Stats: 3,228,542 members, 8,078,407 topics. Date: Friday, 14 February 2025 at 03:54 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go (13675 Views)
Have You Pre-ordered #EDO People What Are You Listening To Right Now #óbo / Which Song Are You Using As Your Ringtone? / Listening To: AUDIO: Travis Greene – Taste & See (download Mp3) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by Sammy101111(m): 3:26pm On Aug 26, 2022 |
Am listen to Burna Boy ( Common person ) And you LYRICS Na me wey dey clean una house Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work for your shop Na me wey dey hawk ununu I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own Because na God, I dey put all my faith Food for my plate, fit no do me jo Mm, balanso Even as things no dey go my way Even in days where no get nothing at all Mm, balanso Na me wey dey drive your bus Na me wey drive your keke Mm, balanso Na me wey dey run around Na me do the job Mm, balanso I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own Please No violence comment 19 Likes 1 Share |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by Nobody: 3:43pm On Aug 26, 2022 |
Amen by fela I Waka Waka Waka.. Waka Waka Waka 14 Likes 2 Shares |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by superCleanworks(m): 4:20pm On Aug 26, 2022 |
Popular by Vector. that is ONE OF the most calmly done, well delivered rap songs by a Nigerian. 21 Likes 4 Shares |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by Sammy101111(m): 8:46am On Aug 27, 2022 |
4 Likes 1 Share |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by NwaNimo1(m): 6:04pm On Sep 03, 2022 |
The song about Buhari..... https://www.youtube.com/watch?v=zoNbn09ModM&ab_channel=FelaKuti Beast of no Nation 18 Likes 3 Shares |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by brosom(m): 6:04pm On Sep 03, 2022 |
("Nakupenda" by Jay melody ![]() Lyrics... Mpenzi wee!! Roho yangu wee, Kwako sijiwezi Ooh my love. Na this song I dey listen everyday, though I don't understand the language but I love the voice, sound and the beat. ![]() Happy weekend y'all ![]() 3 Likes 1 Share |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by Abilistic(m): 6:04pm On Sep 03, 2022 |
![]() NIGERIA JAGA JAGA -- Eedris Abdulkareem Nigeria jagajaga Everything scatter scatter Poor man dey suffer suffer Gbosa, gbosa, gun shot inna di air Armed robber came to your house Eno thief money, eno rape your wife Went straight up to your BEDSIDE - Gbosa Six feet, now you are down Which armed robber no want money Which armed robber no want joley Na political armed robber be that Na wetin dey kill Nigeria o Repeat 2x Ifesika iya biya biya They lock am for jail for Nigeria Kingsley Agbe sef dey for here Adebende na he dey fit all of them Here kpa, inside prison Everything scatter scatter Poor man dey suffer suffer Gbosa, gbosa, gun shot inna di air What you are say Repeat Bridge Africa, make you love your land Africa is na motherland We dey grow There is peace and wealth We dey grow oh There is peace and wealth Eedris, what about Ikoja now What he go go waja NEPA, wose derebula 419 in Nigeria Agege to Ikeja na 100 naira West Class na popular Come show film for Nigeria Eedris, where Charles Taylor dey now? He dey live big life High estate for Calabar That na Liberia mafia for Nigeria Everything scatter scatter Poor man dey suffer suffer Gbosa, gbosa, gun shot inna di air What you are say Repeat till fade Africa, make you love your land Africa is na motherland Gun shot inna di air 38 Likes 1 Share |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by Nobody: 6:05pm On Sep 03, 2022 |
Alanta by Artquake E be like fire e dey hot my body..... Je kin fera oru mumi..... It's an old skool music 8 Likes 1 Share
|
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by mykymyk101: 6:05pm On Sep 03, 2022 |
Song cry Jay z 4 Likes 1 Share |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by Nobody: 6:05pm On Sep 03, 2022 |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by ecolime(m): 6:05pm On Sep 03, 2022 |
Bryson Tiller--- Sorry Not Sorry. I like this guy and Jeremih die. Could listen to their songs all week nonstop. 21 Likes 6 Shares
|
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by 3662AA: 6:05pm On Sep 03, 2022 |
Bandana - FireboyxAsake 13 Likes 1 Share |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by Edopesin: 6:05pm On Sep 03, 2022 |
SA-kurachan - Cruel Santino I have the album on repeat, Benin boys don't miss 3 Likes
|
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by tetralogyfallot(m): 6:05pm On Sep 03, 2022 |
“There’s no way I can pay you back but the plan is to show you that I understand” Dear Mama by 2pac 26 Likes |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by Praktikals(m): 6:05pm On Sep 03, 2022 |
Orobokibo by Saint Janet ![]() 4 Likes |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by princeade86(m): 6:05pm On Sep 03, 2022 |
Nairaland is fast loosing glory with kind of topic pushing to front page. 8 Likes |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by rocknation62(m): 6:05pm On Sep 03, 2022 |
Olamide Baddo, one Nigerian Artist I don’t joke with. Outside on repeat! EarPods in, volume up ignore the WORLD 10 Likes
|
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by UselessBuharist: 6:05pm On Sep 03, 2022 |
Burna Boy new album 1 Like |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by clockwisereport: 6:05pm On Sep 03, 2022 |
Franco kwamy - sentence ya |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by Nobody: 6:06pm On Sep 03, 2022 |
no time for songs. Always on UHRS. 1 Like 1 Share |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by 4sis(m): 6:06pm On Sep 03, 2022 |
Ikorodo Oba Uduleke 1 Like 1 Share |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by promisious: 6:06pm On Sep 03, 2022 |
![]() Salam by neeza The lyrics is like One day man man go blow Blow like dangote My enemies go broke I go knack dem 2 by 2 o Shey u been laugh me bro Shey u been block my flow U forget say u no be God Cus life na turn by turn 4 Likes |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by MANNABBQGRILLS: 6:07pm On Sep 03, 2022 |
Jehova Jireh my provider chimamanda Jehova Nisi my healer chimamanda (Omanda) Ocean divider my redeemer chimamandanata (Onyeoma) Ebube dike my comforter chimamandanata (Ebube Jesus) Onye nwelu Chukwu nwelu nchekube chi gi amandanata (Omanda) Itukwasi obi na Chineke Chi gi ama nda (Omanda) Chi gi amanda (Omanda) Chimamandanata (Omanda mega gwa ha) Chi anyi amanda (Omanda) Chimamanda aaa (Omanda Jesus) Eeh omanda Eeh omanda Eeh omanda Chimamanda Omanda Mr Flavour Ijele Africa chi gi ama nda (Omanda) Mama'm oo afo mulu eze chi gi amandanata (Omanda) Papa'm oo Onyemechi chi gi ama nda (Onyeoma) Father Mbaka umu adoration chi gi ama nda (Omanda) T.B Joshua ndi synagogue chi unu ama nda (Hey hey omanda) Ndi clergy n'ile ndi n'alu olu chi unu ama nda (Omanda) Chi gi amanda (Omanda) Chimamandanata (Omanda mega gwa ha) Chi anyi amanda (Omanda) Chimamanda aaa (Omanda Jesus) Eeh omanda Eeh omanda Eeh omanda Chimamanda Omanda Odim ka ya anwula anwu Emeka ofor chi gi amanda (Omanda) Eselu n'elu ego Chris Uba chi gi ama nda (Omanda) Obi Jackson na Okija chi gi amanda (Eh omanda) Ome mme ina eme mma chi gi amanda (Onyeoma) Baba Lotija ezi oyim oo chi gi ama nda Frank Maraeme oo South Africa chi gi ama nda Unite Don T oo nwa ama ama ona afio Mama ekpere ozo Igbo ndu chi gi ama nda (Osetie) Mike Odenuga Globacom chi gi ama nda (Onye ukwu) Ebele Chukwu Obiano chi gi ama nda (Omanda) Okwulu okalisia ezi oyim oo chi gi ama nda (Omanda) Bishop Okonkwo bu oyim oo chi gi ama nda (Omanda) Chi gi amanda (Omanda) Chimamandanata (Omanda mega gwa ha) Chi anyi amanda (Omanda) Chimamanda aaa (Omanda Jesus) Eeh omanda Eeh omanda Eeh omanda Chimamanda Omanda Eeh omanda Eeh omanda Eeh omanda Chimamanda Omanda Chimamanda'm oo Ewo ome mma Chimamanda oo Eeh amanda Eeh omanda Eeh omanda Eeh omanda Chimamanda Omanda Chukwu oma oloro ihe loro enyi Agu bata mgbada agbara oso Dike mji kerere Omama amasi amasi Hallelujah oh yes Lord 6 Likes 3 Shares |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by bhella10: 6:07pm On Sep 03, 2022 |
Orlando Owoh. ![]() |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by Nobody: 6:07pm On Sep 03, 2022 |
When am working or driving I listen to some of my favorite Demon Hunters Daughtry Nickelback Switchfoot Creed Linkin Park etc 8 Likes |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by Yungmil: 6:07pm On Sep 03, 2022 |
Who needs love |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by Honchoslim16(m): 6:07pm On Sep 03, 2022 |
God Did.... By Dj Khaled ft John legend, Rick Ross, Lil Wayne, JayZ and Fridayy. You guys should start listening to Hip Hop/Rap,that Genre keeps inspiring! 18 Likes |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by SIXTEENTH(m): 6:07pm On Sep 03, 2022 |
It's all about THE GAME drillmatic |
Re: What Song Are You Listening To Right Now As The Day They Go by Lawnray: 6:07pm On Sep 03, 2022 |
Obesere - Overthrow 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
Wizkid - 'Ghetto Love' (Video) / Emmy Gee – Rands & Nairas (remix) Ft. Phyno, Ice Prince, AB Crazy, Anatii, Cassp / Download:- Wizkid Ft Lizberg - Feel Ur Vibe
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |