Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,655 members, 7,955,368 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 12:50 AM |
Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max (1844 Views)
Leaked Photos Show Apple’s Final Iphone X Plus & 6.1-inch Iphone Designs / Iphone X Plus And Iphone 9 In The Making; Cheapest Costs ₦252,000 / Iphone X Plus And Iphone 11: Rumoured Specs, Price And Release Date (2) (3) (4)
Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by iweecureyou: 3:29pm On Jul 07, 2018 |
Piss i am nead of iphone X 16gig varson piss 60k max and mine numbars is 09032718585 piss call or watapps me . |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by OneCorner: 3:31pm On Jul 07, 2018 |
On for 55k dey. Very clean 1 Like |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by iweecureyou: 3:59pm On Jul 07, 2018 |
OneCorner:ya numbar |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by bobo65(m): 4:44pm On Jul 07, 2018 |
I get one chipper one fore 35k |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by NEROSKY(m): 6:02pm On Jul 07, 2018 |
Iphone X get 2 company wey dey produce am or the Apple i know? abi una don dey craze 9 Likes 1 Share |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Heemcelph: 6:20pm On Jul 07, 2018 |
I get ship one fur 28k. Piss cold me 1 Like |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by newjosboy: 7:15pm On Jul 07, 2018 |
Heemcelph: Why do you want to sell yours for 28k to kill my sale? Op, my own na N25k. Quote me if you are interested. 6 Likes |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Palmerbarry: 7:32pm On Jul 07, 2018 |
I'm confused here o |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Hauwi(f): 7:40pm On Jul 07, 2018 |
. Dis one weak me o 1 Like |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Heemcelph: 7:44pm On Jul 07, 2018 |
newjosboy:My own na 17gb sef, so na bonus 1gb for am. 6 Likes |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by bayelsa1son(m): 8:04pm On Jul 07, 2018 |
This one bend me oooo |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by dominique(f): 8:04pm On Jul 07, 2018 |
You guys are not serious at all 2 Likes |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Nobody: 8:12pm On Jul 07, 2018 |
Na this kind person them suppose dey give fufu and soap as phone. 8 Likes |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Nobody: 8:12pm On Jul 07, 2018 |
Nairaland is full of craze people 1 Like |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by iweecureyou: 8:36pm On Jul 07, 2018 |
bobo65:Piss am i luk like layborah in your eye.While we you want to sell tipper for me when his iphone x pus 16gb varson i am want to bye |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by iweecureyou: 8:38pm On Jul 07, 2018 |
Heemcelph:I am'nt undastad the egish you has spoke.Piss speak bera egish lemme undastad. |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by iweecureyou: 8:40pm On Jul 07, 2018 |
newjosboy:Piss i am intirest in it. Male me ya numbar |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by blingxx(m): 9:03pm On Jul 07, 2018 |
see how I just dey laugh like mad man because these comments ... the guy sitting beside me is still looking at me 2 Likes |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Nobody: 10:33pm On Jul 07, 2018 |
I no know why ogun no dey dash me dis kain maga 1 Like |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Bossontop(m): 10:35pm On Jul 07, 2018 |
Op no mynd all dis pipu oo dem dey lie give you nii......i get the one of 100gb, e come with follow com pressing iron, unlimited data and airtime, deep freezer and apple car(SUV) .......i need money dat na y i wan sell am sef na jus #15k5 1 Like |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by Nobody: 11:17pm On Jul 07, 2018 |
op, I gets 17.1gb vaerson just for u. Olignal iohone X pus. Comes with charge and extra battely |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by iweecureyou: 11:43pm On Jul 07, 2018 |
CHESTER48:I no sum peapu her not no egish on naraland but i isn't no his reash dis levul atall. Piss are u sea me write iophone abi his iphone x pus 16 gb varson am type.While we you write egish like cokorpash his half enta ya bain piss type berra if you wanted me to bye |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by tico1212(m): 11:56pm On Jul 07, 2018 |
Bring 16k lass for 16g. Gbam |
Re: Iphone X Plus 16gb Version For Sale 60k Max by newjosboy: 6:50am On Jul 08, 2018 |
iweecureyou:Sh!t I know you will be interested. I will female you my number. |
(1) (Reply)
How To Use A Third Party Launcher On The Tecno Spark / Price Of Iphones | China The Best Place’ To Buy Iphones / 5 Things We Learned About TECNO During The TECNO Phantom 9 Launch.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |