Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" - Celebrities (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" (65550 Views)
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 6:52am On Dec 17, 2017 |
[color=#000099][/color]Martin0: Ehmmmm waiting nah anything wey you get nah my own nah........hmmmmm so nah like this you take stingy come dey follow me drag pishur ahhhh Martin waiting go happen if e come be food......na him be say you go bite my face since you can eat for Africa |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 6:59am On Dec 17, 2017 |
biacan:Hahahahahah ![]() nor worry this ur mouth I go cut am for u![]() Jus dey watch oo,sharp mouth ![]() |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:01am On Dec 17, 2017 |
biacan:How ur night na? Nwan u nor quick sleep last night as usuall?wetin happen ![]() Abi e get any thing wey u do for daytime? |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:03am On Dec 17, 2017 |
![]() Martin0:I'm just a young girl all these allegations are too much for me martin ![]() |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:05am On Dec 17, 2017 |
Martin0:Not really I sleep for daytime nah him make........ |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by egopersonified(f): 7:07am On Dec 17, 2017 |
My prayer for you today, may you receive grace and strength to live with your choices, amen. |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by RoyalUc(m): 7:08am On Dec 17, 2017 |
Radiant1020:It's okay. Enjoy! |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Caseless: 7:09am On Dec 17, 2017 |
kimbraa:you took it out of my mouth. |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:11am On Dec 17, 2017 |
biacan:Dey form smart oo ![]() |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:14am On Dec 17, 2017 |
biacan:Ok no wonder coz I surprise yesterday oooU know say I dey quick commot for house go work,so it take me a lot to be awake,like yesterday,I missed my reading time,as I could escape d sleep |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:14am On Dec 17, 2017 |
Martin0:Ehmmmmm I hope say you go latter go church today cause I hear say anambra people dey worship osu |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:15am On Dec 17, 2017 |
Martin0:So you have reading time tell me more about it |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:19am On Dec 17, 2017 |
biacan:Na wa for u ooo,most youth and infact friends wey I know here get reading time.. My reading habit na from my old papa hand I learn am,coz when I was with them him dey alway's read everyday so me con dey mimic am.. I dey alway's read every night,most times I use my chat here to stay awake till 1:30 or 2:00am so dat I can read b4 I sleep But yesterday d sleep jus be fire fire |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:19am On Dec 17, 2017 |
Martin0:Let's not derail that thread.......yes nah they once set me up thinking I'll deactivate my acct. never known that my mind is made up like a stone |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:21am On Dec 17, 2017 |
biacan:Biacan sha I don tell u before,I nor dey go church but e nor mean say I nor believe in God ooo.. Na only when I travel na I dey jus manage go church.. Am sure u going to church ooo, |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:24am On Dec 17, 2017 |
Martin0:What are you actually reading if I may ask |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:24am On Dec 17, 2017 |
biacan:Eh eh ok no problem! But abeg nor carry that ur mind come were I dey ooo coz I nor go fit follow pipu wey get that kin mind oo,but anyway for some pointe e dey good make pesin get that kin mind.. ![]() How far gimme that thin wey I ask u for na |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:25am On Dec 17, 2017 |
Martin0:If you nor dey go church hmmmmm problem dey oooo |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:26am On Dec 17, 2017 |
Martin0:until you begin go church before I go give you the stuff |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:27am On Dec 17, 2017 |
biacan:No other reason than to keep my brain sharp! Like am currently reading "" Thirteen Reasons Why – Jay Asher"" |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:29am On Dec 17, 2017 |
biacan:Eh No no no no ,don't bring in such condition oo You re like na wa ooo,even my parents don talk tire,why u nor ask me the reason why I nor dey go church!! |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:30am On Dec 17, 2017 |
biacan:Which problem ![]() |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:31am On Dec 17, 2017 |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:31am On Dec 17, 2017 |
Martin0:I dey hardly trust people wey no dey go church |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:32am On Dec 17, 2017 |
Martin0:What are your reasons |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:35am On Dec 17, 2017 |
biacan:Hahahahah ![]() see u![]() Chai biacan well it a good idea from yoù! But hmmm iffa tell u things eh u go hail... Me wey dey talk to you if not for some reason I for be Rv fr.. But I know why it was so,but in most cases some people wey dey form say they are christains go even ignor my reason as to why I nor continue and dem go enter and become a priest... Church nor dey make me believ on anybody,I ve my way's to how I trust people.. But if u say so,no problem |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:37am On Dec 17, 2017 |
biacan:Abeg nor too vex ooo,I for tell u oo,but u know say na centre of road we dey na,nor be everything dem dey talk for public.. Abeg nor vex |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:39am On Dec 17, 2017 |
biacan:Hmmm biacan I nor dey threaten u ooo,but na my mind I wan talk so,and u know it good to say out ur mind,e get where e go reach eh I nor go ask u anything about that tin wey I say make u give me,I go jus forget everything |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 8:03am On Dec 17, 2017 |
Martin0:Wow so you wanted to become a priest |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 8:11am On Dec 17, 2017 |
biacan:Yeah,but I changed my mind |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 8:15am On Dec 17, 2017 |
Martin0:Why nah martin |
| Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 8:16am On Dec 17, 2017 |
biacan:Hmmmmm so many tinz ooo ![]() |
Real Wizkid Face When Not Edited • Man Recreates Wizkid Face Mask Photo With Polythene Bag. See Reactions (Photos) • Lady Tattoos Wizkid's Face And His Starboy Logo On Her Back(Pics, Video) • 2 • 3 • 4
Toyin Lawani Is Pregnant! Baby Bump Pictures • Tiwa Savage Looks Radiant In Sexy Outfit • Motunrayo Fela Kuti: I Dislike Davido And His Kind Of Music - Fela's Daughter
