Youngzubi - Literature - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Literature › Youngzubi (867 Views)
| Youngzubi by donaldphilipizu(op): 11:43pm On Aug 25, 2018 |
it's time to know how many pple wen dey rush youngzubi, .as for me I love his story die...... let's youngzubi,'s fans meet hia.nd discuss abt his trend..... youngzubi wen lyk pigin,,,,Na we dey rush am. |
| Re: Youngzubi by Jerryolumide(m): 1:30am On Aug 26, 2018 |
That guy is effing good |
| Re: Youngzubi by Youngzubi(m): 10:06am On Aug 26, 2018 |
o boy!! tem!! tem!!! for you,abeg make dem show face too much grammar nahim dey cos metal disorder,English nah language nobi measure of intelligence!!! as e dey hot give dem give dem hot hot!! BUT UGLY BOYS LIKE US NA SLAP DEY RUSH US oo!! ![]() Imbees emperoblog deniguy youngimporter ann2012 johsown1 rowdymind Warrifirstborn izaray |
| Re: Youngzubi by Youngzubi(m): 10:18am On Aug 26, 2018 |
my boss man brotherly @ pradoic
after u na you o!! abeg help me call register |
| Re: Youngzubi by rowdymind(m): 10:18am On Aug 26, 2018 |
Youngzubi: |
| Re: Youngzubi by youngimporter: 11:01am On Aug 26, 2018 |
brotherly I dey ooh just been busy with business I still dey follow all ur story u too good my man. |
| Re: Youngzubi by donaldphilipizu(op): 1:17pm On Aug 26, 2018 |
Youngzubi:BUH BEAUTIFU THREAD LYK DIS, NA WE DEY RUSH DEM |
| Re: Youngzubi by donaldphilipizu(op): 1:21pm On Aug 26, 2018 |
Jerryolumide:EXTREMELY GOOD BROTHERLY.HE IS ONE OF D BEST IN LITERATUR FORUM.! |
| Re: Youngzubi by pradoic(m): 2:31pm On Aug 26, 2018 |
Youngzubi:rugged guy after you nah still u u u u u uuuuuuuuuuuuuuuu!!!!!!!! ![]() nah you be youngbaba!!!!!!!!!!!! |
| Re: Youngzubi by pradoic(m): 2:33pm On Aug 26, 2018 |
donaldphilipizu:bro wey dey up i salute o!! |
| Re: Youngzubi by pradoic(m): 2:34pm On Aug 26, 2018 |
for those that doesn't know youngzubi yet click on this link to read his story the guy nah guru!!! https://www.nairaland.com/4604676/sex-na-food-pidgin-comedy/0 |
| Re: Youngzubi by donaldphilipizu(op): 3:29pm On Aug 26, 2018 |
pradoic:no b smal tin oo.salut u 2,hapy sunday |
| Re: Youngzubi by Nobody: 10:30pm On Aug 26, 2018 |
Na dem guys full here Make I run comot oo ![]() |
| Re: Youngzubi by donaldphilipizu(op): 8:17am On Aug 27, 2018 |
destinychild001:NA U DEY RUSH GIRLS ABI |
1 Reply
I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By Youngzubi • YoungZubi Wins August 5K Award • Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi • 2 • 3 • 4
Broken Status - A Story • 5 Odd Places To Get Writing Ideas • Any Complete Supernatural Story You Can Recommend?