₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,141 members, 8,521,375 topics. Date: Thursday, 19 November 2026 at 10:05 AM

Toggle theme

2018 Budget- Pls, Who Will Beg Buhari For Me? - Politics - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › 2018 Budget- Pls, Who Will Beg Buhari For Me? (365 Views)

1 Reply

2018 Budget- Pls, Who Will Beg Buhari For Me? by debaj10(op): 9:34am On Jun 13, 2018
abeg, I dey find who go beg bababubu to sign budget.
dem blame nass sotey, e b lyk sey na dem hold 9ja to ransom.
mata don dey him table, how many months now?
oil price don dey com down.
dem say production per day dey com down.
instead of to dey do ajala, mouna beg am for me to sidon, sign dat paper na!

Shu!!
Re: 2018 Budget- Pls, Who Will Beg Buhari For Me? by debaj10(op): 3:16pm On Jun 17, 2018
debaj10:
abeg, I dey find who go beg bababubu to sign budget.
dem blame nass sotey, e b lyk sey na dem hold 9ja to ransom.
mata don dey him table, how many months now?
oil price don dey com down.
dem say production per day dey com down.
instead of to dey do ajala, mouna beg am for me to sidon, sign dat paper na!

Shu!!
last week is now this week.
na ball all of una dey wash abi?
ok o.
1 Reply

PDP Will Beg Wike, We Have Made Mistakes - Governor Udom • We Will Beg Obasanjo To Support Tinubu’s Presidential Bid – Senator Ogunlewe • Junaid Mohammed: Igbos Can Go To Hell If Denied 2023 Presidency, Nobody Will Beg • 2 • 3 • 4

POLICE DEPLOY 15,000 PERSONNEL FOR RIVER LG POLLS • Osun 2018:i'll Place Emphasis On Local Content Development, Akinbade Assures • Does The World Cup Reveal Abysmal Decline Of Everthing In Africa?