Football (+/Other Sports) Betting Season 13 - Business (577) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (4272053 Views)
1 2 3 ... 574 575 576 577 578 579 580 ... 4810 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uniqueaccountant(m): 4:31pm On Jan 26, 2019 |
Lhimeet:i will arrange for 10mill so u take it down to 2mill..i will quote u bro....in btw who knows wat stoke city is playing currently.. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 4:38pm On Jan 26, 2019 |
Jixnation is my prediction coming up so quick Abi alabi don collect the little wey you win finish?? .. You just won something meaningful some days back and you don start to dey disturb person mention for 3k. I warned you. Makurdi cultist, Egede Aye Kill you there, I see sey you won start to dey tucking agbada inside trousers abi ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by pascal558(m): 4:38pm On Jan 26, 2019 |
Uniqueaccountant:stoke loosing by a single goal... Please quote me too on d ticket |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by rawe45: 4:42pm On Jan 26, 2019 |
Uniqueaccountant:0-1 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by viktor88: 4:44pm On Jan 26, 2019 |
Kasatkina:Monaco that sacked henry , I will observe them for two matches |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by chicoMX(m): 4:46pm On Jan 26, 2019 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Starboytwo(m): 4:47pm On Jan 26, 2019 |
May God continue to bless me as I "bless people on this thread ... Amen |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Percival9(m): 4:47pm On Jan 26, 2019 |
Samuel60:take am easy guy... nah d guy want give him for appreciation ...he didnt beg |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Adeyemi0(m): 4:48pm On Jan 26, 2019 |
viktor88:7 days |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by lordparcel: 4:49pm On Jan 26, 2019 |
pascal558:I dey.... how much |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by pascal558(m): 4:52pm On Jan 26, 2019 |
lordparcel:na on moday i go come reason u oh bros... U just discharge leave men eversince.... Welcome back bro |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by pascal558(m): 4:53pm On Jan 26, 2019 |
some teams can be so heartless
Torquay United 5 - 0 Oxford City half-time: |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by RoronoaZoro(m): 4:53pm On Jan 26, 2019 |
Looking good |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 4:54pm On Jan 26, 2019 |
Percival9:This looks like begging to me sha ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by bigcee(m): 4:55pm On Jan 26, 2019 |
Samuel60:guy stop dis nonsense and let the guy be. Ur own don dey too much for this thread. Pple like u dey act like wimp outside dis thread. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by jelil01: 5:05pm On Jan 26, 2019 |
B4 ehn, i used to think that when u have money, sense automatically comes. But i can see dat my thoughts were wrong How person go big, get money con still no get sense. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Sleezwizz: 5:07pm On Jan 26, 2019 |
mistarsam:Lolzzz... OK o... No problem |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Majesty08: 5:14pm On Jan 26, 2019 |
If I bet on ten minutes draw, and first goal came at 10 minutes What happen to my bet? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by KevinDein: 5:14pm On Jan 26, 2019 |
Samuel60:LMAO That Kanye face. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by tobipossible: 5:19pm On Jan 26, 2019 |
Truly today is Alabi birthday |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by kcy(m): 5:20pm On Jan 26, 2019 |
Majesty08:rebet |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by undergoals: 5:20pm On Jan 26, 2019 |
Majesty08:Just wait for your bookie to decide the bet. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Mavor: 5:22pm On Jan 26, 2019 |
Futureberry:i wont roll in the mud with you. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Jagaban880: 5:22pm On Jan 26, 2019 |
Samuel60:Free jix na .......wetin cum be ur own na ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by motta(m): 5:22pm On Jan 26, 2019 |
einsteine:when was that ? I mean your last paragraph |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by danduchi(m): 5:22pm On Jan 26, 2019 |
chidiezeh:what's his twitter handle? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by EmekaBlue(m): 5:25pm On Jan 26, 2019 |
Nigeria boys refreshing livescores on diff apps...chai mtn and others don make money plus alabi This life no easy |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by olasneh1109: 5:30pm On Jan 26, 2019 |
The way some people pour out their frustrations on teams ehn! Just negodu ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by whitelondon: 5:31pm On Jan 26, 2019 |
Majesty08:lost bet |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Toseenlove: 5:33pm On Jan 26, 2019*. Modified: 6:57pm On Jan 31, 2019 |
... |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • 2 • 3 • 4
What To Do To Make Money Online? • Football (+Other Sports) Betting Season 11 • Football (+Other Sports) Betting Season 12
Viewing this topic: 2 guest(s)
Abi alabi don collect the little wey you win finish?? .. You just won something meaningful some days back and you don start to dey disturb person mention for 3k. I warned you. Makurdi cultist, Egede Aye Kill you there, I see sey you won start to dey tucking agbada inside trousers abi


