Zambia Govt. Nab Bolivian Guy Wey Try Import Cocaine Wey He Code Inside 55 Condo - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › Zambia Govt. Nab Bolivian Guy Wey Try Import Cocaine Wey He Code Inside 55 Condo (683 Views)
| Zambia Govt. Nab Bolivian Guy Wey Try Import Cocaine Wey He Code Inside 55 Condo by chiefotota(op): 5:05pm On Feb 20, 2018 |
Anti-drug authorities for Zambian, don nab one 27 years Bolivian guy, wey try to codedly import cocaine into Zambia. Di guy, enter Zambia from Brazil, but he fess transit for Angola before he laslas land for Zambia, di Anti-drug guys, say di Bolivian guy, code 2.1kg of cocaine inside 55 condoms, den he put dem inside 55 bottles of roll-on. Dem don dey reason di guy enter court, make he explain imsef. Source: http://www.ototaspalmyjoint.com/zambia-govt-nab-bolivian-guy-wey-try-import-cocaine-wey-code-inside-55-condoms/
|
| Re: Zambia Govt. Nab Bolivian Guy Wey Try Import Cocaine Wey He Code Inside 55 Condo by gboxbaba(m): 6:51pm On Feb 20, 2018 |
bro your pidgin concept is innovative but I would have you know that pidgin is only good as audio like on radio but not as text. This is because there is no standard way to write pidgin so I might write "dem dey call you" somebody else might write "dem dy call you" another ajebo person might write "them they call you". You see? And moreover most radios stations that use pidgin usually target people from the lower class of society who don't understand much English, if you tell me you're targeting this same set of people, I will have you know that people from this class of society can't really read and write and probably don't even know how to use the internet much. So your blog can't help them. Personally reading what you wrote up there gave me headache. No be say I no dey speak pidgin. But....... Why I am spending my time to tell you this is that I admire the fact that you're trying to innovate but this particular one will simply be a waste of your time in the long run, and it might kill your innovative spirit. Long live the innovators!!! |
| Re: Zambia Govt. Nab Bolivian Guy Wey Try Import Cocaine Wey He Code Inside 55 Condo by chiefotota(op): 2:31am On Feb 22, 2018 |
@gboxbaba thanks, for your concern, but i don come too far to give up, i dey move ahead, and i dey trust God to epp me prove you wrong, thanks for taking out time to share your thoughts on what i do, God bless |
| Re: Zambia Govt. Nab Bolivian Guy Wey Try Import Cocaine Wey He Code Inside 55 Condo by dnawah(m): 8:39am On Feb 22, 2018 |
chiefotota:i never know say cd get sizes o!long,large,short |
17-Year-Old Virgin Girl Raped 4-Year-Old Boy In Zambia 'Lacked Man To Sleep With • Maid Exposes Ritualist Slay Queen In Zambia. Fetish Items Found In Her House • Indian Man Caught Having Sex With Young Street Girl In His Car In Zambia (Photos • 2 • 3 • 4
'Any Pastor That Collects Tithes Should Be Arrested As A Criminal'- Man Says(pic • Young Lovers Found Dead In Thier Sleep In Delta State • Woman Brutally Kills Co-wife Who Is Pregnant With Twin Babies