Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time - Sports (21) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time (228633 Views)
1 2 3 ... 18 19 20 21 22 23 24 ... 82 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by fergie001: 8:31pm On Jul 10, 2019 |
It will not be better for Ojo EKEDC....goal...dem take light... |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by prinsam30: 8:31pm On Jul 10, 2019 |
dem say south Africa dey press and skillful but na naija I see dey do the opposite ooo |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by anonymuz(m): 8:31pm On Jul 10, 2019 |
Naija all the way, but make no lose guard o |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Gideonmi(m): 8:31pm On Jul 10, 2019 |
We die here! ....go Eagles |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by fecta: 8:31pm On Jul 10, 2019 |
Lordjb:Please its not playing on chrome (android) |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by neheholmes(m): 8:31pm On Jul 10, 2019 |
In Mr bones voice : The great one we thank you! Naija is a goallll.... |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by barackodam: 8:31pm On Jul 10, 2019 |
Eyedea:Oga, na tactic. When we need to defend, Moses comes on, he's better at supporting the defense, but Samu is better at attacking. We needed to catch the South Africans while it's hot. |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by OdefaGirl(f): 8:31pm On Jul 10, 2019 |
BankyGee:Buy me fanta when we are done ![]() |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by lonelydude: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
chai na wao.....i can't see any link to watch this game.... |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by naijaschoolguru(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
That lineman is mad |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by otokx(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
planetx:Not today |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Nobody: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
sisipelebe:It is not over slim beauty ! |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by fergie001: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
This linesman dey crase? Wetin Ndidi do nah.... |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Akorkor(f): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
This referee sha!!! |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by helinues: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Ndidi and Nwaziem have been impressive so far |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Knox123(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Electdbahdguy: make the match end 3-0 first na.. Baddosneh |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Angelfrost(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Sweet... My boy just scored... Now, I can sit calmly, sip my zobo, and enjoy the game. ![]() Abeg, one more goal before half time, so we can cruise the game, then bring in Onyekuru or Osimhen in 80th minute to wrap things up. |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by coalcoal1(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
khalids:he scored |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Gideonmi(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
barackodam:GBAM |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Nobody: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Oluwachukwueze |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by DeWisedon(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Biafran gooooaaaaallllllll |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by ahnie: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Unlimited22:Kassh ya.....howdy e don tay o.hows life? |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by israelmao(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
One more goal is coming for us. |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Lawson081(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
so startimes no deh show this nija match.. |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by ReeLoaDead(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Sending Samuel Chimerenka Chukwueze 1 carton of peak milk |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Teejay13(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Well play Super Eagle, more win to come!!! Inshallah |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Yomboy4ever(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
tonididdy:Drink water too useless make dem just sell am d guy Don rotten for bench |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by shotuns: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Watch live from here.... https://m.feisuzhibo.com/live/3/?t=1562785200 www.feisuzhibo.com/live/3/?t=1562785200 fecta: |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by gagzee(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
pls where can one watch live online? |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Ikem11(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Musa shoot what is this |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by barackodam: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
YoungAncient1:What do you mean you don't do it in quarters? You have a fantastic LB who has recovered from injury, but you wouldn't use him because your makeshift LB has been playing better? Which coach does that?? ![]() |
| Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Nobody: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
YouareaBITCH:You no well ![]() |
Nigeria Vs South Africa AFCON 2023 Semi-Finals (4 - 2)pens On 7 Feb 2024 • Egypt Vs Morocco : AFCON 2021 Quarter-final (2 - 1) On 30th January 2022 • Cameroon Vs. Nigeria: 2018 AWCON Semi-Final - 2 - 4 - Penalties (Full Time) • 2 • 3 • 4
Nigeria Vs Croatia: World Cup - 0 - 2 On 16th June 2018 • Argentina Vs Nigeria: International Friendly - 2 - 4 (Full Time) • Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time!
....go Eagles
!