₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,291 members, 8,449,588 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 04:43 AM

Toggle theme

Bros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. - Politics - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsBros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. (990 Views)

1 Reply (Go Down)

Bros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. by MrHandsome2013(op):
can you imagine this so called man couldnt deliver in his own zone...we the ss delivered...infact this man should be given 32 strokes of cane if he fail to win....like they say charity begins at home...this man failed to play his card well..i am not happy atall ..
I am deeply disappointed in this monumental failure...
Any way the thing don happen..make i go find better barney lash this night make i forget my sorry jor...
From aticulated to malaticulated..
I just weak.
Re: Bros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. by daddytime(m): 9:32pm On Feb 25, 2019
You sure say you sabi road so...

Abeg come make I give you map make you no lost for desert...kpele

Help me greet Gaddafi for Libya..
Re: Bros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. by JoanHicks(f): 9:34pm On Feb 25, 2019
MrHandsome2013:
can you imagine this so called man couldnt deliver in his own zone...we the ss delivered...infact this man should be given 32 strokes of cane if he fail to win....like they say charity begins at home...this man failed to play his card well..i am not happy atall ..
I am deeply disappointed in this monumental failure.
I'm following you

But what happened to Abia

1.7m registered voters only 361k came out to vote not even up to 500k
Re: Bros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. by MrHandsome2013(op): 9:40pm On Feb 25, 2019
daddytime:
You sure say you sabi road so...

Abeg come make I give you map make you no lost for desert...kpele

Help me greet Gaddafi for Libya..
...
I wan embark on land exploration....
I wan discover new land and form my country...no worry sha..u be my paddyman... I go make you my vice presido for my new found country.
Re: Bros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. by MrHandsome2013(op): 9:42pm On Feb 25, 2019
JoanHicks:
I'm following you

But what happened to Abia

1.7m registered voters only 361k came out to vote not even up to 500k
..
Guy forget naija... Make we embark on land exploratin...the thing sure pass this nonsence zoo
Re: Bros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. by daddytime(m): 9:46pm On Feb 25, 2019
MrHandsome2013:
...
I wan embark on land exploration....
I wan discover new land and form my country...no worry sha..u be my paddyman... I go make you my vice presido for my new found country.
Correct guy I love your spirit...keep strong mate nothing dey happen
Re: Bros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. by mhizdebbygold(f): 9:47pm On Feb 25, 2019
JoanHicks:
I'm following you

But what happened to Abia

1.7m registered voters only 361k came out to vote not even up to 500k
Aswear this thing tire me but if na katsina now BOOM!! 1,725,348 registered voters apc: 1,588,567 pdp: 23,576
Re: Bros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. by helinues: 9:48pm On Feb 25, 2019
Hey yeah
Re: Bros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. by JoanHicks(f): 9:51pm On Feb 25, 2019
mhizdebbygold:
Aswear this thing tire me but if na katsina now BOOM!! 1,725,348 registered voters apc: 1,588,567 pdp: 23,576
All these results were tempered with
Re: Bros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. by JoanHicks(f): 9:52pm On Feb 25, 2019
MrHandsome2013:
..
Guy forget naija... Make we embark on land exploratin...the thing sure pass this nonsence zoo
Let me pack my things
Re: Bros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. by MrHandsome2013(op): 9:52pm On Feb 25, 2019
daddytime:
Correct guy I love your spirit...keep strong mate nothing dey happen
...
Dey there they talk correct guy.. By the time hunger fire you like two times...no body go tell you to run leave this country...na raise you go use commot for this country..
Re: Bros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. by MrHandsome2013(op): 9:55pm On Feb 25, 2019
JoanHicks:
Let me pack my things
.. Abeg pack everything packable.... I go wait for you at the border.. Remember to pack enough rubber incase kongi try to tormet you.
Re: Bros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. by daddytime(m): 10:14pm On Feb 25, 2019
MrHandsome2013:
...
Dey there they talk correct guy.. By the time hunger fire you like two times...no body go tell you to run leave this country...na raise you go use commot for this country..
I say I no dey follow you...haba na by force to Atikulate Obituarily?

Abeg free me joor....
Re: Bros Casala Don Burst O, I Dey Trekk Leave This Domain. by MrHandsome2013(op): 10:16pm On Feb 25, 2019
daddytime:
I say I no dey follow you...haba na by force to Atikulate Obituarily?

Abeg free me joor....
....
See this guy man....you dey one side they groove...i still dey wait for the border make we embark our journey
1 Reply

E Don Burst For KanoDey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid)'I No Sabi Tinubu. Nah Only Peter Obi I Dey Hear - Fulani Herds Boy (Video)234

Subversion Of The Will Of The Nigerian PeopleShorking:see What Happened To INEC Chairman When He Carried 2019 Election ResultOmosede Igbinedion Speaks On Losing Her Re-election Bid