Football (+/Other Sports) Betting Season 13 - Business (1047) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (4270798 Views)
1 2 3 ... 1044 1045 1046 1047 1048 1049 1050 ... 4810 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by facebookgroup(m): 8:44pm On Feb 22, 2019 |
techmaster092:Lol na dem wan hold the person wey wan score the empty net? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by ajaymina(m): 8:45pm On Feb 22, 2019 |
Christardor:Pls bro, do NOT loud it... This can't happen under Bubu's watch... Jus wake up from ur dreams... Kindly make use of image below.
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Mavor: 8:51pm On Feb 22, 2019 |
Just look at West Ham & Werder Bremen!!! ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by chidiezeh(m): 8:52pm On Feb 22, 2019 |
Mavor:Where you keep Braga |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 8:53pm On Feb 22, 2019 |
facebookgroup:NHL and empty net goal na 5 n 6,once a team is 2goals down in NHL mehn jst forget empty net goal is on d way,khl still dey try for empty net goal. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by austino677(m): 8:56pm On Feb 22, 2019 |
techmaster092:both are same nhl is better because of the odds.. just select once you're lucky boom...
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by facebookgroup(m): 8:57pm On Feb 22, 2019 |
techmaster092:Nashville game yesterday was 2goalz up till the 3rd period and there was no empty goal |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Sunkyphil(m): 8:59pm On Feb 22, 2019 |
c better game wey i for put money but lack of funds no gree me
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by undergoals: 9:05pm On Feb 22, 2019 |
techmaster092:You are still paying for guess work. Una mumu never do |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:06pm On Feb 22, 2019 |
In play.. espanyol vs huesca.. over 0.5 1st half or over 0.5 away |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Fadire97(m): 9:16pm On Feb 22, 2019 |
Z65HZWDH Edit and quote |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by kingDELE(m): 9:21pm On Feb 22, 2019 |
20 shots on target, just one goal. And u are saying guys should stop using their pant ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:25pm On Feb 22, 2019 |
undergoals:Eyes av open |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by drmikeadams(m): 9:26pm On Feb 22, 2019 |
Netherlands people sef |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:27pm On Feb 22, 2019 |
VAR, new method of match fixing
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Xbolmax: 9:27pm On Feb 22, 2019 |
Make Braga kuku kee me |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Femeto: 9:29pm On Feb 22, 2019 |
BC223CHF Sporty |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by kcy(m): 9:30pm On Feb 22, 2019 |
twente back to back |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:30pm On Feb 22, 2019 |
kingDELE:WHAAAT!!! 20 Shots on target? only a goal scored so far??. Wait, has De Gea left Man utd ? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Xbolmax: 9:37pm On Feb 22, 2019 |
Braga the most useless club ever. Na God go punish una Una father! Na relegation una go run next season |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by 1x2kills: 9:37pm On Feb 22, 2019 |
facebookgroup:That was luck I watched it, they miss upto 3 empty net goals I staked too.. (Had excess data just have t I waste it)
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by EarlRagnar2(m): 9:38pm On Feb 22, 2019 |
Cee Braga ![]() Betting hard dis days,shey man Pikin no go carry gun bayi ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by drmikeadams(m): 9:40pm On Feb 22, 2019 |
kcy:no worry there bus go catch faya |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:40pm On Feb 22, 2019 |
Braga av sent people straight to village to go n vote |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Delaw00(m): 9:40pm On Feb 22, 2019 |
Forgot to play will cry if it booms MyTototear: |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by MrCEO69(m): 9:41pm On Feb 22, 2019 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:41pm On Feb 22, 2019 |
EarlRagnar2:Braga av never lost to this guys since 2016,mehn na to go dey play empty net goal jawe since stat no dey work again |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Frankiss44(m): 9:42pm On Feb 22, 2019 |
Braga Don useless finish sha.. Na, to relegate remain oj |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Elonuel(m): 9:43pm On Feb 22, 2019 |
paulgabrielz:Any NBA picks tonight |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by EarlRagnar2(m): 9:45pm On Feb 22, 2019 |
techmaster092:walai stats no dey work again Na pure luck remain....This beleneneses no dey form sef.... |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by aspiliqueta(m): 9:48pm On Feb 22, 2019 |
Use 500 play 10odds boom.... Play 50k 3odds cut WTF |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by REALBETPAWA: 9:52pm On Feb 22, 2019 |
BETPAWA: ![]() |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • 2 • 3 • 4
What To Do To Make Money Online? • Football (+Other Sports) Betting Season 11 • Football (+Other Sports) Betting Season 12
Viewing this topic: 7 guest(s)


