₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,366 members, 8,421,561 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 04:23 PM

Toggle theme

Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC - Celebrities (2) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesDemmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC (11602 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by Melison(m): 2:33pm On Aug 23, 2018
Everybody go dey form say their label dey cheat them,them wan comot on their own go start up,i no get probx o but my own be say make una stop spoil show for those coming up
Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by Roughfyzay(m): 2:34pm On Aug 23, 2018
Pikin of yesterday don become Boss!
Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by sevo(m): 2:39pm On Aug 23, 2018
Kingsuo:
Are you athsmatic?
Guy, no dey form say u no like the gyal nyash....dey dere dey ask if she's asthmatics.. Anada sabi guy go dey chop the thing on repeat while u go still dey await her response....smh.."Athematic"

Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by Kingsuo: 2:50pm On Aug 23, 2018
sevo:
Guy, no dey form say u no like the gyal nyash....dey dere dey ask if she's asthmatics.. Anada sabi guy go dey chop the thing on repeat while u go still dey await her response....smh.."Athematic"
Guy I don date one of them,she fit go run out of breathe and die as you dey lash am
Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by jy2kbeyond(m): 2:53pm On Aug 23, 2018
JamaicanLove:
Okay huh tongue




He should come and sign my brown African ass tongue
If your ass fine like this e for better undecided undecided undecided undecided undecided
Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by sevo(m): 2:53pm On Aug 23, 2018
Kingsuo:
Guy I don date one of them,she fit go run out of breathe and die as you dey lash am
Ma nigga!!!

Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by Akabuking: 3:05pm On Aug 23, 2018
dirty korokoro infected azzz...
Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by BanevsJoker(m): 3:14pm On Aug 23, 2018
Is that Victor Moses' relative?
Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by Nobody: 3:18pm On Aug 23, 2018
jy2kbeyond:
If your ass fine like this e for better undecided undecided undecided undecided undecided
Stop stalking me, okay.
Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by Papvz: 3:38pm On Aug 23, 2018
Kiss nice 1 sir. Omologo. Can't stop listening to demmie fee either. Fbi unstoppable
Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by princeemmma(m): 3:45pm On Aug 23, 2018
hmmm all i see is black nacking
Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by Brainbox2020(m): 4:20pm On Aug 23, 2018
se na philkey be that abi Victor Moses.....lol
Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by sureteeboy(m): 4:41pm On Aug 23, 2018
Demmie Vee on the mix... If you know, you know
Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by seangy4konji: 5:06pm On Aug 23, 2018
4601CE:
When will you have sense?
common sense is not common my man
Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by Mystiquefia: 5:35pm On Aug 23, 2018
ibori1:
grin
all are yahoo boys.

SARS over to yu
Onanefe, What Is Trevor Noah Wearing Our Jersey For? Is It Photoshopped?
Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by ibori1(m): 6:47pm On Aug 23, 2018
Mystiquefia:
Onanefe, What Is Trevor Noah Wearing Our Jersey For? Is It Photoshopped?
nah
Re: Demmie Vee And Philkeyz Join Kizz Daniel's Flyboy INC by dont8(m): 1:10am On Aug 24, 2018
vizkiz:
we've always known that Kizz Daniel is destined for greatness right from his first Track (Woju).

Thank God you left Gworldwide... You for just remain upcoming Artiste like Ice prince.

**********
Where is SugarBoy sef?

I hope Ants never carry the sugar away grin
Stop disrespecting Ice and his trade, just stop it please, it's getting irritating and stale!
1 2 Reply

I Never Sign A Label Deal With Kizz Daniel - Demmie Vee Apologies to Kizz DanielDemmie Vee To Kizz Daniel: You Are A Traitor, Collected My N15 Million To BoostKizz Daniel Goes With SARS Operatives To Arrest Demmie Vee234

Genevieve Nnaji In BikiniTiwa Savage In Iro & Buba At ELOY AwardsMy Miscarriage Is Old News - Uche Jumbo