Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by Pelaiye2703(m): 9:37pm On Feb 09, 2019 |
BABANGBALI: Funjosh and eleko1, you see your life?
Only in Ashawo house will u hear these:
*1. Abeg cum make I wear cloth. 2. Oga do fast naa. 3. See ds osho free man, u like better toto u no wan pay money. 4. Make am 5k nah, i go Bleep u well. 5. U neva release? Haa!!! 6. Na only Bleep u pay for oo, no dey touch my breast. 7. Bros abeg do, make i go hustle. 8. Customer, customer hw far naa. 9. Add 1k make i suck ur prick. 10. See ur small prick (chuckles). 11. Wetin naa. Since u dey do ds tin u nefa cum. Toto dey pepper me abeg. 12. Hw much u giv me wey u dey find doggy? 13. Come I will do u well 2day. 14. Abeg get up, e don do. Na so una go dey take tramadol. 15. Na ur mama leg u wan carry up. Abeg respect ursef 16. Wetin u drink come? 17. Oga ppl dey wait outside, hurry up abeg. 18. No carry dat condom comot here oo. No be me una go use do juju. 19. Na talk u wan talk abi na Bleep. 20. Hian!!! Abeg i no dey kiss. 21. Na on top 1,500 u wan change style? 22. No dey turn turn me like dat biko. 23. Oga i swear if ds condom burst u must bring money for medicine oo. 24. Oga yellow, come Bleep better toto. 25. Fine boy come naa, i will do u frm back. 26. Abeg i no dey suck prick for 2k. 27. Wait make i see dat boil for ur prick. Na so una go dey carry disease. 28. Ds one don pass short time oo. 29. Oga abeg use condom, abi u wan share goloria giv me? 30. Touching body - 200, kissing mouth - 250, suckn breast - 300, short time - 500, skin to skin- 1000. Overnight - 2500. If u wan suckn prick u add 500 extra. I’m very sure na under d bed u dey sleep... badt guy |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by asiwajumi(m): 9:38pm On Feb 09, 2019 |
GREATESTPIANIST: shut up, u go dey boast on top nairaland u don vex be dt? sorry o.. may God bless you |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by anonymous1759(m): 9:39pm On Feb 09, 2019 |
Tu Ritzy10: Operatives of the Ibadan Zonal Office of the Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, have arrested eight suspected internet fraudsters at the Elebu-Oja area of Ibadan, Oyo State.
The suspects include: Ojo Ayobami, Dayo Adedokun, Ojo Ayotunde, Ibidapo Ileriayo, Ibidapo Kolade, Adeniyi Gbenga, Aluko Idowu and Adeusi Olatunji.
They were rounded up on February 8, 2019 following action on a series of intelligence reports. They are alleged to be involved in fraudulent activities ranging from love scam and other forms of internet fraud, through which they obtain money from unsuspecting victims.
Three different models of exotic cars, laptop computers, telephones, international passports and several incriminating documents were recovered from them.
They will soon be charged to court.
See more: https://zenithnaija.com/eight-suspects-in-efcc-net-over-online-fraud-photo/
International passport is also ilegal.. Where are the Exotic cars? If Efcc continues this thing they're doing the hatred between them and boys will be that of Armed robbers and police by then it'll be tooth for tooth. Go after the Yahoo boys daddies in Abuja before you come looking for the kids... Some G niggas are too loud self. Even if our economy is bad ilegal is ilegal always put on your Code. Yahoo no be right na Condition... 6 Likes |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by Slymonster(m): 9:40pm On Feb 09, 2019 |
Lol thats how they keep messing up at the court. Whats the point snapping without conviction. |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by Gizer: 9:45pm On Feb 09, 2019 |
TheGreenLand: EFCC are doing a great job these days.
Kudos to them. Election bro, Election. 1 Like |
|
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by Camshaft5677(m): 9:52pm On Feb 09, 2019 |
Efcc are doing great job in Ibadan
Check my signature to migrate to Canada |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by ClearFlair: 10:00pm On Feb 09, 2019 |
BigSarah: These guys aren't yahoo boys the one on brown chino's is putting on okrika shirt
Meanwhile, EFcc and SArs and FBi Aye yin ti ta Yahoo transgendered |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by CyberWolf: 10:01pm On Feb 09, 2019 |
Hmm no be small thing. The street is military. Crime does not pay, the day of reckoning will surely come. |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by skales67(m): 10:04pm On Feb 09, 2019 |
From Lautech to Oyo... when I said that these people are the kingpins of 419 in Nigeria, they doubted me. |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by omooba969(m): 10:22pm On Feb 09, 2019 |
|
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by Atigba: 10:24pm On Feb 09, 2019 |
Ritzy10: Operatives of the Ibadan Zonal Office of the Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, have arrested eight suspected internet fraudsters at the Elebu-Oja area of Ibadan, Oyo State.
The suspects include: Ojo Ayobami, Dayo Adedokun, Ojo Ayotunde, Ibidapo Ileriayo, Ibidapo Kolade, Adeniyi Gbenga, Aluko Idowu and Adeusi Olatunji.
They were rounded up on February 8, 2019 following action on a series of intelligence reports. They are alleged to be involved in fraudulent activities ranging from love scam and other forms of internet fraud, through which they obtain money from unsuspecting victims.
Three different models of exotic cars, laptop computers, telephones, international passports and several incriminating documents were recovered from them.
They will soon be charged to court.
See more: https://zenithnaija.com/eight-suspects-in-efcc-net-over-online-fraud-photo/
Arest them they are criminals spoiling Nigeria name I can't do legitimate business with white people online without them calling me Nigeria Prince |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by tyup(m): 10:26pm On Feb 09, 2019 |
freemanbubble: Only greedy and criminals mother fuckersss fall for scam
This is to say the white are greedy and criminals
That is how they invaded our Kingdom and steal all the artefacts
Imagine how expensive that idia head would be
That is how they turn our forefathers into slave. Paddlock their mouth and us them to work on their farms
They have not seen anything This is pay back time The evil men do will live after them and sometimes live with them The past is a stepping stone to the future
Then you defrauding them it would continue to live after you n ur posterities. did they padlock your mouth? were they the same pple that took ur so called fathers slaves why scam the innocent and rip them off their hard earns You n ur generation will pay fr this pain ur causing these pple. Quote me anywhere 2 Likes |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by MrTobi94: 10:30pm On Feb 09, 2019 |
Hungry boys |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by omooba969(m): 10:33pm On Feb 09, 2019 |
Teewhy2: The way the youths are taking into quick ways of making money is very alarming ones begins to wonder what the parents of these youths are saying. I got the shock when I heard that some mothers of Yahoo guys have association and they meet on how to protect their children and make them succeed in scamming people. Lol .... some Nigerians are twisted. |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by omooba969(m): 10:37pm On Feb 09, 2019 |
Lanre4uonly: Well, they should face the consequences. DJ Consequence... |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by good188(m): 10:45pm On Feb 09, 2019 |
BABANGBALI: Funjosh and eleko1, you see your life?
Only in Ashawo house will u hear these:
*1. Abeg cum make I wear cloth. 2. Oga do fast naa. 3. See ds osho free man, u like better toto u no wan pay money. 4. Make am 5k nah, i go Bleep u well. 5. U neva release? Haa!!! 6. Na only Bleep u pay for oo, no dey touch my breast. 7. Bros abeg do, make i go hustle. 8. Customer, customer hw far naa. 9. Add 1k make i suck ur prick. 10. See ur small prick (chuckles). 11. Wetin naa. Since u dey do ds tin u nefa cum. Toto dey pepper me abeg. 12. Hw much u giv me wey u dey find doggy? 13. Come I will do u well 2day. 14. Abeg get up, e don do. Na so una go dey take tramadol. 15. Na ur mama leg u wan carry up. Abeg respect ursef 16. Wetin u drink come? 17. Oga ppl dey wait outside, hurry up abeg. 18. No carry dat condom comot here oo. No be me una go use do juju. 19. Na talk u wan talk abi na Bleep. 20. Hian!!! Abeg i no dey kiss. 21. Na on top 1,500 u wan change style? 22. No dey turn turn me like dat biko. 23. Oga i swear if ds condom burst u must bring money for medicine oo. 24. Oga yellow, come Bleep better toto. 25. Fine boy come naa, i will do u frm back. 26. Abeg i no dey suck prick for 2k. 27. Wait make i see dat boil for ur prick. Na so una go dey carry disease. 28. Ds one don pass short time oo. 29. Oga abeg use condom, abi u wan share goloria giv me? 30. Touching body - 200, kissing mouth - 250, suckn breast - 300, short time - 500, skin to skin- 1000. Overnight - 2500. If u wan suckn prick u add 500 extra. chai u sabi everything u self be olosho |
|
|
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by Sagay212: 10:57pm On Feb 09, 2019 |
Young people are doing terrible things to make money because they have realised that living in Nigeria without money is as good as being dead. We worship money so much and 90% of rich people always use their money and power to oppress poor people. We must understand that all man cannot be the same. Not everybody will be tolerant to endure hardship and all the insults and oppression that comes with it. The country is so useless that even the so called legit rich people are still always trying to cheat and oppress. Poverty won't make you get justice when being cheated, you won't get good access to quality education or health care. Even when you are working and doing your best, you still get frustrated by the system.
But at the end of the day, the wisdom is to understand that no man lives for ever and when you for, everything becomes history for you. You have the volition to choose between good or bad. 1 Like |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by Hotzone(m): 10:58pm On Feb 09, 2019 |
With a good council those crooks can walk tall! |
|
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by yemi15(m): 11:09pm On Feb 09, 2019 |
1 Like |
|
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by vengertime: 11:51pm On Feb 09, 2019 |
BigSarah: These guys aren't yahoo boys the one on brown chino's is putting on okrika shirt
Meanwhile, EFcc and SArs and FBi Aye yin ti ta until dem steal your pant |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by okayman4real(m): 12:02am On Feb 10, 2019 |
BABANGBALI: Funjosh and eleko1, you see your life?
Only in Ashawo house will u hear these:
*1. Abeg cum make I wear cloth. 2. Oga do fast naa. 3. See ds osho free man, u like better toto u no wan pay money. 4. Make am 5k nah, i go Bleep u well. 5. U neva release? Haa!!! 6. Na only Bleep u pay for oo, no dey touch my breast. 7. Bros abeg do, make i go hustle. 8. Customer, customer hw far naa. 9. Add 1k make i suck ur prick. 10. See ur small prick (chuckles). 11. Wetin naa. Since u dey do ds tin u nefa cum. Toto dey pepper me abeg. 12. Hw much u giv me wey u dey find doggy? 13. Come I will do u well 2day. 14. Abeg get up, e don do. Na so una go dey take tramadol. 15. Na ur mama leg u wan carry up. Abeg respect ursef 16. Wetin u drink come? 17. Oga ppl dey wait outside, hurry up abeg. 18. No carry dat condom comot here oo. No be me una go use do juju. 19. Na talk u wan talk abi na Bleep. 20. Hian!!! Abeg i no dey kiss. 21. Na on top 1,500 u wan change style? 22. No dey turn turn me like dat biko. 23. Oga i swear if ds condom burst u must bring money for medicine oo. 24. Oga yellow, come Bleep better toto. 25. Fine boy come naa, i will do u frm back. 26. Abeg i no dey suck prick for 2k. 27. Wait make i see dat boil for ur prick. Na so una go dey carry disease. 28. Ds one don pass short time oo. 29. Oga abeg use condom, abi u wan share goloria giv me? 30. Touching body - 200, kissing mouth - 250, suckn breast - 300, short time - 500, skin to skin- 1000. Overnight - 2500. If u wan suckn prick u add 500 extra. Bad guy |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by Albertone(m): 12:22am On Feb 10, 2019 |
Teewhy2: The way the youths are taking into quick ways of making money is very alarming ones begins to wonder what the parents of these youths are saying. I got the shock when I heard that some mothers of Yahoo guys have association and they meet on how to protect their children and make them succeed in scamming people. Majority are students who fend for themselves.So mostly they dont have a choice |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by Albertone(m): 12:26am On Feb 10, 2019 |
freemanbubble: Only greedy and criminals mother fuckersss fall for scam
This is to say the white are greedy and criminals
That is how they invaded our Kingdom and steal all the artefacts
Imagine how expensive that idia head would be
That is how they turn our forefathers into slave. Paddlock their mouth and us them to work on their farms
They have not seen anything This is pay back time The evil men do will live after them and sometimes live with them The past is a stepping stone to the future
The artifacts stolen,are they yours? Are you the one they used as slave ? The person you scammed,was he/she the exact person who stole the artifacts?Was he/she the one who padlocked your fore fathers mouth? If your answers are NO,then you are pointless |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by hollywater: 3:49am On Feb 10, 2019 |
Chei Afonjas bots wetin. |
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by adetopsy1(m): 4:37am On Feb 10, 2019 |
Unrated900:
Of all your 3 thousand letter words no one likes your writes up.means you are a dumb ass You for chill small and see later. Now u don Bleep up. See for yourself na |
|
Re: Eight Suspects In EFCC Net Over Online Fraud In Oyo (Photo) by GREATESTPIANIST: 6:40am On Feb 10, 2019 |
asiwajumi: u don vex be dt? sorry o.. may God bless you I no vex ooooooo, happy Sunday 1 Like |