₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,296 members, 8,516,604 topics. Date: Wednesday, 11 November 2026 at 12:05 AM

Toggle theme

#bbnaija: Efe - Chidinma (audio) - Music/Radio (2) - Nairaland

Nairaland Forum › Entertainment › Music/Radio › #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) (14973 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by MrDandy(m): 3:17pm On Sep 25, 2017

Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by bisi16(m): 3:19pm On Sep 25, 2017
This guy just dey watse Seth beats..
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by userplainly(m): 3:21pm On Sep 25, 2017
ArcSEMPECJ:
Worri no dey carry last....but this one no see last sef
niqqur, warri noh dey carry last! efe noh be warri o, na jus blood..... na Jos e grow... we accept am say na urhobo so n e gt pipo for warri .. nobi say Ede na full time wafarian... compared to warri boys e noh join na......How Erriga dey be for pidgin rap?
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by Abfayrouz: 3:28pm On Sep 25, 2017
this was how it started in bbnaija everybody was calling wack,that he doesn't deserve any slot in the hoise but finally he came out on top, now his career everybody is hating him, when he will hit now.. hmmm..I encourage you efe.
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by ArcSEMPECJ(m): 3:38pm On Sep 25, 2017
userplainly:
niqqur, warri noh dey carry last! efe noh be warri o, na jus blood..... na Jos e grow... we accept am say na urhobo so n e gt pipo for warri .. nobi say Ede na full time wafarian... compared to warri boys e noh join na......How Erriga dey be for pidgin rap?
....I for say why him sense they touch like aborki own...make he borrow small warri sense nah
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by tosyne2much(m): 3:41pm On Sep 25, 2017
Na his kind go download that nonsense put for phone oooo no be me
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by fergieboy: 3:44pm On Sep 25, 2017
Efe forget music abeg. You worst pass vic o
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by kullozone(m): 3:49pm On Sep 25, 2017
I don dey help this guy shame, since em no get any.
Abi em get family and friends? One of them for just close eyes tell am the truth nah! I know It's not easy but.... Efe, I beg you in the name of your 25m wey go don remain 7m, no do music again.
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by poksmahn(m): 3:54pm On Sep 25, 2017
the song is a good one!!!
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by Slayer2: 3:57pm On Sep 25, 2017
Shortyy:
Hahahaha
You just be like break light, only when the car break them they see am - scarce

How are you bae?
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by ogtavia(m): 4:01pm On Sep 25, 2017
Reallyhuh?...of all the names he could have chosen, he chose that name...and even ruined the song sef....next time OP, include a 'listener's discretion' caveat before posting music from certain people...
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by fatymore(f): 4:04pm On Sep 25, 2017
Ha 1,ha 2,ha3..chidinma chidinma.. All na trash
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by Shortyy(f): 4:05pm On Sep 25, 2017
Slayer2:
You just be like break light, only when the car break them they see am - scarce

How are you bae?
Fine o
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by userplainly(m): 4:08pm On Sep 25, 2017
ArcSEMPECJ:
....I for say why him sense they touch like aborki own...make he borrow small warri sense nah
e clear say e sense noh dey function well, by now e for doh act like 3 movies or e fit enter one of those funny comedy series like Hustle or Do good.... dah doktorset na bad friend
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by crunchyg: 4:26pm On Sep 25, 2017
AverageAnnie:
Smiles. ..He wrote this song for me...
No try talk that thing again undecided undecided undecided
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by afezy110(m): 4:32pm On Sep 25, 2017
this song no try. efe go do business abeg
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by jodababa(m): 4:39pm On Sep 25, 2017
Bros plz stop this.D guy wey dey sing for my villa better pass dis... Next time op,put listener discretion
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by Slayer2: 4:57pm On Sep 25, 2017
Shortyy:
Fine o
Can I have your contact now?
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by Raphmadrid: 5:14pm On Sep 25, 2017
Efe plz join comedy oooo
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by Pweetyjuddy(f): 5:20pm On Sep 25, 2017
Lol
NairalandCS:
So this guy money never finish make we rest ?
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by Pweetyjuddy(f): 5:21pm On Sep 25, 2017
Lol oh..I cannot die for comments here oh
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by aktolly54(m): 5:38pm On Sep 25, 2017
He can just buy muzik from people and pay off the writer since he got money then hire best producer
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by pojophilius(m): 6:04pm On Sep 25, 2017
AverageAnnie:
Smiles. ..He wrote this song for me...
...are u that ugly?cuz that sond is wack mehn??
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by rossyc(f): 6:05pm On Sep 25, 2017
But wait o, must he sing? Can't he invest his money in something meaningful. I didn't bother wasting my data cos I can predict the outcome.
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by geogift(f): 6:13pm On Sep 25, 2017
wack wack wack!, this guy lack inspiration, waste of fame abi na platform.
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by Jerrosky1986(m): 6:21pm On Sep 25, 2017
Bad Belle people . the music make sense........ Efe too much......... you tried
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by 1nigeriamyfoot: 7:23pm On Sep 25, 2017
fatymore:
Ha 1,ha 2,ha3..chidinma chidinma.. All na trash
Oya lemme call u now, you go sing ya own for me.
If I wake for my dream...grin grin grin
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by fatymore(f): 7:29pm On Sep 25, 2017
1nigeriamyfoot:
Oya lemme call u now, you go sing ya own for me.
If I wake for my dream...grin grin grin
lols..how are you
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by 1nigeriamyfoot: 7:33pm On Sep 25, 2017
fatymore:
lols..how are you
I'm good o, though I missed ur lovely ever smiling face. hope d project dey go well?
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by MEILYN(m): 7:38pm On Sep 25, 2017
Hmmmmm, he's really improving. At least, this one is better than his previous songs. His rap is just Wack shaaa... Lol
Re: #bbnaija: Efe - Chidinma (audio) by snnaija(f): 8:22pm On Sep 25, 2017
free the guy...the music is actually good
1 2 3 Reply

Download Bbnaija's Efe - Warri Ft. Olamide (official Video) Mp3 • [video] Efe Ft. Olamide – "Warri" • 3 Guaranteed Ways #bbnaija’s Efe Can Save His Music Career • 2 • 3 • 4

DOWNLOAD MP3: Wizkid – Joro • What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go • DOWNLOAD MIXTAPE: DJ Baddo – Best Of Fela Mixtape 2020 • Mp3