Football (+/Other Sports) Betting Season 13 - Business (1928) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (4424344 Views)
1 2 3 ... 1925 1926 1927 1928 1929 1930 1931 ... 4810 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Andrew2017: 8:40am On May 17, 2019 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Andrew2017: 8:41am On May 17, 2019 |
J4JUVENTUS:So you dey tell me say person no fit suffer reach to carry 20k run? Give it to someone who has shared 400k without hassle before. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Neimar: 8:42am On May 17, 2019 |
Andrew2017:I nr understand this guy ooo u nr trust me as I go run with d money nawa |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Whitegarri: 8:42am On May 17, 2019*. Modified: 7:15pm On May 17, 2019 |
_ |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by ajericho(m): 8:43am On May 17, 2019 |
Neimar:wetin dey sup here ooo |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Neimar: 8:44am On May 17, 2019 |
Andrew2017:lol so na 20k go make me run yeye I fit give u my address, my school stuff, everything sef whr I wan run go ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by olasneh1109: 8:44am On May 17, 2019 |
aroundnaija:Congratulations bro! A well deserved win. I tap into your grace as well. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by J4JUVENTUS(m): 8:45am On May 17, 2019 |
Andrew2017:E fit happen,but the winner don put am in charge already. I no sure say him go Bleep up,cuz him no go like wetin do the other guy wen he Monika be Alex,make him do am. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Andrew2017: 8:46am On May 17, 2019 |
Neimar:Sounds like what a desperate scammer could say. Give you assurance and abscond. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Andrew2017: 8:47am On May 17, 2019 |
J4JUVENTUS:Okay, e no kuku ma concern me.
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by klassd(m): 8:47am On May 17, 2019 |
J4JUVENTUS:A for Alexistaiwo ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Neimar: 8:48am On May 17, 2019 |
Andrew2017:wow open slander because I talk say I wan share d money |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Neimar: 8:48am On May 17, 2019 |
Andrew2017:wow open slander because I talk say I wan share d money |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by J4JUVENTUS(m): 8:49am On May 17, 2019 |
Andrew2017: Oga Andrew. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Neimar: 8:50am On May 17, 2019 |
J4JUVENTUS:nawa ooo |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by tahir01(m): 8:51am On May 17, 2019 |
Broda #20k to some is a huge sum. But am not sure neimar will want to ruin his reputation cuz of that sum. Wallahi country hard but na #20k na. E no too huge like that na. Beside the owner say him go share am so chill beside no be ur 20k and how sure are u say e go reach u. Take chill pill brotherly |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by J4JUVENTUS(m): 8:51am On May 17, 2019 |
klassd:Lolz...Good name they say is better than riches brother. Who don spoil him name,don spoil am o. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Godpunishhaters: 8:52am On May 17, 2019 |
Andrew2017:why the unnecessary accusations because of 20k na,na wa o ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by ibj55: 8:52am On May 17, 2019 |
oya take am B940APTPWTCRTA-3333676 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by realvikash: 8:54am On May 17, 2019 |
J4JUVENTUS:
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Andrew2017: 8:54am On May 17, 2019 |
Godpunishhaters:Your yansh there, shebi you chop your 5k yesterday. You no remember who dey give you live scores. ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Neimar: 8:55am On May 17, 2019 |
tahir01:I taya for d guy o e get dix opinion say everybody na scammer |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Andrew2017: 8:56am On May 17, 2019 |
tahir01:I never said I wanted the damn funds. Just a little bit concerned about the expectant crumbees, so they won't feel disappointed. ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Neimar: 8:57am On May 17, 2019 |
Andrew2017:lol guy stop jare I go prove you wrong |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 8:58am On May 17, 2019 |
Make una share the money fess, my blood dey hot for alabi |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Godpunishhaters: 8:59am On May 17, 2019 |
Andrew2017:I remember your moniker na,that no mean say when I see something wey no dey okay make I shutup bcus you been help me with something before..use your head na ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Brock1: 8:59am On May 17, 2019 |
aroundnaija:This guy joy knows no bounds at d moment , God, d way u miraculously blessed this guy with 2m+, Pls bless me too before this weekend runs out. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Andrew2017: 8:59am On May 17, 2019 |
Neimar:Yeah, you should. ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 8:59am On May 17, 2019*. Modified: 9:37am On May 17, 2019 |
Neimar:If you tear race with that money, I go use chinese jazz finish your punting career ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Andrew2017: 9:01am On May 17, 2019 |
Godpunishhaters:Wetin dey worry this one, I know wetin I dey talk but make e die.
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Neimar: 9:01am On May 17, 2019 |
locust:guy u knw say I nr fit run na alabi dy form smart |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by AfoltundeOG: 9:02am On May 17, 2019 |
I dae line oh Make una share d raba reach me oh |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • 2 • 3 • 4
What To Do To Make Money Online? • Football (+Other Sports) Betting Season 11 • Football (+Other Sports) Betting Season 12
Viewing this topic: 3 guest(s)



