Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max - Phones - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max (2018 Views)
| Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by iweecureyou(op): 3:29pm On Jul 07, 2018 |
Piss i am nead of iphone X 16gig varson piss 60k max and mine numbars is 09032718585 piss call or watapps me . |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by OneCorner: 3:31pm On Jul 07, 2018 |
On for 55k dey. Very clean |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by iweecureyou(op): 3:59pm On Jul 07, 2018 |
OneCorner:ya numbar |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by bobo65(m): 4:44pm On Jul 07, 2018 |
I get one chipper one fore 35k |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by NEROSKY(m): 6:02pm On Jul 07, 2018 |
Iphone X get 2 company wey dey produce am or the Apple i know? abi una don dey craze ![]() |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Heemcelph: 6:20pm On Jul 07, 2018 |
I get ship one fur 28k. Piss cold me |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by newjosboy: 7:15pm On Jul 07, 2018 |
Heemcelph:Why do you want to sell yours for 28k to kill my sale? Op, my own na N25k. Quote me if you are interested. |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Palmerbarry: 7:32pm On Jul 07, 2018 |
I'm confused here o ![]() |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Hauwi(f): 7:40pm On Jul 07, 2018 |
. ![]() Dis one weak me o ![]() |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Heemcelph: 7:44pm On Jul 07, 2018 |
newjosboy:My own na 17gb sef, so na bonus 1gb for am. ![]() |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by bayelsa1son(m): 8:04pm On Jul 07, 2018 |
This one bend me oooo ![]() |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by dominique(mod): 8:04pm On Jul 07, 2018 |
You guys are not serious at all |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Nobody: 8:12pm On Jul 07, 2018 |
Na this kind person them suppose dey give fufu and soap as phone. |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Nobody: 8:12pm On Jul 07, 2018 |
Nairaland is full of craze people ![]() |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by iweecureyou(op): 8:36pm On Jul 07, 2018 |
bobo65:Piss am i luk like layborah in your eye.While we you want to sell tipper for me when his iphone x pus 16gb varson i am want to bye ![]() |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by iweecureyou(op): 8:38pm On Jul 07, 2018 |
Heemcelph:I am'nt undastad the egish you has spoke.Piss speak bera egish lemme undastad. ![]() |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by iweecureyou(op): 8:40pm On Jul 07, 2018 |
newjosboy:Piss i am intirest in it. Male me ya numbar ![]() |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by blingxx(m): 9:03pm On Jul 07, 2018 |
see how I just dey laugh like mad man because these comments ... the guy sitting beside me is still looking at me ![]() |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Nobody: 10:33pm On Jul 07, 2018 |
I no know why ogun no dey dash me dis kain maga |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Bossontop(m): 10:35pm On Jul 07, 2018 |
Op no mynd all dis pipu oo dem dey lie give you nii......i get the one of 100gb, e come with follow com pressing iron, unlimited data and airtime, deep freezer and apple car(SUV) .......i need money dat na y i wan sell am sef na jus #15k5 |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Nobody: 11:17pm On Jul 07, 2018 |
op, I gets 17.1gb vaerson just for u. Olignal iohone X pus. Comes with charge and extra battely |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by iweecureyou(op): 11:43pm On Jul 07, 2018 |
CHESTER48:I no sum peapu her not no egish on naraland but i isn't no his reash dis levul atall. Piss are u sea me write iophone abi his iphone x pus 16 gb varson am type.While we you write egish like cokorpash his half enta ya bain ![]() piss type berra if you wanted me to bye ![]() |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by tico1212(m): 11:56pm On Jul 07, 2018 |
Bring 16k lass for 16g. Gbam |
| Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by newjosboy: 6:50am On Jul 08, 2018 |
iweecureyou:Sh!t I know you will be interested. I will female you my number. |
Leaked Photos Show Apple’s Final Iphone X Plus & 6.1-inch Iphone Designs • Iphone X Plus And Iphone 9 In The Making; Cheapest Costs ₦252,000 • Iphone X Plus And Iphone 11: Rumoured Specs, Price And Release Date • 2 • 3 • 4
Infinix And TECNO Rumoured To Release Pop Up Selfie Camera Smartphones In 2020 • Tecno Camon For Sale At 12K with Free Fast charger and Pouch • Tecno Camon 17 For Sale At Ilorin


