Football (+/Other Sports) Betting Season 13 - Business (2323) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (4271044 Views)
1 2 3 ... 2320 2321 2322 2323 2324 2325 2326 ... 4810 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by CeeJay9ja(m): 9:53pm On Jul 09, 2019 |
I dey here too o ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Slimtuns(m): 9:54pm On Jul 09, 2019 |
Hansa rostock wey dey beat team 16-0. I give dem over 3.5 at 1.52 odds dem turn amaka play 0-0 draw at 9 odds... I no even understand how I dey feel tonight |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by gift01: 9:55pm On Jul 09, 2019 |
Slimtuns:take your bath and sleep off. Tomorrow you try again |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by wiseone28: 9:55pm On Jul 09, 2019 |
Neimar:He is still on hibernation mode when shared no give am ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:55pm On Jul 09, 2019 |
Neimar:Simply check for the first 6persons that quoted me (counting from the ones after I asked for prayers) I hope I can still give some thing lesser away by tomorrow when I get credited. Please note, the 70k would be sent to him tonight. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:56pm On Jul 09, 2019 |
how people take dey no say person done win for this thread still dey baffle me 2 Seconds, thread don full
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Stephenmoka4(m): 9:56pm On Jul 09, 2019 |
More blessings to the house, forum has full again hmmm |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:56pm On Jul 09, 2019 |
Neimar:Na u quit for me ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Brock1: 9:56pm On Jul 09, 2019*. Modified: 12:42pm On Jul 10, 2019 |
. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Neimar: 9:57pm On Jul 09, 2019 |
hammer2010:okay lemme check |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Josskute(m): 9:57pm On Jul 09, 2019 |
hammer2010:I'm here too bro |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by jayesmalling(m): 9:57pm On Jul 09, 2019 |
hammer2010:Im the first person yo give you the good news |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:59pm On Jul 09, 2019 |
Neimar:i dey among *dancing kukere* |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Slimtuns(m): 10:00pm On Jul 09, 2019 |
hammer2010:Egbon hammer, Walahi if I get that 10k I go dey very happy.. things wey I wan settle no even get length |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Neimar: 10:01pm On Jul 09, 2019 |
Couponchecker:I know |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by wiseone28: 10:01pm On Jul 09, 2019 |
Couponchecker:we made it ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Yellowgarri: 10:02pm On Jul 09, 2019*. Modified: 10:27pm On Jul 09, 2019 |
Neimar:ok |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by jayesmalling(m): 10:02pm On Jul 09, 2019 |
Page 2320 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by CeeJay9ja(m): 10:03pm On Jul 09, 2019 |
See as viewer increase at the mention of free money |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 10:03pm On Jul 09, 2019 |
wiseone28:No be lie |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by rayd12(m): 10:03pm On Jul 09, 2019 |
Neimar:please list the monikers accordingly so they would know their self |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 10:04pm On Jul 09, 2019 |
Slimtuns:Can only do 70k bro. No worry, make tomorrow reach. Na me go personally find way contact some of us. Alabi money na community money ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by CeeJay9ja(m): 10:06pm On Jul 09, 2019 |
hammer2010:Guy, Alabi money na awa money o |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 10:06pm On Jul 09, 2019 |
Neimar:Bro, just send the mail. You can do the checking after. Will be offline in some minutes |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Stephenmoka4(m): 10:06pm On Jul 09, 2019 |
hammer2010:I like that last Line. lol |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by motta(m): 10:07pm On Jul 09, 2019 |
hammer2010:ignoring my suggestion |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Neimar: 10:08pm On Jul 09, 2019 |
hammer2010:sent |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by wiseone28: 10:08pm On Jul 09, 2019 |
Neimar:Na me put this food for you o.. But thank God i dey among the blessed ones |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Viking007(m): 10:09pm On Jul 09, 2019 |
hammer2010:Congratulations. ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by jayesmalling(m): 10:09pm On Jul 09, 2019 |
wiseone28:that's why its important to protect your reputation... |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by rayd12(m): 10:10pm On Jul 09, 2019 |
wiseone28:help me check weda my sobriquet follow |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Neimar: 10:11pm On Jul 09, 2019 |
wiseone28:naxo life be o |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • 2 • 3 • 4
What To Do To Make Money Online? • Football (+Other Sports) Betting Season 11 • Football (+Other Sports) Betting Season 12
Viewing this topic: 3 guest(s)



