UMIDIGI DISCUSSION THREAD - Phones (402) - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › UMIDIGI DISCUSSION THREAD (2442629 Views)
1 2 3 ... 399 400 401 402 403 404 405 ... 2190 Reply (Go Down)
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 8:30am On Jan 13, 2019 |
Obatise...... The battery nah die..... E no dey wan die at all...... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 8:31am On Jan 13, 2019 |
Mizik:I hope no be next level of snoring and sleeping ó, we don sabi una ways........ |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 8:34am On Jan 13, 2019 |
Sgbate:lol you need to sse how that umidigi one looks like. The thing is also damn Fine. I just kept watching reviews till my data finished. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 8:35am On Jan 13, 2019 |
Lexusgs430:You're on WI-FI o ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 8:39am On Jan 13, 2019 |
Mizik:he so believed I was getting money from the scheme, he was juz looking at my hand, had to give him the phone for a feel ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 8:39am On Jan 13, 2019 |
Mizik:Wetin consign u...... Look front....... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 8:39am On Jan 13, 2019 |
|
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Obatise: 8:42am On Jan 13, 2019 |
Lexusgs430:Make I dey build fantasy for sky dey go. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 8:46am On Jan 13, 2019 |
The highest I got o, how do I stop this tears ![]()
|
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 8:51am On Jan 13, 2019 |
Mizik:that one his chilli hot pepper ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 8:53am On Jan 13, 2019 |
Obatise:eyyah sorry drink a little more umiwater Am not the only one using twilight app here then ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Benjaniblinks(m): 8:55am On Jan 13, 2019 |
Lexusgs430:If I Sware U, E Go Follow U. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Slazim: 8:58am On Jan 13, 2019*. Modified: 4:05pm On Jan 13, 2019 |
Obatise:Na on the 36th day my parcel show. It was despatched on the 13th of December last year. Your own go come. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Obatise: 9:01am On Jan 13, 2019 |
Sgbate:Am using night shift. The twilight app dey slow my phone |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Obatise: 9:01am On Jan 13, 2019 |
Slazim:To overseas or to airline? |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by khalidx: 9:02am On Jan 13, 2019 |
Lexusgs430:i woke up to this hilarious comment i can't stop laughing ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by khalidx: 9:03am On Jan 13, 2019 |
Lexusgs430:panteka wey dae near me na Used fan and Wc dem dae sell ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by jboy01(m): 9:04am On Jan 13, 2019 |
Sgbate:as you see, it's a transparent case |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by khalidx: 9:06am On Jan 13, 2019 |
Mizik:Which one you come like? ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by khalidx: 9:07am On Jan 13, 2019 |
Lexusgs430:no be lie ![]() that babe no try shaa. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 9:07am On Jan 13, 2019 |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by khalidx: 9:08am On Jan 13, 2019 |
Lexusgs430:he said it sound like plastic ![]() meanwhile a test revealed it's a 2.5D glass |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 9:08am On Jan 13, 2019 |
Sgbate:Lol your location nah ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 9:09am On Jan 13, 2019 |
Obatise:mind sharing the link?? |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 9:09am On Jan 13, 2019 |
khalidx:there's one someone posted here. It has a separate hole for the Flash.. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 9:10am On Jan 13, 2019 |
Mizik:I tire o, The network gets faster when I go outside |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Slazim: 9:10am On Jan 13, 2019 |
Obatise:Overseas. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Slazim: 9:11am On Jan 13, 2019 |
Sgbate:You dey under decked roof? |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by khalidx: 9:12am On Jan 13, 2019 |
Lexusgs430:are you referring to my guy lee ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by khalidx: 9:13am On Jan 13, 2019 |
Mizik:lemme search |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 9:36am On Jan 13, 2019 |
Slazim:not at all... |
TECNO Spark 5 Official Discussion Thread • ********Gionee Discussion Thread******** • Infinix Hot 4 PRO (X556) Official Discussion Thread (REVIEW) • 2 • 3 • 4
Best Games To Download For Your Android Device • The Xiaomi Thread.
Viewing this topic: 5 guest(s)





