Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (5545) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (15132315 Views)
1 2 3 ... 5542 5543 5544 5545 5546 5547 5548 ... 22892 Reply (Go Down)
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:42am On Jul 03, 2018 |
Chelseafan1:Yu pipo should free him o...! Ls too much for bros Laumdeuter so e don confuse sef ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilstjnr: 9:45am On Jul 03, 2018 |
omo we still never buy any players o. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Unlimited22: 9:46am On Jul 03, 2018 |
Nihilstjnr:I'm not bothering myself with Chelsea till after the WC. We don't even know who our coach going into 2018/2019 will be. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:47am On Jul 03, 2018 |
dopeJemi:You truly hate anything english I sure say if wizzy no dey the song na 5℅ you go rate Skepta flows ![]() Anyways... I like the true religion bars wey him drop sha.... |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 10:06am On Jul 03, 2018 |
diggz:I for no even download the song sef, wetin wan carry me go download Skepta song. But on a second thought, You like the guy, Nihilist rate the guy too, Na our Nigerian brother, Make I go listen to the jam again hear him flows, I dey come. Meanwhile go hear, Asap rocky ft Skepta, praise da Lord |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 10:17am On Jul 03, 2018 |
dopeJemi:Peruzzi dey remind me of wande coal alot... |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 10:29am On Jul 03, 2018 |
diggz:Cause they sing exactly alike. Skepta try sha, The accent no too konk like that, I like the guy. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Chelseafan1: 10:50am On Jul 03, 2018 |
diggz:But baba no wan gree say hin don confuse. ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by raumdeuter: 11:03am On Jul 03, 2018 |
Greatihex:That is to show you how deep he plays in a 343. Someone posted his heatmap go and check it educate yourself a little don't celebrate ignorance |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by raumdeuter: 11:05am On Jul 03, 2018 |
popizaino:When did iniesta play in attack because for most seasons Barcelona always had 3 attackers from dinho messi eto'o Henry pedro villa zlatan, neymar Suarez. Barcelona plays 433 and iniesta is mostly in the middle 3 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by airmark(m): 12:36pm On Jul 03, 2018 |
Chelseafan1:I don't know how Iceland keeper, Hannes Halldorsson, is more popular than Messi, to have won motm against Argentina. Your uncle deserves both physical and spiritual slaps. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 1:03pm On Jul 03, 2018 |
dopeJemi:Exactly... @ Skepta n accent no too konk......jemi Na wetin accent do you lol Skepta dey alright bro....cool guy ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 1:08pm On Jul 03, 2018 |
Chelseafan1:Hehehehehehe..... ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 1:09pm On Jul 03, 2018 |
airmark:It is obvious you don't want to make heaven ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by airmark(m): 1:10pm On Jul 03, 2018 |
Leyqute:Nice one thanks. Kdb needs to up his game biko. diggz:Chelseafan1 is a disrespectful nephew, don't mind him. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Chelseafan1: 1:14pm On Jul 03, 2018 |
airmark:Bwahahahahahaha, abeg Physical slaps don do, dt spiritual no go nice b4 person start to dey carry old man from one Cele Church to another for deliverance. ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by airmark(m): 1:14pm On Jul 03, 2018 |
diggz:Heaven is my first, second and third choice bro. Surest thing. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibime(m): 1:15pm On Jul 03, 2018 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Chelseafan1: 1:18pm On Jul 03, 2018 |
airmark:MOTM is a popularity contest, in Russia, Iceland goal keeper is more popular than Messi o, if not, na Messi for win am. ![]() Anyone wey u see Hazard win, na because say na Hazard popular pass for the game. How can someone say this much rubbish and still be allowed to be moving freely.? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by airmark(m): 1:28pm On Jul 03, 2018 |
Chelseafan1:Jo Hyeonwoo, Korea's goalkeeper is more popular than Neuer. That was why he won the motm. Is that keeper even more popular than Son? Your uncle's skonskon for head no be here. Chelseafan1: ![]() Dayo: I am on the street, come and stop me. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by pamcode(m): 2:02pm On Jul 03, 2018 |
diggz:Lol how many times I wan repeat for you egbons I wasn't even born then. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:15pm On Jul 03, 2018 |
pamcode:Really? Toooh.... |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by raumdeuter: 2:33pm On Jul 03, 2018 |
is diggz leyqute or nihilstjnr the customer in this audio https://www.youtube.com/watch?v=TS70dZSRVP0 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:26pm On Jul 03, 2018 |
raumdeuter:You are shameless Laumdeuter...... Why do you want to embarrass Ogbeni rauf leyqute da elewon one of scummyland? bwuahahahaha....... ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 3:28pm On Jul 03, 2018 |
diggz:You don hear the praise da Lord jam? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilstjnr: 3:35pm On Jul 03, 2018 |
raumdeuter:na from village dem go carry that okpo? ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 3:36pm On Jul 03, 2018 |
pamcode:What!!! |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Leyqute(m): 3:43pm On Jul 03, 2018 |
raumdeuter:LooooL. She no know say na ashewo she be? And na only God know how long the konji don dey hold the man. He wan drill for oil ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Leyqute(m): 3:47pm On Jul 03, 2018 |
diggz:Yeye man. ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by eph12(m): 3:55pm On Jul 03, 2018 |
raumdeuter:Buahahahaha Only shepkites can go local like this. Since nihilist is not in town, the correct answer is diggz ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Chelseafan1: 3:56pm On Jul 03, 2018 |
Laumdeuter keeps trying different strategies to make us die this matter, bros, e no go work. Tell us why Neymar, as popular as he is, no win MOTM for all the matches wey e don play ds WC, tell us why Iceland keeper wey no popular reach Messi win am ahead of Messi. No dey bring prostitute talk come here. ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nobody: 4:01pm On Jul 03, 2018 |
raumdeuter: ![]() The hustle is real Ipopalomo cum and see ur classmate. |
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London • Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe • Manchester United Fan thread: Forever Reds • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: User09, ademuy and 15 guest(s)
Ls too much for bros Laumdeuter so e don confuse sef 
