Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,387 members, 7,850,390 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 08:18 PM

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (328) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2376513 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (325) (326) (327) (328) (329) (330) (331) ... (4901) (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 11:00pm On Jan 18, 2020
mistercharles:
make I join this queue na grin please make it 24 jare
even if they make am 94 u still no go meet up the cut off mark
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:01pm On Jan 18, 2020
Lhimeet:


Nothing wey person do wey dey satisfy una.

They didn't make the 23 persons, wetin make I do?
Shutup.....you just want to accommodate your twin brother and your numerous moniker

3 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by MizCharlotte(f): 11:01pm On Jan 18, 2020
TheRealProphet:
You better stop forming god here...I was trolling.. So shutthefuckup and Sidon
You failed to realize that guy is very cunny and smart grin. He's using sarcasm to call them too. grin. You didn't get the message lol
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 11:01pm On Jan 18, 2020
Lhimeet:


Nothing wey person do wey dey satisfy una.

They didn't make the 23 persons, wetin make I do?
make am 46 1k each
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by iamawara(m): 11:02pm On Jan 18, 2020
Davidganna10:
I no go play 9pm weakend matches again God forbid ATM en no get better for una


grin grin u wan join my cliq be that grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by mistercharles: 11:02pm On Jan 18, 2020
austino677:
Thanks to my union Berlin... I for add city to take more "M"
congratulations
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Josephmumu03: 11:02pm On Jan 18, 2020
Dude its in your best interest to behave yourself if you want your account to remain active or I will have your account banned for 10 years
20twenty:
dominique seun lalasticlala fod naijacutee puskin

he broke all the rules, ban his sorry asss
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:02pm On Jan 18, 2020
MizCharlotte:

You failed to realize that guy is very cunny and smart grin. He's using sarcasm to call them too. grin. You didn't get the message lol
my bad

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Firefox01: 11:03pm On Jan 18, 2020
Josephmumu03:
Dude its in your best interest to behave yourself if you want your account to remain active or I will have your account banned for 10 years
Donpiiko, so na you sef. You get long memory o. So I offended you last two years, you keep me for mind?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Virulent: 11:04pm On Jan 18, 2020
TheRealProphet:
I no go see crumbie 2k,Amen because I dey aim higher cool u wey DAT 2k na ur 1week feeding money..poverty kîll you
See pesin wey de aim higher grin mumu go de call mods because him faulty 2g enabled device no allow am be among the first 23 . Go buy better phone if u truly de aim higher
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:04pm On Jan 18, 2020

4 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Digital101: 11:05pm On Jan 18, 2020
oluwadabira111:
make am 46 1k each
Lihmet abeg make am 1k each. I need fund for tomorrow game.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Digital101: 11:06pm On Jan 18, 2020
TheRealProphet:
Lhimeet we go meet for junction.. And I go treat your fvckup....just dey watch your back
Take am easy bro.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Fastecash: 11:06pm On Jan 18, 2020
TheRealProphet:
Lhimeet we go meet for junction.. And I go treat your fvckup....just dey watch your back
becos of 1k
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by sammyobi584: 11:06pm On Jan 18, 2020
Lhimeet:


Here is the list of first 23 persons to quote me. Kindly reply this post with your account number . Thank you. smiley

1. Biggie2206

2. Toyorsih

3. Sammyobi584

4. Durhleepee

5. Iamawara

6. Olahajayi

7. Wallexbaba

8. Bloodsiamese

9. Poorboy

10. Frankhace

11. Nkemakonam100

12. ICHguy

13. Firefox01

14. Ewuhausa

15. NLReposter

16. PuntHunt

17. Chiefheywhy

18. Keandre

19. OhGeeBee

20. Pierre

21. Pearlqueen

22. Andrew2017

23. Takeit2017


I don't understand what's happening sha,alert have refused to show... I've logged into my mobile app more than 100 times. I'm logging in every 30 seconds. I don even tire to dey login.


Abeg put it for my bet account may i use am stake small odd tomorrow..
Bet9ja
3497031
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:06pm On Jan 18, 2020
Virulent:

See pesin wey de aim higher grin mumu go de call mods because him faulty 2g enabled device no allow am be among the first 23
2g?..lol.don't tell me mama bought that phone for u??..ohh I forgot na Java phone u dey use sef

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:07pm On Jan 18, 2020
lhimeet which area you dey stay?

I see person wey resemble you todat
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 11:08pm On Jan 18, 2020
[quote author=Jagaban880 post=85912743][/quote] even the mighty jagaban was not listed shocked shocked shocked
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by iamawara(m): 11:10pm On Jan 18, 2020
TheRealProphet:
Lhimeet we go meet for junction.. And I go treat your fvckup....just dey watch your back

Poverty cry cry because of 2k .... Chai
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 11:14pm On Jan 18, 2020
iamawara:

Poverty cry cry because of 2k .... Chai
bros seriously you no get right to call poverty on anyone here
dont be a hypocrite
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Zabiboy: 11:14pm On Jan 18, 2020
Lhimeet u funny sha ...
I knw am not among d top contributors but as u see say d top guys for here nor quote u, u suppose ask them first b4 funding all dis unknown monikers...
Well..na ur way sha.

BecknCall abeg i stil dey wait for d list of british twitter punters o

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:15pm On Jan 18, 2020
Zabiboy:
Lhimeet u funny sha ...
I knw am not among d top contributors but as u see say d top guys for here nor quote u, u suppose ask them first b4 funding all dis unknown monikers...
Well..na ur way sha.

BecknCall abeg i stil dey wait for d list of british twitter punters o
Go and tell Puskin

Nonsense
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:16pm On Jan 18, 2020
Zabiboy:
Lhimeet u funny sha ...
I knw am not among d top contributors but as u see say d top guys for here nor quote u, u suppose ask them first b4 funding all dis unknown monikers...
Well..na ur way sha.

BecknCall abeg i stil dey wait for d list of british twitter punters o
Top guy wey dey beg for 2k

3 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:18pm On Jan 18, 2020
iamawara:


Poverty cry cry because of 2k .... Chai
You b idiòt ohh...

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu121: 11:19pm On Jan 18, 2020
Ewuhausa1:
Go and tell Puskin

Nonsense
why you dey lick Lhimeet the greedy's ass

A troll don't lick ass, only crumbies does that
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Brunosamel(m): 11:20pm On Jan 18, 2020
God Punish AZ...

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by mistercharles: 11:20pm On Jan 18, 2020
Tolu121:
do you know if you give me 1million now from your winning, you no go see me here again

I no go punt again.
naso den dey talk cheesy
If I give you 1M now you'll be looking for 2odds.
Your presence on this thread alone makes me think so grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:20pm On Jan 18, 2020
Tolu121:
why you dey lick Lhimeet the greedy's ass

A troll don't lick ass, only crumbies does that
That zabiboy dey vex me
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by iamawara(m): 11:21pm On Jan 18, 2020
SirDanny7:

bros seriously you no get right to call poverty on anyone here

dont be a hypocrite
K
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu121: 11:23pm On Jan 18, 2020
mistercharles:
naso den dey talk cheesy
If I give you 1M now you'll be looking for 2odds.
Your presence on this thread alone makes me think so grin
i am not addict

Most of winning, i am saving it to buy some digital coins

(1) (2) (3) ... (325) (326) (327) (328) (329) (330) (331) ... (4901)

Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / What To Do To Make Money Online?

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.