All For Naija Na Jesus. - Christianity Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Christianity Etc › All For Naija Na Jesus. (462 Views)
| All For Naija Na Jesus. by HappyPagan(op): 6:11pm On Jun 13, 2019 |
Gas explosion? Jesus. Plane crash? Jesus. Accident? Jesus. Armed robbery? Jesus. The robbers and the robbed all call on Jesus. Jesus. Savior. Master. My God. Jesus. If na only Jesus, naija for better, Dem say na government work to make Naija better... Wetin concern church with earthly things? You be son of Satan, Lucifer, na bad belle dey worry you.. Worry me? No, prayer warrior Listen to your prayer points, a list of wishes, May it be good, may it be great, May all be nice, may all be lovely In the name of Jesus.. Pastor dey collect tithe on God behalf Gabriel dey count the naira, fly am go heaven, Window of heaven open, Elijah throw down fire Fire blow, private jet appear, God's word is Yea and Amen. |
| Re: All For Naija Na Jesus. by Nobody: 7:13pm On Jun 13, 2019 |
One day Jesus will arrest you and use you for his glory |
| Re: All For Naija Na Jesus. by HappyPagan(op): 8:08pm On Jun 13, 2019 |
solite3:cool.. hope those holes aren't too tight... |
| Re: All For Naija Na Jesus. by Funaki: 8:14pm On Jun 13, 2019 |
HappyPagan:what?
|
| Re: All For Naija Na Jesus. by Aaronsrod: 9:06pm On Jun 22, 2019 |
HappyPagan:Blasphemer!! Fear the wrath of He who can kill you and send your soul to Hell!!
|
Odumeje: Remembering The Days And Times Of Eddie Okeke (eddy Na Nawgu) • Eddie Na Nawgu:the Occultic Prophet.... • The Jesusmirror Is The Only True Mirror, Every Other Mirror Na Counterfeit! • 2 • 3 • 4
Pastor Poju Oyemade Reveals Phone Call With Biodun Fatoyinbo's Spiritual Father • The Busola Dakolo In All Of Us By Ayo Adene • Father Mbaka seen Among The Catholic Priests that Protested in Enugu