Share Ur Funny SM Comments- Glo Gave Me Free 150mb Data!!! - Phones - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › Share Ur Funny SM Comments- Glo Gave Me Free 150mb Data!!! (1131 Views)
1 Reply
| Share Ur Funny SM Comments- Glo Gave Me Free 150mb Data!!! by aloeman15(op): 12:45pm On Oct 23, 2019*. Modified: 9:25pm On Oct 23, 2019 |
On independence day as bonus! I still dey try connect... who get network? ![]() |
| Re: Share Ur Funny SM Comments- Glo Gave Me Free 150mb Data!!! by MilesLamar(m): 7:19pm On Oct 23, 2019 |
Lol |
| Re: Share Ur Funny SM Comments- Glo Gave Me Free 150mb Data!!! by aloeman15(op): 9:23pm On Oct 23, 2019 |
MilesLamar:I think say na only me! catch fun jare ![]() Replies to xxxx comment on Glo World's post View post xxxx xxxx Since morning una internet network never come up, na wa ooooo Like · React · More · 6 hours ago View previous replies xxxxx Pls stop all this grammar and fix urselves once and for all. It's so not cool Like · React · More · 2 hours ago Daniel Ehinomen see complainers. ontop only 1 day? abeg, make una shift! 150mb, since October 1, lyk say I beg dem 4 data. who know sef, weda dem take am prank me! to find wia network dey com b lyk legend of d seeker, abi na neva endin story. una sef dey vex. learners /\ | dis guy blood dey hot o... |
How To Activate MTN 300% Bonus + 150MB On All Recharges • How To Get Free 150mb From MTN • New Cheat - Get Free 150MB On Your Airtel Sim | Everybody Is Eligible • 2 • 3 • 4
Xiaomi Might Be Launching The First Flagship Smartphone With 16GB RAM • SOLD!!! Lg G7 For Sale • Redmi Note 8 Vs Camon 15 Specs Include

