₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,449 members, 8,422,109 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 05:16 PM

Toggle theme

Youngzubi - Literature - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentLiteratureYoungzubi (866 Views)

1 Reply (Go Down)

Youngzubi by donaldphilipizu(op): 11:43pm On Aug 25, 2018
it's time to know how many pple wen dey rush youngzubi, .as for me I love his story die...... let's youngzubi,'s fans meet hia.nd discuss abt his trend..... youngzubi wen lyk pigin,,,,Na we dey rush am.
Re: Youngzubi by Jerryolumide(m): 1:30am On Aug 26, 2018
That guy is effing good
Re: Youngzubi by Youngzubi(m): 10:06am On Aug 26, 2018
o boy!! tem!! tem!!! for you,abeg make dem show face too much grammar nahim dey cos metal disorder,English nah language nobi measure of intelligence!!!

as e dey hot give dem give dem hot hot!!

BUT UGLY BOYS LIKE US NA SLAP DEY RUSH US oo!! grin grin grin

Imbees emperoblog deniguy youngimporter ann2012 johsown1 rowdymind Warrifirstborn izaray
1 Like
Re: Youngzubi by Youngzubi(m): 10:18am On Aug 26, 2018
my boss man brotherly @ pradoic after u na you o!! abeg help me call register
Re: Youngzubi by rowdymind(m): 10:18am On Aug 26, 2018
Youngzubi:
o boy!! tem!! tem!!! for you,abeg make dem show face too much grammar nahim dey cos metal disorder,English nah language nobi measure of intelligence!!!

as e dey hot give dem give dem hot hot!!

BUT UGLY BOYS LIKE US NA SLAP DEY RUSH US oo!! grin grin grin

Imbees emperoblog deniguy youngimporter ann2012 johsown1 rowdymind Warrifirstborn izaray
Re: Youngzubi by youngimporter: 11:01am On Aug 26, 2018
brotherly I dey ooh just been busy with business I still dey follow all ur story u too good my man.
Re: Youngzubi by donaldphilipizu(op): 1:17pm On Aug 26, 2018
Youngzubi:
o boy!! tem!! tem!!! for you,abeg make dem show face too much grammar nahim dey cos metal disorder,English nah language nobi measure of intelligence!!!

as e dey hot give dem give dem hot hot!!

BUT UGLY BOYS LIKE US NA SLAP DEY RUSH US oo!! grin grin grin

Imbees emperoblog deniguy youngimporter ann2012 johsown1 rowdymind Warrifirstborn izaray
BUH BEAUTIFU THREAD LYK DIS, NA WE DEY RUSH DEM
Re: Youngzubi by donaldphilipizu(op): 1:21pm On Aug 26, 2018
Jerryolumide:
That guy is effing good
EXTREMELY GOOD BROTHERLY.HE IS ONE OF D BEST IN LITERATUR FORUM.!
Re: Youngzubi by pradoic(m): 2:31pm On Aug 26, 2018
Youngzubi:
my boss man brotherly @ pradoic
after u na you o!! abeg help me call register
rugged guy after you nah still u u u u u uuuuuuuuuuuuuuuu!!!!!!!!grin
nah you be youngbaba!!!!!!!!!!!!
Re: Youngzubi by pradoic(m): 2:33pm On Aug 26, 2018
donaldphilipizu:
it's time to know how many pple wen dey rush youngzubi, .as for me I love his story die...... let's youngzubi,'s fans meet hia.nd discuss abt his trend..... youngzubi wen lyk pigin,,,,Na we dey rush am.
bro wey dey up i salute o!!
Re: Youngzubi by pradoic(m): 2:34pm On Aug 26, 2018
for those that doesn't know youngzubi yet click on this link to read his story the guy nah guru!!!

https://www.nairaland.com/4604676/sex-na-food-pidgin-comedy/0
1 Like
Re: Youngzubi by donaldphilipizu(op): 3:29pm On Aug 26, 2018
pradoic:
bro wey dey up i salute o!!
no b smal tin oo.salut u 2,hapy sunday
Re: Youngzubi by Nobody: 10:30pm On Aug 26, 2018
Na dem guys full here
Make I run comot oo grin
Re: Youngzubi by donaldphilipizu(op): 8:17am On Aug 27, 2018
destinychild001:
Na dem guys full here
Make I run comot oo grin
NA U DEY RUSH GIRLS ABI
1 Reply

I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By YoungzubiYoungZubi Wins August 5K AwardSex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi234

The People's Diary.Get A Book Published And SaleI Need The Services Of An Editor