₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,496 members, 8,440,922 topics. Date: Tuesday, 07 July 2026 at 05:54 PM

Toggle theme

Time To Bleach People!!! - Celebrities - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesTime To Bleach People!!! (494 Views)

1 Reply (Go Down)

Time To Bleach People!!! by ugosben(op): 3:08pm On Jul 22, 2018
Believe the tag "the most populous black nation" at your own peril.
there is nothing black about us(there use to be). everybody wants to be fair in complexion, in fact you must be fair ooo.
So i went for this audition yesterday. wonderful film, nice arrangement and all.
so time for the audition oo, nah so (pidgin grin) dem bros come dey pick all the yellow sisi dem, the yellow bros dem
at first i think say nah becuz maybe the oda guyz no dey perform oo, until for my korokoro eye like dis, one bros wey black wey sabi act like madt no make the shortlist. infact the ratio of yellow vs black nah 96-4.
dem for just tell us say nah yellow people dem want nah.
and nah so e be for this country oo
if to say nah nigerian man audition people for BLACK PANTHER ee, nah so so white people for full the film.
so my people, if you wan make am now for nollywood
1. make sure say you yellow
2. bleach your skin
3. bleach am more
4. continue bleaching
5. never stop bleaching
Re: Time To Bleach People!!! by neonly: 3:10pm On Jul 22, 2018
.

Re: Time To Bleach People!!! by QueenSuccubus(f): 3:14pm On Jul 22, 2018
undecided
Re: Time To Bleach People!!! by purem(m): 3:19pm On Jul 22, 2018
ugosben:
Believe the tag "the most populous black nation" at your own peril.
there is nothing black about us(there use to be). everybody wants to be fair in complexion, in fact you must be fair ooo.
So i went for this audition yesterday. wonderful film, nice arrangement and all.
so time for the audition oo, nah so (pidgin grin) dem bros come dey pick all the yellow sisi dem, the yellow bros dem
at first i think say nah becuz maybe the oda guyz no dey perform oo, until for my korokoro eye like dis, one bros wey black wey sabi act like madt no make the shortlist. infact the ratio of yellow vs black nah 96-4.
dem for just tell us say nah yellow people dem want nah.
and nah so e be for this country oo
if to say nah nigerian man audition people for BLACK PANTHER ee, nah so so white people for full the film.
so my people, if you wan make am now for nollywood
1. make sure say you yellow
2. bleach your skin
3. bleach am more
4. continue bleaching
5. never stop bleaching
What do you smoke ?

1 Reply

Guinness Book Of Word Records Recognzes 'oueen Of Darkness'who Refused To BleachSusan Peters Reveals How The Industry Frustrated Some To Bleach Their Skin"Did You Bleach?": Williams Uchemba Asked By Fans Over Throwback Photo234

Bbnaija Housemate, Princess Gets New Lexus 350 SUV As Birthday Gift (PICS+VIDEO)Watch Peter Okoye (Mr. P) Comment Why P-square Will Never Come BackKanu Nwankwo’s Wife, Fans, Celebrate Him At 42