Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,400 members, 7,954,579 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 11:32 PM

Nigerian Politicians, all una swaq na Naija e end. - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Nigerian Politicians, all una swaq na Naija e end. (385 Views)

Na Naija We Dey / Remi Tinubu Says: 'Igbo, We No Dey Trust Una Again'. Nigerians React / Nigerian Politicians Are Clowns – Moghalu (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Nigerian Politicians, all una swaq na Naija e end. by Niaja4real(m): 9:09pm On Aug 19, 2019
Una bin tink say German police na like Naija police wey una fit buy & control as una like, Ntorrrrrr! German police say dey no go arrest jack, they no dey investigate natin, nor question nobody.
Una feel say na Naija here, wey una go de use una police dey intimidate us...make una come over first.
South South brethren pls make una epp us to look out for that "war saw see war" coroner for some nice treats thank u. grin grin grin

1 Like

Re: Nigerian Politicians, all una swaq na Naija e end. by Nostradamus: 9:16pm On Aug 19, 2019
I thought they've arrested the perpetrators?
Re: Nigerian Politicians, all una swaq na Naija e end. by Nostradamus: 9:22pm On Aug 19, 2019
But sincerely speaking,i love what those ipob guys did.i only wish such treatment can be extended to all the greedy basstards we call polithiefcians here.

If we can't get them at home here,let's get and embarrase them in foreign land.they milk these country dry,damage the entire system here and decided to run into other countries with their families.

#let's resort to self-help,justice is impossible in Nigeria.




Nobody should quote me to spill trash!!

3 Likes

Re: Nigerian Politicians, all una swaq na Naija e end. by Niaja4real(m): 10:27pm On Aug 19, 2019
Nostradamus:
I thought they've arrested the perpetrators?
For where?
De no arrest natin!
Dat tok na damage control tok be dat
Re: Nigerian Politicians, all una swaq na Naija e end. by gidgiddy: 12:08am On Aug 20, 2019
Their power ends at Murtala international airport
Re: Nigerian Politicians, all una swaq na Naija e end. by meobizy(f): 5:54am On Aug 20, 2019
The thing I wonder is the amount of Nigerian politicians who will read OP's rant.

(1) (Reply)

Angry Youths Protest In Nike, Enugu As Fulani Herdsmen Kill Another Woman(video) / Creation Of Adara State From Kaduna / Igbos Now Endangered Specie In Ortum Benue

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.