Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar (1203 Views)
| Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar by toriweymeksense(op): 2:41pm On Jan 21, 2018 |
Obama pikin dey enjoy herself with her boyfriend as e dey chill with im cigar for New York-See pictures See plenty love - and laffter - as former First Daughter Malia Obama dey enjoy herself with her British boyfriend, Rory Farquharson, for New York city for this weekend. Rory first enter media camera, as dem see am dey kiss President Barack Obama senior pikin before for Harvard-Yale football game for November. see the full tori: http://www.finalgist.com/blog/obama-pikin-dey-enjoy-herself-with-her-boyfriend-as-e-dey-chill-with-im-cigar-for-new-york
|
| Re: Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar by QueenBec: 2:47pm On Jan 21, 2018 |
the guy must upto 7ft cause the girl is 6ft. They don't look cute |
| Re: Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar by EbukaHades10(m): 2:55pm On Jan 21, 2018 |
How this tori make sense,i will never understand |
| Re: Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar by doyinisaac(m): 2:57pm On Jan 21, 2018 |
QueenBec:How you see people is also a reflection of who you are....
|
| Re: Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar by darfay: 2:57pm On Jan 21, 2018 |
They look so bad 2geder |
| Re: Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar by sudaisbeard(m): 3:00pm On Jan 21, 2018 |
Oyibo children don't have anything to think about. Dey just dey flex life |
| Re: Obama Pikin Dey Enjoy Herself With Her Boyfriend As E Dey Chill With Im Cigar by policy12: 4:05pm On Jan 21, 2018 |
Oyinbo sha, if na naija where we dey struggle to survive,you can't see presidio pikin dey waka like ds dem for don do arrangee wedding with another rich man pikin or give her out to her papa age mate. |
If You Want To Chill With Rich Men, Attend House Parties In Banana Island - Toke • Photo Of BBNaija's Whitemoney Smoking Cigar • Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" • 2 • 3 • 4
10 Inspirational Rags-to-riches Stories • See Pre-wedding Pics Of Donald's Duke Daughter, Xerona And Fiance Derin Philips • Nigerian Male Cross Dresser Bobrisky Flaunts New Nails