Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,867 members, 7,862,898 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 08:35 AM

Mercedes Benz Thread - Car Talk (245) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Car Talk / Mercedes Benz Thread (986361 Views)

Photo: Mercedes Benz Vs Audi / Mercedes Benz Releases Details On 9G Tronic Nine Speed Auto / The Life Cycle Of The Mercedes Benz ! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (242) (243) (244) (245) (246) (247) (248) ... (548) (Reply) (Go Down)

Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 12:19pm On Aug 31, 2019
Chelseafan1:


Front legs na real problem for this our c230k.....my own area kon bad. How much u dey buy doz control arms and linkages....shock absorber too, d tyre sef too small, Rims too big, person go just dey feel shocks if person enter rough roads.

Na d only thing wey I no like about ds car b dt. These days if I over speed kon dey break, na serious vibrations.
shebi I talk am them come dey say I too talk?
I hate the car now so bad.just that I use it for work often,in fact it's my run around car while I reserve the Lexus for special functions.
Control arms the pair is 15k.upper arm is same
Original linkage na 18k for the pair,7k for the 2nd grade and 4k for the chinko own.
Shocks na 80k for the pair and 30k for chinko.
I hate the car now so bad.you must feel every little bump on your steering angry
But there is one thing I love the car for,speed cool
E dey catch ES350 now like no man's business and roughs up MLs on a steady.
It is a very fast car no doubt.

1 Like

Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 12:28pm On Aug 31, 2019
nwanneni:
shebi I talk am them come dey say I too talk?
I hate the car now so bad.just that I use it for work often,in fact it's my run around car while I reserve the Lexus for special functions.
Control arms the pair is 15k.upper arm is same
Original linkage na 18k for the pair,7k for the 2nd grade and 4k for the chinko own.
Shocks na 80k for the pair and 30k for chinko.
I hate the car now so bad.you must feel every little bump on your steering angry
But there is one thing I love the car for,speed cool
E dey catch ES350 now like no man's business and roughs up MLs on a steady.
It is a very fast car no doubt.

O boy! No wonder, na d chinko linkages I go buy for 4k b dt o, new chinko, if I fit see the 18k own, I no mind o. I go buy am.

D 80k shocks, u sure say na Original OEM one cos quote wey Milex give me plenty pass dt one, I just weak. D one I change na Belgium, 24k for both... E just better small, no much difference tbh. I weak.

I dey consider make I change Rims to 16, den use 205/55 tyres, whether e go absorb shock more. All these things na money.

The car just stable for ground nd e dey run but the front legs na absolute crap. I hate Benz for that. I never drive any Lexus b4 sha, so I no know ow far. These parts wey u talk, na original new ones or chinko, where I fit see buy? Make I dey change am small small
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 12:41pm On Aug 31, 2019
I always floor mine and make the kompressor scream like a caged beast that has been stabbed with a hot fork
Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 1:13pm On Aug 31, 2019
Eddee:


Remember I currently drive an IS250 (my cousin technically owns it, bought from the same Calculusx and PPI carried out by Oluwaseunla). That chap's problems are well documented, Kingreign also drives a Lexus, tranny never pack up.

How far d is 250, u prefer it to the Benz overall?

I like d shape of the car.
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 1:21pm On Aug 31, 2019
Chelseafan1:


How far d is 250, u prefer it to the Benz overall?

I like d shape of the car.
you want port go Lexus?
I dey go for w204 C300 soon.lets go for that instead.
The c230k is a good car except for poor suspension and fragile engine.
The m271 na biscuit grin
Re: Mercedes Benz Thread by Inception(m): 1:30pm On Aug 31, 2019
nwanneni:
I always floor mine and make the kompressor scream like a caged beast that has been stabbed with a hot fork

grin

Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 1:47pm On Aug 31, 2019
nwanneni:
you want port go Lexus?
I dey go for w204 C300 soon.lets go for that instead.
The c230k is a good car except for poor suspension and fragile engine.
The m271 na biscuit grin

Ive not had any issues with my engine sha, engine still sounds really well and quiet unlike those c240 wey their noise fit wake small pikin.

I prefer the 2012 C250....d C300 na V6, I no want. grin him nd c250 get the same body.
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 1:53pm On Aug 31, 2019
Chelseafan1:


Ive not had any issues with my engine sha, engine still sounds really well and quiet unlike those c240 wey their noise fit wake small pikin.

I prefer the 2012 C250....d C300 na V6, I no want. grin him nd c250 get the same body.
why don't you want a V6 undecided
I'll like to know why you want a slow car in a fast car?see what I did there?
We dey complain say m272 slow you want go buy m271 in a heavier body?
Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 1:57pm On Aug 31, 2019
nwanneni:
why don't you want a V6 undecided
I'll like to know why you want a slow car in a fast car?see what I did there?
We dey complain say m272 slow you want go buy m271 in a heavier body?

Lol, where I dey run go bro.

I'm not a speed demon o, with my c230k, if I don run pass 120km/hr, my passengers go start to tell me to reduce speed.

Besides, once wife and pikin show, person no go dey run run anyhow again.
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 2:13pm On Aug 31, 2019
Chelseafan1:


Lol, where I dey run go bro.

I'm not a speed demon o, with my c230k, if I don run pass 120km/hr, my passengers go start to tell me to reduce speed.

Besides, once wife and pikin show, person no go dey run run anyhow again.

The last statement isn't true.
Just that you are not a speed person.
My mom owns a w222 and she has 7 of us but on the road,I can hardly find a guy here that will beat her.
200kph na cruising for am grin
Re: Mercedes Benz Thread by Arrow144(m): 2:49pm On Aug 31, 2019
Sir nwanneni ur mumcy rugged oh... she no dey carry last
Re: Mercedes Benz Thread by obekediamondfuto(m): 2:52pm On Aug 31, 2019
nwanneni:
I always floor mine and make the kompressor scream like a caged beast that has been stabbed with a hot fork

grin


if we no floor am, na wetin we gain?

I did something above 150 yesterday (abi na this morning ... can't remember) on 3mb.....

Highness is not a good thing I swear.....

1 Like

Re: Mercedes Benz Thread by Buynowautos: 3:25pm On Aug 31, 2019
Eddee:
Weyreypey Buynowautos shortgun oluayebenz Logobenz look what I found languishing somewhere in the South

Powerful machine

1 Like

Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 3:52pm On Aug 31, 2019
nwanneni:
The last statement isn't true.
Just that you are not a speed person.
My mom owns a w222 and she has 7 of us but on the road,I can hardly find a guy here that will beat her.
200kph na cruising for am grin

Hahaha, mumcee dey vex o
Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 3:56pm On Aug 31, 2019
obekediamondfuto:


grin


if we no floor am, na wetin we gain?

I did something above 150 yesterday (abi na this morning ... can't remember) on 3mb.....

Highness is not a good thing I swear.....

I no dey feel am say I dey run at 150km if my glass dey wound up.

I did this 190km few weeks ago grin cheesy grin

Re: Mercedes Benz Thread by Eddee(m): 4:51pm On Aug 31, 2019
Chelseafan1:


How far d is 250, u prefer it to the Benz overall?

I like d shape of the car.

Far better than any ..... In the same class category. Forget the crampy back side, afterall the w203 na the same thing. Na only w204 get space.
Re: Mercedes Benz Thread by Eddee(m): 4:52pm On Aug 31, 2019
Chelseafan1:


I no dey feel am say I dey run at 150km if my glass dey wound up.

I did this 190km few weeks ago grin cheesy grin

Main man... HeavenlyBang dey come. Little bird told me he pushed his farther
Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 6:14pm On Aug 31, 2019
Eddee:


Main man... HeavenlyBang dey come. Little bird told me he pushed his farther

grin grin
Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 6:15pm On Aug 31, 2019
Eddee:


Far better than any ..... In the same class category. Forget the crampy back side, afterall the w203 na the same thing. Na only w204 get space.

The shocks too nko.
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 6:17pm On Aug 31, 2019
Chelseafan1:


The shocks too nko.
yo chelseafan1.
The only issue we have with the c230k that is a defect to that is250 series is suspension.
Else we are better than them in every other category!
You know say for our motor even if 1 bolt lose for the legs it wi'll make driving so uncomfortable for you ehn!
E go be like all shocks don die grin
Re: Mercedes Benz Thread by obekediamondfuto(m): 8:06pm On Aug 31, 2019
Chelseafan1:

I no dey feel am say I dey run at 150km if my glass dey wound up.
I did this 190km few weeks ago grin cheesy grin
Wow guy this is serious.... abeg which road use
Re: Mercedes Benz Thread by Buynowautos: 10:43pm On Aug 31, 2019
Chelseafan1:


I no dey feel am say I dey run at 150km if my glass dey wound up.

I did this 190km few weeks ago grin cheesy grin

Which road you hit this speed?
Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 11:27pm On Aug 31, 2019
Buynowautos:


Which road you hit this speed?

The sweetest road in Naija that I know of.... Lagos/Ibadan express way. Like some 5 kilometres after you might have left the Toll gate in Ibadan. The road wide, sweet. If you carry jalopy enter that road, e go be like say na brand new shocks dey the leg.... grin grin 100km/hr go be like u dey crawl
CC Obekediamondfuto

1 Like 1 Share

Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 11:30pm On Aug 31, 2019
nwanneni:
yo chelseafan1.
The only issue we have with the c230k that is a defect to that is250 series is suspension.
Else we are better than them in every other category!
You know say for our motor even if 1 bolt lose for the legs it wi'll make driving so uncomfortable for you ehn!
E go be like all shocks don die grin

Ehen, so aside ds shocks issue, our c230 make sense pass Is250?

I go use 205/55 tyre on 16''rim,i go kon update how far for ds thread.
Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 11:30pm On Aug 31, 2019
Chelseafan1:


Ehen, so aside ds shocks issue, our c230 make sense pass Is250?

I go use 205/55 tyre on 16''rim,i go kon update how far for ds thread.
ok no issues.
We dey wait.
Asides suspensions,C230K beat the IS250 hands down.

1 Like

Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 11:34pm On Aug 31, 2019
nwanneni:
ok no issues.
We dey wait.
Asides suspensions,C230K beat the IS250 hands down.

The guy say make i drop 70k with my 17 inches RIM take collect ds one. I go still prize am sha.

1 Like

Re: Mercedes Benz Thread by Nobody: 11:38pm On Aug 31, 2019
Chelseafan1:


The guy say make i drop 70k with my 17 inches RIM take collect ds one. I go still prize am sha.
e don cheap sha.
I got mine for 500k in 2015.
Lucky you.go for it!
E go make the car sweet for eye die.
Time flies bro

1 Like

Re: Mercedes Benz Thread by Chelseafan1: 11:46pm On Aug 31, 2019
nwanneni:
e don cheap sha.
I got mine for 500k in 2015.
Lucky you.go for it!
E go make the car sweet for eye die.
Time flies bro

Wow.... 500k?

Ill get it when I visit Ladipo next.
Re: Mercedes Benz Thread by obekediamondfuto(m): 2:16am On Sep 01, 2019
Chelseafan1:


The sweetest road in Naija that I know of.... Lagos/Ibadan express way. Like some 5 kilometres after you might have left the Toll gate in Ibadan. The road wide, sweet. If you carry jalopy enter that road, e go be like say na brand new shocks dey the leg.... grin grin 100km/hr go be like u dey crawl
CC Obekediamondfuto

confirmed......
I ply that road again next month.....
that stretch of road sweet die

1 Like

Re: Mercedes Benz Thread by Buynowautos: 5:13pm On Sep 02, 2019
Buynowautos:
See as car piece like bread. Obviously a Lexus this cant happen to a Mercedes Benz

14years old lower arm replaced today C320 4matic

Pictures not loading

1 Like

Re: Mercedes Benz Thread by Bizzyliss(m): 11:22pm On Sep 02, 2019
Buynowautos:


Mostec auto workshop Surulere. Best service at best price with professionalism and guarantee
number pls
Re: Mercedes Benz Thread by ibbabah: 2:35am On Sep 03, 2019
Greetings everyone. Please do C230 key normally expire? Bcus I have difficulties starting my car these days. The car takes sometime before starting. Has anyone experienced this before?

(1) (2) (3) ... (242) (243) (244) (245) (246) (247) (248) ... (548) (Reply)

Nasty effects of road accidents (caution very graphic and potentially offensive images)!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.