₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,866 members, 8,514,086 topics. Date: Friday, 06 November 2026 at 04:34 AM

Toggle theme

The Mountain From Game Of Thrones And His Wife In Pictures - TV/Movies (2) - Nairaland

Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › The Mountain From Game Of Thrones And His Wife In Pictures (6825 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: The Mountain From Game Of Thrones And His Wife In Pictures by Rilley(m): 7:33pm On Apr 18, 2019
dollytino4real:
so small pikin wan fork big kpekus
For ur mind I be small pikinhuh you know me beforehuh
Re: The Mountain From Game Of Thrones And His Wife In Pictures by dollytino4real(f): 7:51pm On Apr 18, 2019
Rilley:
For ur mind I be small pikinhuh you know me beforehuh
yes n.a., all this indomie pikin dem
Re: The Mountain From Game Of Thrones And His Wife In Pictures by dollytino4real(f): 7:52pm On Apr 18, 2019
mikejj:
dolly wats eya again na..u dey pity me for??
yes n.a., because ur prick don dey dance kerewa
Re: The Mountain From Game Of Thrones And His Wife In Pictures by Rilley(m): 7:56pm On Apr 18, 2019
dollytino4real:
yes n.a., all this indomie pikin dem
You dey craze o, am older than your elder brother.

You dey talk nonsense, if you see big prick nah you go run pass usain bolt.
Re: The Mountain From Game Of Thrones And His Wife In Pictures by mikejj(m): 8:01pm On Apr 18, 2019
dollytino4real:
yes n.a., because ur prick don dey dance kerewa
. na wetin ur mind dey tell you... U no fit be part of wetin fit make my prick dance kerewa...just know!!!

Re: The Mountain From Game Of Thrones And His Wife In Pictures by dollytino4real(f): 9:17pm On Apr 18, 2019
mikejj:
. na wetin ur mind dey tell you... U no fit be part of wetin fit make my prick dance kerewa...just know!!!
ok, sori am not interested go front
Re: The Mountain From Game Of Thrones And His Wife In Pictures by dollytino4real(f): 9:19pm On Apr 18, 2019
Rilley:
You dey craze o, am older than your elder brother.

You dey talk nonsense, if you see big prick nah you go run pass usain bolt.
i dey like playful guys like u, really so u be Lord lugard
Re: The Mountain From Game Of Thrones And His Wife In Pictures by Rilley(m): 9:23pm On Apr 18, 2019
dollytino4real:
i dey like playful guys like u, really so u be Lord lugard
Nope i be ur ancestors age mate undecided
Re: The Mountain From Game Of Thrones And His Wife In Pictures by dollytino4real(f): 9:33pm On Apr 18, 2019
Rilley:
Nope i be ur ancestors age mate undecided
ok, grandpa hw tins
Re: The Mountain From Game Of Thrones And His Wife In Pictures by mikejj(m): 10:09am On Apr 19, 2019
dollytino4real:
ok, sori am not interested go front
e pain her

Re: The Mountain From Game Of Thrones And His Wife In Pictures by dollytino4real(f): 10:22am On Apr 19, 2019
mikejj:
e pain her
ok, no wahala
1 2 Reply

Big Brother Cameroon House & Housemates In Pictures • See The Real Face Of The 'night King' From Game Of Thrones (photo) • More Photos Of 'The Mountain' In Game Of Thrones And His Tiny Girlfriend • 2 • 3 • 4

Download [zootopia] Movie Full HD!! • Why Cant Nollywood Act Films With Some Seriousness. • Pictures From 'A Wish' Movie Premier