Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,022 members, 7,818,024 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 05:04 AM

Simple Yes Or No, Dis Kcee Gadging (dress Up), Make Sense Or Not? - Fashion - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Fashion / Simple Yes Or No, Dis Kcee Gadging (dress Up), Make Sense Or Not? (836 Views)

Simple Yes Or No, Dis Ibb Agbada On Top Canvas Make Sense Or Not? / Simple Yes Or No, Simi Sexy For Dis Pishure Or She Has Gone Mad Again? / Simple Yes Or No, You Go Spend Your $168 (n60,480) Take Buy Dis Jeans? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Simple Yes Or No, Dis Kcee Gadging (dress Up), Make Sense Or Not? by chiefotota(m): 2:24pm On Jun 10, 2018
If you wan talk of one Naija artist wey dey try for gadging (dress sense), Kcee, na one of di artist wey dey try im best no doubt.

Check out wetin he wear here, di enter or e nor enter?

Source: http://www.ototaspalmyjoint.com/simple-yes-or-no-dis-kcee-gadging-dress-up-make-sense-or-not/

Re: Simple Yes Or No, Dis Kcee Gadging (dress Up), Make Sense Or Not? by DuBLINGreenb(m): 2:27pm On Jun 10, 2018
Kcee do marry settle down leave flexing for us.
Re: Simple Yes Or No, Dis Kcee Gadging (dress Up), Make Sense Or Not? by GODWINLOWSKI: 2:31pm On Jun 10, 2018
Common gerrara here, cause say you wear black and black you wan con break internet. If dey give you girl now, you no fit do pum pum.

(1) (Reply)

Latest Designers Stylish Men's Shirt 2018/ Men's Fashion Shirt / Am Available For Graphics Jobs / Shirt-making

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.