1tb Hard Disk For Sale - Technology Market - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Technology Market › 1tb Hard Disk For Sale (905 Views)
| 1tb Hard Disk For Sale by simple250(op): 11:07pm On Aug 21, 2018 |
1TB hard disk for desktop system for sale formally used for sports bet to store virtual game data. 12000 Location Lagos Call 08173308534
|
| Re: 1tb Hard Disk For Sale by OgogoroFreak(m): 11:52pm On Aug 21, 2018 |
You wan sell this kind dirty thing to somebody? GOD PUNISH YOU! Anybody that wants to buy it should tell the idiot to scan the hard drive with hard disk sentinel software to know the health of the hard drive |
| Re: 1tb Hard Disk For Sale by lekjons(m): 1:57am On Aug 22, 2018 |
OgogoroFreak:does it really work(hard disk sentinel)? |
| Re: 1tb Hard Disk For Sale by bizza45: 2:54am On Aug 22, 2018 |
OgogoroFreak:shuu wetin e do wey dey make u yab am |
| Re: 1tb Hard Disk For Sale by simple250(op): 8:14am On Aug 23, 2018 |
OgogoroFreak:Busy body, you they form say u now na your type they buy Eba mix with Ogogoro for computer village.What is the meaning of GOD PUNISH YOU? ODE lIKE YOU |
| Re: 1tb Hard Disk For Sale by OgogoroFreak(m): 9:46am On Aug 23, 2018 |
simple250:I like Ogogoro. So na win, win for me. Honestly, I prefer use 12000 buy Ogogoro instead of your dying hard drive. |
| Re: 1tb Hard Disk For Sale by simple250(op): 11:42am On Aug 23, 2018 |
OgogoroFreak:12k diff from #12 ![]() Na your type they stand for club every 9te they beg for drink 'Bros I fit turn small drink' guy pack well No level for u ![]() |
| Re: 1tb Hard Disk For Sale by OgogoroFreak(m): 1:13pm On Aug 23, 2018*. Modified: 1:45pm On Aug 23, 2018 |
simple250:12k na change na... Idiot. I fit buy your girl strictly for lashing and she no go let you know. Even if you know, she go dump you cos she go see you as enemy wey wan put sand for her garri. Money talks ![]() |
| Re: 1tb Hard Disk For Sale by Tholluwalase(m): 6:24pm On Aug 23, 2018 |
OgogoroFreak:Lwkmd ![]() |
| Re: 1tb Hard Disk For Sale by simple250(op): 10:32pm On Aug 23, 2018 |
OgogoroFreak:Small boys every were .. you sound like a JSS3 Student...come back here when u get to higher institution. |
SOLD SOLD SOLD! PS5 With One Controller And FIFA Disk For Sale 368k • SOLD SOLD SOLD!Extremely Clean PS4 With Pad And MAFIA 3 Disk For Sale 120k Only! • Fast Selling Lenovo Ideal Pad 3 15igl05 Intel Inside 1tb Hard Drive 4gb Windows • 2 • 3 • 4
(SOLD) SEALED Apple 4K TV - 64GB - ₦65,000 • Fairly Used Sumec Firman 6kva Generator For Sale In Kaduna • Samsung Galaxy Note8 For Sale. *** SOLD***!!!



you sound like a JSS3 Student...come back here when u get to higher institution.