₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,368 members, 8,421,583 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 04:52 PM

Toggle theme

Bbnaija: Caption This Photo Of Rico Swavey - Celebrities - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesBbnaija: Caption This Photo Of Rico Swavey (1415 Views)

1 Reply (Go Down)

Bbnaija: Caption This Photo Of Rico Swavey by Freshkidavid(op): 9:32am On Feb 11, 2018
Give this picture of Big Brother Naija Housemate, Rico Swavey an hilarious caption.

www.kingstondome.com/2018/02/bbnaija-caption-photo-rico-swavey.html

Lalasticlala Mynd44

Re: Bbnaija: Caption This Photo Of Rico Swavey by flexyfit(f):
Lol..
Re: Bbnaija: Caption This Photo Of Rico Swavey by OneCorner: 9:39am On Feb 11, 2018
Edakun... Komot diz nonsense bbfulani komot for here.
make diz foolish tin stop na huh
I go tell seun make he sack d mods wey dey push diz mumu tin go fp Oo.
Abi wich kain Nigeria be dz sef huh

Re: Bbnaija: Caption This Photo Of Rico Swavey by Freshkidavid(op): 9:42am On Feb 11, 2018
Lalasticlala
Re: Bbnaija: Caption This Photo Of Rico Swavey by OneCorner: 9:44am On Feb 11, 2018
flexyfit:
Lol...when Alex was shaking her bum bum...Rico facial expression got me laughing till d end...
Wetin diz one dey talk huh
U don chop?

Re: Bbnaija: Caption This Photo Of Rico Swavey by Freshkidavid(op): 4:32pm On Feb 11, 2018
OneCorner:
Wetin diz one dey talk huh
U don chop?
Lalasticlala
Re: Bbnaija: Caption This Photo Of Rico Swavey by OneCorner: 5:10pm On Feb 11, 2018
Freshkidavid:
Lalasticlala
Wetin do diz one.
Head dey pain uhuh
Lalasticlala ko, bokoharam ni
Re: Bbnaija: Caption This Photo Of Rico Swavey by Freshkidavid(op): 6:14pm On Feb 11, 2018
OneCorner:
Wetin do diz one.
Head dey pain uhuh
Lalasticlala ko, bokoharam ni
Lalasticlala
1 Reply

Pictures Of Rico On Life SupportRico Swavey: 6 Things You May Not Know About Evicted BBNaija 2018 HousemateBBNaija: Davido Reacts To Rico Swavey’s Eviction234

Kemi Olunloyo Reveals Details On How Linda Ikeji Photoshopped Her Hospital PhotoMercy Johnson Shows Motherly Love As She Kisses Her Daughter (PHOTO)Juliet Ibrahim Son