.. Good luck!

All those fixed odds advert guys .. Dem no dey cover answer sheet here o grin



BRING THE PFP!!!

8 Likes 1 Share

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Honnonny(m): 11:01pm On Sep 06, 2017
Machinemayana:
Someone should clarify this for me... Since Pfpmoderator turned a deaf ear. Cc Motta chiefheywhy

Just do it like this..

Slot number: 1...

If u say Slot number: 2,
That means u are using 2 slots for the games... so if u drop on Friday, name it slot number:1, same as Saturday and any other day... meaning u're only using 1 slot for the game but if u are very sure and confident in the games and wants to use ur 3 slots,
Slot number: 3 should do it
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by motta(m): 11:03pm On Sep 06, 2017
Machinemayana:
Someone should clarify this for me... Since Pfpmoderator turned a deaf ear. Cc Motta chiefheywhy
you put slot :1 if you put slot 2 simply means you have use all three slot
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by soloqy: 11:04pm On Sep 06, 2017
Unclesamo:


are u not contradicting ur prevx statment abt d least odd for a game being 1.5 ?


Ok , here is what they mean :

In your bet slip , you may have 3 games,

Lets say : Over 1.5 with odd of 1.16
Ajax win with odd of 1.22
another over 1.5 with odd of 1.14

The total odds of these three games in your one submission is 1.61(above the 1.50 minimum required) so it qualifies for entry.

You can as well have one single game in your betslip , lets say Royal Charleroi straight win of 1.50 odds . This also would qualify for entry.

6 Likes 1 Share

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 11:07pm On Sep 06, 2017
Toyorsih:
I don sabi wetin I go do now... All this people wey dey form boss wey no dey like drop their game wey be say na only winning coupon una go dey drop...i go see how una go teh hide una pfp games.... I go follow una chop am....
grin grin grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by soloqy: 11:07pm On Sep 06, 2017
gift01:
New York City dey play Portland Timbers

No, they are Playing Sporting Kansas City
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Machinemayana(m): 11:15pm On Sep 06, 2017
Honnonny:


Just do it like this..

Slot number: 1...

If u say Slot number: 2,
That means u are using 2 slots for the games... so if u drop on Friday, name it slot number:1, same as Saturday and any other day... meaning u're only using 1 slot for the game but if u are very sure and confident in the games and wants to use ur 3 slots,
Slot number: 3 should do it
Thanks Man, Appreciated deeply

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Machinemayana(m): 11:16pm On Sep 06, 2017
motta:
you put slot :1 if you put slot 2 simply means you have use all three slot
Thanks Man. Understood now
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by chrisk9(f): 11:17pm On Sep 06, 2017
pfpmoderator:
MERRYBET PUNT 4 PRIDE

GROUP 1 TO 5 will be competing from Friday 8th to Monday 11th, while GROUP 6 TO 10 will be slugging it out from Wednesday 13th to Saturday 16th.

20 contestants are expected to QUALIFY from each groups. Totalling 200 contestant in total for the LEAUGE.

my username Chrisk9 appeared in two groups 3 & 7 please it let me knw when am starting.

thank you
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by enimcnite(m): 11:17pm On Sep 06, 2017
Make una help me look this game wey I play today

B92ESPECTRPZT-3128131
B948ESPSQRQZAZ-3128131

Who did I offend? cry cry cry

3 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by EXLOVER(m): 11:20pm On Sep 06, 2017
Honnonny:


Na u buy boot and gloves for the strikers and keepers abi?

Issoryt...

Sips alomo and looks
see you after 90mins bro
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Dbrainiac1(m): 11:20pm On Sep 06, 2017
enimcnite:
Make una help me look this game wey I play today

B92ESPECTRPZT-3128131
B948ESPSQRQZAZ-3128131

Who did I offend? cry cry cry
You failed to appease the gods. grin grin grin

Guy sorry o. Hay

This 2nd ticket sef, had it been you dropped it here guys for tell u mek you edit that gijon game

3 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by EXLOVER(m): 11:22pm On Sep 06, 2017
gift01:
New York City dey play Portland Timbers
stop using lens bro
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Chiefheywhy(m): 11:25pm On Sep 06, 2017
EXLOVER:
stop using lens bro
I'm weak... grin cheesy grin Machinemayana i just dey come online...Em dan answer you
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by siegfried99(m): 11:26pm On Sep 06, 2017
enimcnite:
Make una help me look this game wey I play today

B92ESPECTRPZT-3128131
B948ESPSQRQZAZ-3128131

Who did I offend? cry cry cry

Choi.

Sorry

Kindly what me if you drop another

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by RedDistrict: 11:27pm On Sep 06, 2017
5drl78g
saw this sumwhere and dexided to save the code
person fit go edit am win sumtin inside, i intend to do same
looking forward to the weeknd tho
Greens!

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by emmayayodeji(m): 11:36pm On Sep 06, 2017
Toyorsih:
I don sabi wetin I go do now... All this people wey dey form boss wey no dey like drop their game wey be say na only winning coupon una go dey drop...i go see how una go teh hide una pfp games.... I go follow una chop am....

Na ontop him group Drwise go play him own pfp grin

2 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Chiadikaobi(m): 11:38pm On Sep 06, 2017
dunkem21:


Mr low odds, Lhimeet, and all.. Good luck!

Baba I greet you oo.

Thank you so much....... I appreciate

1 Like 1 Share

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Honnonny(m): 11:45pm On Sep 06, 2017
EXLOVER:
see you after 90mins bro

Ok na
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Chiadikaobi(m): 11:48pm On Sep 06, 2017
Na question session we dey so.

As una give me 3slots. Does it mean i fit collect any phone i like for SLOT office for free or make i print my merrybet id give them??

10 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by hadg33(m): 11:51pm On Sep 06, 2017
enimcnite:
Make una help me look this game wey I play today

B92ESPECTRPZT-3128131
B948ESPSQRQZAZ-3128131

Who did I offend? cry cry cry
Nice try buh you messed up,if i had seen this ticket, I would have remixed it,Gijon would surely win,mention me when next u want to play
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Chiefheywhy(m): 11:58pm On Sep 06, 2017
Chiadikaobi:
Na question session we dey so.

As una give me 3slots. Does it mean i fit collect any phone i like for SLOT office for free or make i print my merrybet id give them??
cheesy cheesy cheesy ...Try am give us feedback..na from alagbon or panti you go give us feedback from,em go beat you Pass segun agbede

2 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Youngetskilz23(m): 12:01am On Sep 07, 2017
Una still dey alive? cheesy.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iamawara(m): 12:06am On Sep 07, 2017
Guys pls who is using supabet.com.ng here? Are they good? What about their 100% welcome bonus?
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 12:15am On Sep 07, 2017
enimcnite:
Make una help me look this game wey I play today

B92ESPECTRPZT-3128131
B948ESPSQRQZAZ-3128131

Who did I offend? cry cry cry
Chai! ! It's well.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 12:17am On Sep 07, 2017
iamawara:
Guys pls who is using supabet.com.ng here? Are they good? What about their 100% welcome bonus?
what happened to Bet9ja, Lionsbet, Merrybet and Nairabet? ??

4 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by mmortalis: 12:22am On Sep 07, 2017
abeg,anybody wey fit transfer me 100 naira staking was on nairabet make I send am airtime should help me out
username:TUNDE9155
my I'd:6646154
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by buklarbest: 12:27am On Sep 07, 2017
enimcnite:
Make una help me look this game wey I play today

B92ESPECTRPZT-3128131
B948ESPSQRQZAZ-3128131

Who did I offend? cry cry cry


Chaiiii..... all ds 3 odds you are sharing.
Diaris God o

2 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by md17: 12:53am On Sep 07, 2017
.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by W3xy1(m): 1:00am On Sep 07, 2017
md17:
Due respect to everyone on the platform... I'm kind of confused with the outcome of this game. Copa del Rey - Elche - Scd Durango... they played 3-2, but Bet9ja uploaded 1-1, is it it a mistake that'll be corrected anytime soon? Anybody familiar with this kinda problem?

oga full time score is 1-1/ na extra time dem play 3-2

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Coldfeets: 2:25am On Sep 07, 2017
iamawara:
Guys pls who is using supabet.com.ng here? Are they good? What about their 100% welcome bonus?

Supabets get as e be now.

Be like say dem dey work on their site or something.

I no jus undastand dem anymore.

In fact, You betta tread with caution.

(1) (2) (3) ... (3059) (3060) (3061) (3062) (3063) (3064) (3065) ... (4897)

If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here / Football (+Other Sports) Betting Season 12 / ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 52
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.