₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,006 members, 8,424,521 topics. Date: Thursday, 11 June 2026 at 10:07 AM

Toggle theme

Letter To The Guy Dating My Future Wife - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcLetter To The Guy Dating My Future Wife (2586 Views)

1 Reply (Go Down)

Letter To The Guy Dating My Future Wife by Nobody: 12:45am On May 20, 2015
Bros! How far na? How work, school or
business?
Hope
everything dey well sha? No worry we go make
am
one day,

no shakingat all!.. Na you dey enjoy ooh!
See as you just dey enjoy my future wife for free
sha, you
just dey press her yansh and bobbie, fear no
even
catch you say na person wife you dey with so!
Bros you get mind
oh!.
Well bros make e for no cause quarrel, I just
wan
tell you
say make you help me take care of my baby
well
well! Infact
these na the things wey I want make you dey
do
for am till I
finally resume office as her husband!
bros anything she
want make you give am abeg! She like
iPhone 6+? Bros give am!
She like to watch her movies for cinema?
Bros take her
specifically to silverbird cinemas!
You see
Mr Biggs, KFC, Chicken republic, Domino Pizza,
Tantalizers or even
Kingston Joe, make sure say you carry her
go all those places well oh!..
Bros if your money reach for shopping,
abeg carry am go
shopping make she buy plenty clothes,
shoes, bags and
accessories and if change still remain
make una buy our
wedding gown join! I don't want her to be
flirting around
with men for little cash just to wear
clothes like other girls,
so bros take her shopping!
Please bros don't beat her, remember
what you sow you
shall reap, how will you feel if another
man is beating your
wife? treat her with Love, care and
attention!.. don't shout
on her! Always pamper her!
Bros one more thing, if she pings you and
says "baby I'm
feeling cold here, I want you to come and
cuddle me" bros
abeg no go, na me she dey call no be you!
You see her
bobbie, bros suck with sense, no go slack
am for me! Bros if
she give you kitten make you enjoy small
and she dey
shout "baby harder, faster! Baby go
deeper" bros! Bros!!
Bros!!! No mind am ooh, na small pikin
dey worry am oh,
she no know wetin she dey talk at all,
Infact go slower, no
go deeper abeg!
Bros if she cheats on you and dates
another guy, please
send a copy of this letter to him!
Re: Letter To The Guy Dating My Future Wife by Yezzy(m): 1:09am On May 20, 2015
Make sense now. Buh he fit be me o o o
Re: Letter To The Guy Dating My Future Wife by Nobody: 1:13am On May 20, 2015
grin grin nice one nice one front page things abeg, make I add my own join, bros anytime she dey do her monthly abeg buy Her enough Always no buy her 100naira own sha, if she wan climb okada abeg no seat at her back o because ur somtin fit make okada man dey feel her Bobbie for front grin.. Bros before u kiss her make sure sey u don brush 15times before u kiss her grin
Re: Letter To The Guy Dating My Future Wife by baybeeboi: 2:01am On May 20, 2015
Ekiti mad Dogs.
Re: Letter To The Guy Dating My Future Wife by xtremeTall(m): 2:27am On Oct 27, 2017
Creative...permission to post it on my facebook page
Re: Letter To The Guy Dating My Future Wife by Nobody: 6:32pm On Dec 05, 2017
xtremeTall:
Creative...permission to post it on my facebook page
With credits inclusive, no problem.
Re: Letter To The Guy Dating My Future Wife by xtremeTall(m): 10:19pm On Dec 06, 2017
JoelAmawhe:
With credits inclusive, no problem.
ohhh I Don already post without permission though
1 Reply

When You Go To The Burial Of The Guy That Snatched Your GF ( PHOTO )To Any Girl Dating My Future HusbandWhen You See The Guy You Stole His Money In Boutique PIC234

Best Nigerian Commedy And Jokes You Will LikeSchool Bus In JapanDo U Speak English?