Simple Yes Or No, Simi Sexy For Dis Pishure Or She Has Gone Mad Again? - Fashion - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Fashion › Simple Yes Or No, Simi Sexy For Dis Pishure Or She Has Gone Mad Again? (905 Views)
| Simple Yes Or No, Simi Sexy For Dis Pishure Or She Has Gone Mad Again? by chiefotota(op): 2:52pm On Jul 26, 2018 |
Simi dey sing good music wey we like, but for dis pishure some people thing say she don cut rope join those artist wey don go mad in di name of fashion, we nor fit talk weda she sexy or na di kolomenta tins, but even she sef for di post wey she for share di pishure confirm se her mama go call her in 5...4...3...2...� See di post: http://www.ototaspalmyjoint.com/simple-yes-or-no-simi-sexy-for-dis-pishure-or-she-has-gone-mad-again/
|
| Re: Simple Yes Or No, Simi Sexy For Dis Pishure Or She Has Gone Mad Again? by MrBrownJay1(m): 2:55pm On Jul 26, 2018*. Modified: 3:12pm On Jul 26, 2018 |
wearing this BS in the middle of parking lot in broad daylight.... MADNESS! wearing this dress in a glitzy high society party..... BEAUTIFUL! |
| Re: Simple Yes Or No, Simi Sexy For Dis Pishure Or She Has Gone Mad Again? by Kdon2: 3:17pm On Jul 26, 2018 |
MrBrownJay1:She no fine sef! |
| Re: Simple Yes Or No, Simi Sexy For Dis Pishure Or She Has Gone Mad Again? by MrBrownJay1(m): 3:26pm On Jul 26, 2018 |
Kdon2:probably the reason why many of these women wearing such want people to focus on the dress, instead of their beauty/character |
Simple Yes Or No, Dis Ibb Agbada On Top Canvas Make Sense Or Not? • Simple Yes Or No, Dis Kcee Gadging (dress Up), Make Sense Or Not? • Simple Yes Or No, You Go Spend Your $168 (n60,480) Take Buy Dis Jeans? • 2 • 3 • 4
The Beauty Of Traditional African Prints/fabrics • Shop Jovani Prom Dresses 2019, Jovani Evening Gowns & Dresses • How To Avoid Wearing Boring Clothes (pictures Attached)