₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,852 members, 8,437,688 topics. Date: Thursday, 02 July 2026 at 10:07 AM

Toggle theme

Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin - Nairaland General - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralDifference Between Nigerian And Cameroon Pidgin (2605 Views)

1 Reply (Go Down)

Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(op):
Nigerian pidgin: How far?
Cameroon pidgin: Na ha? How nor?
Nigerian pidgin: wetin be your name?
Cameroon pidgin: ya name na weti?
Nigerian pidgin: wetin be dis?
Cameroon pidgin: na weti dis?
Nigerian pidgin:Wetin di worryam?
Cameroon pidgin: na weti di worry e ?
Nigerian pidgin: where you dey go?
Cameroon pidgin: wusai u di go?
Nigerian pidgin: where you dey?
Cameroon pidgin: wusai you dey?
Nigerian pidgin: wetin be your own sef?
Cameroon pidgin: ya own na weti nor?
Nigerian pidgin: park well
Cameroon pidgin: stand fine
Nigerian pidgin: how far?
Response: I dey fine.
Cameroon pidgin: we do how?
Response: na ya man dis.
Nigerian pidgin: na who be that?
Cameroon pidgin: na who that?
Nigerian pidgin: you don kolo?
Cameroon pidgin: you di craze for ya head?
Nigerian pidgin: dem swear for you?
Cameroon pidgin: dey curse you?
Nigerian pidgin: e don do.
Cameroon pidgin: e don correct
Nigerian pidgin: you sabi worry
Cameroon pidgin: you di hambuck-
Nigerian pidgin: na you sabi
Cameroon pidgin: na you know
Nigerian pidgin: you knowam abi?
Cameroon pidgin: you know am no be so?
Nigerian pidgin: how you seeyam?
Cameroon pidgin: you checkam na ha?
Nigerian pidgin: na weti you di yarn?
Cameroon pidgin: you di tok na weti so!
Nigerian pidgin: you bi mugu
Cameroon pidgin: you be muna for tete
Nigerian pidgin: wozam slap
Cameroon pidgin: sample the thing
Nigerian pidgin: I don belle foot
Cameroon pidgin: I don flop
Nigerian pidgin: you get pepper?
Cameroon pidgin: you get shishi?
Nigerian pidgin: manle/panle
Cameroon pidgin: reme/repe/resee
Nigerian pidgin: na weti be happen?
Cameroon pidgin: wetin do?
Nigerian pidgin:you don confuse?
Cameroon pidgin: you mash ya sense?
Nigerian pidgin: wahala,palava,cassala,yawa
Cameroon pidgin: cha don bad,watta pass garri,na war you go seeyam
Nigerian pidgin : I no send
Cameroon pidgin:e no concern me
Nigerian pidgin: abeg no fall my hand
Cameroon pidgin: abeg no go soil.
Nigerian pidgin: abeg free me
Cameroon pidgin: abeg no shave me head
Nigerian pidgin: I di flex
Cameroon pidgin: I di njoka
Nigerian pidgin: my oshere dey come
Cameroon pidgin: Ma ngar di kam
Cameroon pidgin: e don mbole
Nigerian pidgin: e don kaput
Nigerian pidgin:I dey for school
Cameroon pidgin: I dey lewa-
Nigerian pidgin: no yawa
Cameroon pidgin: all tin dey chack
Nigerian pidgin: jarr
Cameroon pidgin: pick Tokyo

Nigerian pidgin: ma guy,shine your eyes oh!
Cameroon pidgin: waka di lookot ya back
Nigerian pidgin: you be oga?
Cameroon pidgin: you be chop chair?
Nigerian pidgin: aproko
Cameroon pidgin: nkongossa
Nigerian pidgin: how you fashi me so?
Cameroon pidgin: how you trowey me so?
Nigerian pidgin- takam jeje
Cameroon pidgin- takam molo molo
Nigerian pidgin: ovasabi
Cameroon pidgin: pong nose
Nigerian pidgin: you be Sharp guy
Cameroon pidgin: you be wise peri

Nigerian pidgin: e be like say
Cameroon pidgin: e dey like say
Nigerian pidgin: I wan shayo small jus
Cameroon pidgin: I wan shack small mimbo
Nigerian pidgin:you carry liver
Cameroon pidgin: you get heart
Nigerian pidgin: your own no good
Cameroon pidgin: Tin dem bad for ya side
Nigerian pidgin: I hail o!
Cameroon pidgin: I get confiance
Nigerian pidgin: e talk say I be ashawo
Cameroon pidgin: e tok say I be wolowos
Nigerian pidgin: no put sand sand for my garri
Cameroon pidgin: they ni di put janga inside salad
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by OneCorner: 1:38am On Feb 18, 2018
Ok.
Abeg compile Nigeria vs Ghana own too cool
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(op): 9:39am On Feb 18, 2018
I don't really know Ghanian pidgin.Perhaps you could teach me some words.
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by cpapa: 6:57am On Feb 19, 2018
My ngar dey come nd I don flop those are d two words my guy use to say when he came back from Cameroon
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(op): 9:24pm On Feb 22, 2018
cpapa:
My ngar dey come nd I don flop those are d two words my guy use to say when he came back from Cameroon
I think he has been cameroonialized.
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by cpapa: 11:37pm On Feb 22, 2018
What's I want to tuma
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(op): 1:40am On Feb 24, 2018
cpapa:
What's I want to tuma
What do you mean?
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by cpapa: 12:12pm On Feb 24, 2018
Rexia:
What do you mean?
he says it wen he is with a girl
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(op): 2:37pm On Feb 24, 2018
cpapa:
he says it wen he is with a girl
That surely means he wants to sleep with her.
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by cpapa: 9:23am On Feb 26, 2018
Rexia:
That surely means he wants to sleep with her.
yea ;Dalso your reme
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(op): 4:39pm On Mar 02, 2018
cpapa:
yea ;Dalso your reme
Reme actually means mother.
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by cpapa: 5:03pm On Mar 02, 2018
Rexia:
Reme actually means mother.
yes
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Sinistami(m): 9:26am On Jul 20, 2018
Nice but U still need correction dem sha.
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Sinistami(m): 10:38am On Jul 20, 2018
Nice post they are two very different languages with a single parent English.
1 Reply

Twitter Battle: Between Nigerian Chelsea Fan And English Arsenal Lady Who Won?Difference between A Santa Claus and A Father Christmas (Photos)What Is The Difference Between The Exclusive And Concurrent List234

My California Blackberry Is In NigeriaNairalanders What Do You Call Armpit Tickling In Your Native Language! (pic)Some Pidgin Proverbs And There Meanings